₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,295 members, 8,439,796 topics. Date: Monday, 06 July 2026 at 12:49 AM

Toggle theme

BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (334) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentTV/MoviesBBNaija 2020 Live Updates Thread (7045399 Views)

1 2 3 ... 331 332 333 334 335 336 337 ... 10925 Reply (Go Down)

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by JhayJoe: 12:16am On Jul 23, 2020
Those things on dora's chest are begging to be freed
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 12:16am On Jul 23, 2020
fitzmayowa:
Eric will probably end like Miyonse!!!
you mean, Soma
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:16am On Jul 23, 2020
grin
Broobembem:
Neo is lively, but too dey drag talk when conversing! E no dey sharp with ladies, let them do the talking, you go dey drop some kind romantic lamba to further the conversation.

TrickyT be like scalar quantity in that house, he no sabi his left from the right! No direction, just carry red wrapper tie for head like native doctor.

Laycon? His appearance looks like a street guy, but I'm beginning to think he's one low key ajebo like that wey wan look bad, I might be wrong.

Na Eric I been think say em go bad, but Na fair version of Toyuo.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by mediocre(m): 12:16am On Jul 23, 2020
Broobembem:
Isn't that Nengi?

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 12:17am On Jul 23, 2020
aroundnaija:
This is news to me sha, hurt alot ke? for online? undecided
Na people dey commit suicide from online drags, make e no be news to you.

No be everybody be hard guy or hard babe
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Broobembem: 12:17am On Jul 23, 2020
safarigirl:
I like Kiddi, na cool guy, e no get wahala.

E dey like all those guys wey dey dash him boys money if dem bring small wahala come.

Make Tochi just gum body, maybe e go open real transport company for an after the show grin
Lucy's gossiping vibes might make People avoid Tochi there! But then, Kiddi no get problem.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:18am On Jul 23, 2020
Chiefheywhy:
kiss kiss
Kayode !!! E no dey use pass 1sec for the brezz . grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by veekid(m): 12:18am On Jul 23, 2020
Why is Nengi avoiding the HOH room nah
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 12:19am On Jul 23, 2020
veekid:
Why is Nengi avoiding the HOH room nah
it's lonely
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fitzmayowa: 12:19am On Jul 23, 2020
safarigirl:
you mean, Soma
No Miyonse, in terms of the numbers of nomination he got!!!
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Beckysexy(f): 12:19am On Jul 23, 2020
EwuGambia:
Chim ooo....kayode just use bweezzz full my screen just now shocked....
this Dora nah independent dairy farm...
Prince sharply use style go grab her from back....ozo nah coward....he just dey shy to join the babe since.

Omo the bweezzz big o!!...ozo priiick for don red by now... grin grin
Lol grin
This your comment sef grin grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aroundnaija: 12:19am On Jul 23, 2020
mediocre:
Eden hazard's brother in booty
U sef see that yansh abi and some babes dey beg make dem get half of that yansh embarassed hence silicon lipsrsealed
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:19am On Jul 23, 2020
Tricky T say ‘I’m well connected in London. I will hook you up’ grin

Make Kiddwaya no catch am o
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by veekid(m): 12:20am On Jul 23, 2020
safarigirl:
it's lonely
her deputy is avoiding the room as well
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Broobembem: 12:20am On Jul 23, 2020
eleshin:
Tricky T too, they love him.
Too much love dey spoil game, Na wetin affect Rico and Ike! And if the person no come dey competitive in games and other activities, dem go just forget you.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:25am On Jul 23, 2020
Praise is a suspect undercover g
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aroundnaija: 12:26am On Jul 23, 2020
No doubt Kayode is soaping on Brezzident tonight tongue
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:26am On Jul 23, 2020
I need a HOIL ... grin

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 12:26am On Jul 23, 2020
Beckysexy:
Lol grin
This your comment sef grin grin
Babe...e shock me o.
If you see wetin i see, you for understand...

You are currently watching too right?...

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Beckysexy(f): 12:27am On Jul 23, 2020
Whoever made this won't make heaven lol ! grin

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by andycoal40(m): 12:27am On Jul 23, 2020
Chiefheywhy:
I need a HOIL ... grin
Repent
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 12:27am On Jul 23, 2020
EwuGambia:
Chim ooo....kayode just use bweezzz full my screen just now shocked....
this Dora nah independent dairy farm...
Prince sharply use style go grab her from back....ozo nah coward....he just dey shy to join the babe since.

Omo the bweezzz big o!!...ozo priiick for don red by now... grin grin
Ozo problem be say, e too dey respectful, and he's shy

His kind of guy, if you don't tell them pop and clear, say "Guy, come and touch me", he will never touch you. Normal Naija guys dem dey use vibes, if you give them positive vibes, dem go jump you. Na so Prince dey
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Beckysexy(f): 12:27am On Jul 23, 2020
EwuGambia:
Babe...e shock me o.
If you see wetin i see, you for understand...

You are currently watching too right?...
Yeah grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by veekid(m): 12:28am On Jul 23, 2020
Commot light skin, nengi no fine a bit
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:29am On Jul 23, 2020
Laycon has been there since all this gist and not a single word from guy man from him corner. Just observing like Bright yesterday. angry
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:31am On Jul 23, 2020
andycoal40:
Repent
grin grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 12:32am On Jul 23, 2020
fitzmayowa:
No Miyonse, in terms of the numbers of nomination he got!!!
ok
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by mediocre(m): 12:32am On Jul 23, 2020
cheesy cheesy

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 12:32am On Jul 23, 2020
safarigirl:
Ozo problem be say, e too dey respectful, and he's shy

His kind of guy, if you don't tell them pop and clear, say "Guy, come and touch me", he will never touch you. Normal Naija guys dem dey use vibes, if you give them positive vibes, dem go jump you. Na so Prince dey
Yeah......that's why he is dulling on Nengi....
That girl is lonely as Bleep...forget that she looks attractive.
Imagine having the luxury of the HOH house and still coming to stay with other housemates till its lights out....Tacha for no try am!!...
If ozo was like me...he for don dey rough Nengi by now,...any good looking guy that makes the first overt move on the babe is getting her....

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:32am On Jul 23, 2020
Lazyyouth4u:
Laycon has been there since all this gist and not a single word from guy man from him corner. Just observing like Bright yesterday. angry
It's not a must you talk when you have nothing tangible to contribute ...
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 12:33am On Jul 23, 2020
Beckysexy:
Yeah grin
Who are you stanning.....

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by JhayJoe: 12:34am On Jul 23, 2020
Lazyyouth4u:
Laycon has been there since all this gist and not a single word from guy man from him corner. Just observing like Bright yesterday. angry
No be every talk way you need to put mouth and he chips in a word or two. The guy was flowing with them when they were talking about bed dragging and massage but as topic change to face mask and sanitizer, guy man just go his bed jeje
1 2 3 ... 331 332 333 334 335 336 337 ... 10925 Reply

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates ThreadBBNaija 2022 Live Updates ThreadBBNaija 2021 Live Updates Thread234

Viewing this topic: 3 guest(s)