BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (562) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2020 Live Updates Thread (6938896 Views)
1 2 3 ... 559 560 561 562 563 564 565 ... 10925 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:53pm On Jul 25, 2020 |
This kaisha go bad She go sabi give BJ |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 1:54pm On Jul 25, 2020 |
Froshloaded:Buhari standard... ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dansuqi: 1:56pm On Jul 25, 2020 |
Froshloaded:No,laycon |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Amya(f): 1:57pm On Jul 25, 2020 |
IfeMiLove:13 WhatsApp groups for Kiddwaya alone. Na fans dey rush am. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 1:57pm On Jul 25, 2020 |
Froshloaded:cc Amya come carry new member for una team. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by switlily25(f): 1:57pm On Jul 25, 2020 |
Munzy14:Exactly! ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:58pm On Jul 25, 2020 |
Munzy14:Na my wife for this thread be that ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by caprini1: 1:58pm On Jul 25, 2020 |
stephleena:You have killed me ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Broobembem: 1:58pm On Jul 25, 2020 |
Amya:You in all of them? |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aroundnaija: 1:58pm On Jul 25, 2020 |
Froshloaded:Omo the area u dey take watch your own BBN ehn ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 1:59pm On Jul 25, 2020 |
Froshloaded:oh! weldone! |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:59pm On Jul 25, 2020 |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Olodo24: 2:00pm On Jul 25, 2020 |
Munzy14:Bobo, gimme link. I go like join too |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by switlily25(f): 2:00pm On Jul 25, 2020 |
ArchAngeI:
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Amya(f): 2:00pm On Jul 25, 2020 |
Froshloaded:Who's your wife? Don't spoil show for me. Make my husband Kiddwaya no hear this wan.. #KiddWayasMissingRib |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by switlily25(f): 2:01pm On Jul 25, 2020 |
Dannyxy:Gbam! |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 2:01pm On Jul 25, 2020 |
Amya:Baby I told you I will go to the gym nah. I will make money sef |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by IfeMiLove: 2:01pm On Jul 25, 2020 |
Amya:Make these fans sha vote the poor..sorry rich boy when money enter their hand o. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 2:01pm On Jul 25, 2020 |
Froshloaded:masturbators normally have clean pun.ani.... Her own no go bad to give bj too ![]() Nl shey o ya weyrey .... Why you correct my pun.ani to kitten |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by nazablossom(f): 2:02pm On Jul 25, 2020 |
Praise can snore sha ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 2:02pm On Jul 25, 2020 |
Froshloaded:lol badman I tried linking my dstv account to dstv now app..it says smart card number not found. Help me abeg Dstv now restricted to some dstv package? |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 2:02pm On Jul 25, 2020 |
Why is kayode showing this four sleeping beauties Tolani Baj and Praise Vee and neo See as den dey snore Neo close mouth abeg |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Amya(f): 2:02pm On Jul 25, 2020 |
Olodo24:. Drop your number for this email. amyamemoir@gmail.com so I can forward to admin. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by styrese: 2:03pm On Jul 25, 2020 |
Munzy14:Hapu ihe ahu... this is not a Matter of being confident.. Except ur love for her no dey that deep and o ga di li gi njo if the so called guy is more handsome and cashed up than u are ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by switlily25(f): 2:03pm On Jul 25, 2020 |
styrese:I like him a lot.
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MamBi: 2:03pm On Jul 25, 2020 |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by nazablossom(f): 2:03pm On Jul 25, 2020 |
Please where's hefty ka3na abeg ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 2:03pm On Jul 25, 2020 |
DamonSalvatore:Looool |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Amya(f): 2:04pm On Jul 25, 2020 |
Broobembem:I dey mad? |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 2:04pm On Jul 25, 2020 |
Amya:Baby me nko |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by caprini1: 2:04pm On Jul 25, 2020 |
topboss:Don't mind the scumbags,they won't go and stop the abomination happening in southern Kaduna,their problem is BBN...ndi ara! |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by DrakeBlend(m): 2:04pm On Jul 25, 2020 |
Lhimeet:No he's not. But...
|
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 5 guest(s)



.... Why you correct my pun.ani to kitten
