Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,479 members, 7,999,158 topics. Date: Sunday, 10 November 2024 at 07:04 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5389161 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (578) (579) (580) (581) (582) (583) (584) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 4:43pm On Jul 25, 2020 |
NewDelhi: E get wetin dem dey call guys wey dey put mouth for woman matter like this. 6 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 4:43pm On Jul 25, 2020 |
InSanety: 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAngeI: 4:43pm On Jul 25, 2020 |
Kiddwaya and erica fight? Cause I dey confused |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 4:44pm On Jul 25, 2020 |
Ozo and Nengi dey talk for kitchen 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Eeghe(f): 4:44pm On Jul 25, 2020 |
MizzD: Camera rolls in my head |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by switlily25(f): 4:44pm On Jul 25, 2020 |
Amya:Kiddywaya is not a poverty alleviator so stop yearning for his STRONG arms (dollars) Oloshi! 9 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 4:45pm On Jul 25, 2020 |
Hazardfan1:
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by smellingKPEKUS: 4:45pm On Jul 25, 2020 |
laycon fall my hand dudde cant even dance |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fiyin007: 4:45pm On Jul 25, 2020 |
Make dem no finish their energy for here o. Feeling praise,prince and Tolani. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MizzD: 4:45pm On Jul 25, 2020 |
kiddiwayya cracking me up. Housemates having so much fun w |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 4:45pm On Jul 25, 2020 |
switlily25: Mind the way you talk to my wife oh |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dansuqi: 4:46pm On Jul 25, 2020 |
Munzy14: You try.am 6.1 |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAngeI: 4:46pm On Jul 25, 2020 |
If ozo just went to meet nengi I go swear for am |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 4:46pm On Jul 25, 2020 |
Laycon is waiting for them to play naira Marley song |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by realtalk19: 4:46pm On Jul 25, 2020 |
Am feeling praise 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Hazardfan1: 4:46pm On Jul 25, 2020 |
switlily25: Dem go still suck the pussy join. Awon weyrey 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by switlily25(f): 4:46pm On Jul 25, 2020 |
Amya:Cry!! 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Amya(f): 4:46pm On Jul 25, 2020 |
Let me go and check if I have enough fuel incase NEPA wants to show themselves later. This party cannot be missed. Let me also check my liquor cabinet. As they're shayoing meself will be shayoing. 1 Like 1 Share |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by teamsynergy: 4:47pm On Jul 25, 2020 |
Karina and Lucy form nonsense isolation |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by smellingKPEKUS: 4:47pm On Jul 25, 2020 |
MizzD:she go go |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by teamsynergy: 4:47pm On Jul 25, 2020 |
Karina and Lucy forming nonsense isolation |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Venita(f): 4:47pm On Jul 25, 2020 |
Katarina, so much for being a boss lady. I thought you were better than this. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NaDem20: 4:47pm On Jul 25, 2020 |
Haa, who do ka3na and Lucy this kind thing? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAngeI: 4:47pm On Jul 25, 2020 |
Katrina nyansh go sweet for doggy, chaii Guys dey dull, take down the vulnerable ones One at a time, keep the main ones for final week, these men self |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 4:47pm On Jul 25, 2020 |
I no believe say people been dey talk say these guys dey boring. At this time last year, how many talking points una been get? Last night alone, dem give us like five different talking points. Pepper Dem no give us reach that amount for two good weeks. See premium entertainment. 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 4:47pm On Jul 25, 2020 |
Amya: I have fueled my tank Baby come my side na Liquor dey 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Eeghe(f): 4:47pm On Jul 25, 2020 |
1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Hazardfan1: 4:47pm On Jul 25, 2020 |
ArchAngeI: Kidd is not giving her much attention. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nonso37(f): 4:48pm On Jul 25, 2020 |
Froshloaded:me tooo abeg |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 4:48pm On Jul 25, 2020 |
I'm in love with tolanibaj now oo See vibe |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 4:48pm On Jul 25, 2020 |
Froshloaded:Someone they called old cargo...She's bruised. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by smellingKPEKUS: 4:48pm On Jul 25, 2020 |
Ewoma45:we dont slut shame women. we respect women, we slut shame whores only. 1 Like |
(1) (2) (3) ... (578) (579) (580) (581) (582) (583) (584) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 5 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |