BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (328) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2020 Live Updates Thread (7124305 Views)
1 2 3 ... 325 326 327 328 329 330 331 ... 10925 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by vizkiz(op): 10:54pm On Jul 22, 2020 |
ArchAngeI:Lol I sabi person whey be him cousin. Prince na Rich kid |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Timil: 10:55pm On Jul 22, 2020 |
Broobembem:I sure say e go be Pricck she wan explore. O boy that Kaisha go like big gbola. Mehn I go like ginger am small, all those girls wey dey look innocent they sweet to fucck for bed. If u kon get big gbola dem go turn to ur sexx slave confam. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MJBOLT: 10:55pm On Jul 22, 2020 |
big brother no get sense
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Akshow: 10:55pm On Jul 22, 2020 |
safarigirl:Wetin concern you and Ozo? You can't hide behind one finger abeg. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 10:55pm On Jul 22, 2020 |
nazablossom:Should is saying something about ara dora. This is how he will empty acct and vote nkeiruka without being aware. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 10:56pm On Jul 22, 2020 |
"If I cry on top your matter, forget it!!" Praise in the building.. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 10:56pm On Jul 22, 2020 |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Casmiry(f): 10:56pm On Jul 22, 2020 |
"I don't deny it, I can cry" ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Timil: 10:56pm On Jul 22, 2020 |
[quote author=MJBOLT post=92001247][/quote]Ntoorrrrrrrr! ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blackhawk01: 10:57pm On Jul 22, 2020 |
Frodd 2.0 loading... ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by vizkiz(op): 10:59pm On Jul 22, 2020 |
HOH be giving that MERCY VIBES with these outfits though. She is beautiful indeed but we know the ass ain’t real |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 10:59pm On Jul 22, 2020 |
vizkiz:Abajo. No wonder Nengi was spending so much time with him last night. She don decode sharply ![]() All jokes o please o |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 10:59pm On Jul 22, 2020 |
Akshow:You really think Ozo is my guy? I am very disappointed. Somebody I have not even mentioned specifically today, if no be you bring am up. I am very disappointed and insulted. You dey look me like small pikin, like Lilo wey yellow boys dey shak ....guy, you miss this target. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blackhawk01: 11:00pm On Jul 22, 2020 |
Eeghe:It flew over my big head. ![]() Yeah, I noticed. I like Nengi and Ozo too, fine fine people. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:00pm On Jul 22, 2020 |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAngeI: 11:00pm On Jul 22, 2020 |
safarigirl:Genevieve is that you? ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Should: 11:00pm On Jul 22, 2020 |
ArchAngeI:no be him fault na his only work is Dumbbell, more dumbbell and push-ups.. Girls gats do their homework for good lashing |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Reussite: 11:00pm On Jul 22, 2020 |
Eeghe:Doc Mily it's good to have you back. I guess UL didn't appeal much to you hence your absence. ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 11:01pm On Jul 22, 2020 |
Wathoni looking real Kenyan right now. Natural hair dey really change shape of face. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by vizkiz(op): 11:01pm On Jul 22, 2020 |
Lazyyouth4u:You dey fear? |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 11:02pm On Jul 22, 2020 |
ArchAngeI:Yes dear, how may I help you? ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAngeI: 11:03pm On Jul 22, 2020 |
Eric is feeling funky |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Reussite: 11:03pm On Jul 22, 2020 |
Blackhawk01:You too like fine people : ....Derola been a while. Good to have U bk too. ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by vizkiz(op): 11:03pm On Jul 22, 2020 |
ArchAngeI:Leemmaaaooo! |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Timil: 11:03pm On Jul 22, 2020 |
safarigirl:Lilo seems naive, immature and lacks emotional intelligence just like her crush Eric. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Akshow: 11:04pm On Jul 22, 2020 |
safarigirl:Lol. Time shall tell |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:04pm On Jul 22, 2020 |
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 11:05pm On Jul 22, 2020 |
Nengi hear UEFA on Sunday, she follow Ozo Nengi hear I schooled in London on Monday, she follow Kiddwaya Nengi hear, I'm a Prince on Tuesday, she follow Prince. See, I hope this is her last bus stop. Prince actually seems to like her too. Make dem dey do pageant couple, dey give housemates. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Timil: 11:06pm On Jul 22, 2020 |
Lazyyouth4u:That Nengi wey u dey see so na Mercy 2.0 As in she be CODED OLOSHO. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAngeI: 11:06pm On Jul 22, 2020 |
safarigirl:more like bimbo couple |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Broobembem: 11:06pm On Jul 22, 2020 |
Rossycee:Explore go hear whiiiiii |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAngeI: 11:07pm On Jul 22, 2020 |
These ones they chop anyhow, na vacation ![]() E go soon clear for their eyes |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 10 guest(s)
of girls that paid bf rent
....guy, you miss this target.

....Derola been a while. Good to have U bk too. 