Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,376 members, 7,861,034 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 09:38 PM

BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (530) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5110208 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (527) (528) (529) (530) (531) (532) (533) ... (10925) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 1:30am On Jul 25, 2020
Lucy and kaisha oo!!....
Fight don burst o!!...
Pesin left eye go soon burst...

Keisha called lucy an old cargo!!.....

9 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by topboss: 1:30am On Jul 25, 2020
QuietHammer:
The masturbator and Old mama are at it grin


Person masturbate already?


Guy, this people are fast, all in 5 days?


Only 5 days?

2 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 1:30am On Jul 25, 2020
Ka3na don come, rqzz babe.

Dey talk say all these nonse dem dey do, na because person no fit slap another person for BB house, if na outside, dem for slap am.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by kosky(f): 1:30am On Jul 25, 2020
Semi housemates are having at it grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:30am On Jul 25, 2020
Chiefheywhy:


Lucy dey laugh like mad woman . grin

All this nonsense wey dem dey do for Big brother house , na because dem know say person no fit land Dem slap and lock them up - Ka3na ...
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Beorn: 1:31am On Jul 25, 2020
Blackhawk01:
Non shippers, food don ready for una. grin cheesy


We dey here. We're not a preacher of love or ship. We are a war. We're a fight. We're the Indabosky Bahoseh!!! angry

4 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by spinna: 1:31am On Jul 25, 2020
Gbas gbos in the house. Kaisha v Lucy.. Na kaisha masturbating I dey check make me miss the origin oo.

Drama
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by TheMainMan: 1:31am On Jul 25, 2020
DownChelsea:
Low budget ka3na (Lucy) is showing herself.
she say i will slap and lock you up grin grin

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Amya(f): 1:31am On Jul 25, 2020
Okay this season is promising grin I'm now a believer. Day 5 and gbasgbos have started.

Bye bye kumabaya. Till we meet next season.

6 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 1:31am On Jul 25, 2020
Eeghe:



Do not worry, tomorrow Hefty Katrina would smash a guy into the wall in her gigantic fury or Lucy would argue a ton with everybody
Your drama would be lit litty not tongue
I need tolani,I don't need any market woman fight, I need some sexy gangster fight... Only tolani can give me what I want..

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 1:31am On Jul 25, 2020
fitzmayowa:
Lucy vs Kaisha on each others throat this night, Ka3na has initiated Lucy...cheesy grin cheesy

I like that Kaisha is giving it back to her. Lucy wan trend and na Katrina dey give am moral support

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blackhawk01: 1:31am On Jul 25, 2020
Beorn:



You're a meanie. cry angry

You know that's not true. tongue

Come, let's "boo up". cheesy
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fitzmayowa: 1:31am On Jul 25, 2020
Lucy playing Ka3na's script, the thing go soon clear for her face...whew!!!

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MizzD: 1:31am On Jul 25, 2020
Katrina needs someone to put her in her place.

This attitude of feeling you can slap someone is annoying. She is over doing it.

And I hope Kaisha doesnt fall for this.

5 Likes 1 Share

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 1:31am On Jul 25, 2020
topboss:



How does she like Kiddwaya?

Friend!


Kiddwaya dey you like who dem dey like as friend?

Why this babe strategy dey pain una so?
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 1:32am On Jul 25, 2020
Venita:


Yeah Bebe!

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by stephleena(f): 1:32am On Jul 25, 2020
katreena is stupid.

she says if na outside biggie house, she for don tear person slap... then lock them up

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by IfeMiLove: 1:32am On Jul 25, 2020
kaisha get bad mouth o. Lol,old cargo kwanu?

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Venita(f): 1:32am On Jul 25, 2020
Katarina sound like Edo prostitute for Milan

18 Likes 3 Shares

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by homesteady(m): 1:32am On Jul 25, 2020
Eeghe:
Hefty Katrina is scaring me silly!
Lucy angry

Asin ehh...

I'm still shocked by what she said.

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:32am On Jul 25, 2020
Lucy is still ranting oh ... Be like the matter pain her . grin grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 1:32am On Jul 25, 2020
Shey I said it

Aunty Lucy will give us that fight

Game on cheesy

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 1:32am On Jul 25, 2020
Dannyxy:
I need tolani,I don't need any market woman fight, I need some sexy gangster fight... Only tolani can give me what I want..

Tolani no fit enter this kain market woman fight o
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CharmyBliz: 1:32am On Jul 25, 2020
Kaisha and Lucy quarrelling

Kaisha said old cargo

Ka3na say na bcuz them no fit slap person for biggie house if not she for don land person slaplock am up cool cool cool
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Amya(f): 1:33am On Jul 25, 2020
Blackhawk01:

Kikikikikiki cheesy cheesy
I'll ship them. It will work! tongue
Kiddwaya could be tiribeer, you know? wink
Who dash monkey banana grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:33am On Jul 25, 2020
Lucy ~ Everybody together dey no reach .
x
Really ?! cheesy

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CharmyBliz: 1:33am On Jul 25, 2020
Chiefheywhy:
Lucy is still ranting oh ... Be like the matter pain her . grin grin
. Na the old cargo pain her oo

2 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Beorn: 1:33am On Jul 25, 2020
Blackhawk01:

You know that's not true. tongue
Come, let's "boo up". cheesy

After throwing a sub at me? undecided
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 1:33am On Jul 25, 2020
Chiefheywhy:
Lucy is still ranting oh ... Be like the matter pain her . grin grin

No sir. She don dey find fight since the day wey she enter that house. Na Katrina show am the way tonight so she finally got it

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by kosky(f): 1:33am On Jul 25, 2020
Prediction: Lucy will go home first.

1 Like

(1) (2) (3) ... (527) (528) (529) (530) (531) (532) (533) ... (10925) (Reply)

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.