Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,710 members, 7,862,251 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 12:16 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5113669 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (786) (787) (788) (789) (790) (791) (792) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by gameboy727(m): 1:23am On Jul 27, 2020 |
MizzD:I swear. Evangelist Bright is angel of darkness. Just pushing the naive girl to the slaughterhouse 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by homesteady(m): 1:23am On Jul 27, 2020 |
Tatiana4u: Lai lai! He is not making heaven. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Eeghe(f): 1:24am On Jul 27, 2020 |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by postdigger(m): 1:24am On Jul 27, 2020 |
genius43:Boss u dey come cool off for here too? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:24am On Jul 27, 2020 |
I want wathoni to cry abeg |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by DoubleeDee: 1:24am On Jul 27, 2020 |
InSanety:Ozo is smart in not pushing too hard. Despite all Nengi's pretence, it is so glaring she's hooked on him. A possible 10 week relationship doesn't play out in one week. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MizzD: 1:24am On Jul 27, 2020 |
Eeghe: lool.. I would love to see too o. Hey 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:24am On Jul 27, 2020 |
Eeghe: 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 1:25am On Jul 27, 2020 |
See as Ozo don turn spectator for Nengi and Waya gist. Player, where? The babe just dey enamored with Waya, as e dey gist am where e sabi, because she no get her own gist to talk. She never waka far. At least, when he and Erica dey talk, if e drop location, she go drop her own back. Na so you dey know who be big girl, and who be social climber. But Gbegiri think say this guy go chop Erica and Nengi go escape? I laugh in Wathoni 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Eeghe(f): 1:25am On Jul 27, 2020 |
1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:26am On Jul 27, 2020 |
Oyinbo's
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:27am On Jul 27, 2020 |
The only thing that is making all this hoes get pride small for waya front na the cameras. If not, e go dey knack them anyhow 5 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Gbegiri: 1:27am On Jul 27, 2020 |
InSanety: Dey dia dey laugh! Kiddi boy go chop who he wan chop, but E no go fit chop my Nengi baddie... So make una continue to analyze... 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 1:27am On Jul 27, 2020 |
Froshloaded: Thank God say dem no dey ask people to vote out housemates, because, if dem leave Laycon fans, Wathoni for break record 8 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Eeghe(f): 1:27am On Jul 27, 2020 |
For more drama (for those that seek that over all), kick Lucy out and keep instigator extraordinaire BrightO I don’t like him btw 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 1:28am On Jul 27, 2020 |
Gbegiri: EOD |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:28am On Jul 27, 2020 |
InSanety: She go over break record.. Guy I go need Una support oo One of my niggars go enter house soon o 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 1:29am On Jul 27, 2020 |
Eeghe: I dey vote BrightO next week. He must remain 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Gbegiri: 1:29am On Jul 27, 2020 |
InSanety: Highlight the complete sentence na... |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Venita(f): 1:29am On Jul 27, 2020 |
Froshloaded: Hoes will be hoes... The hand writing is on the wall already 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sylviaunusual(f): 1:29am On Jul 27, 2020 |
The truth is that, Kid would pick Erica a 100X over Wathoni, he just left the garden without saying goodnight to her...... 6 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:29am On Jul 27, 2020 |
I'm voting laycon oooo I just like the guy He will get there. I will use all my fams Dstv details vote for am 12 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Gbegiri: 1:30am On Jul 27, 2020 |
Tatiana4u:Your loss!... 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:30am On Jul 27, 2020 |
Venita: Word |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by galaxyball: 1:30am On Jul 27, 2020 |
Eeghe:He’s very cunning 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by gameboy727(m): 1:30am On Jul 27, 2020 |
Froshloaded:Really? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:31am On Jul 27, 2020 |
gameboy727: Yeah ... I don't know why Multi choice no want bring them (the new housemates) in quickly. Na them sabi sha! |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:32am On Jul 27, 2020 |
Nengi talk say she want see ozo off 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by galaxyball: 1:32am On Jul 27, 2020 |
I’ve been trying to figure out who Ozo’s mouth area reminds me of and I finally got it, Chidi Mokeme 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by mattfeuter(m): 1:33am On Jul 27, 2020 |
InSanety: I thought I was the only one that heard it Nengi is light work for any OG. . . 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Zoroaster: 1:33am On Jul 27, 2020 |
Sylviaunusual:You are just assuming The guy na player It's possible he doesn't even fancy any of them sef.. 9 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MizzD: 1:33am On Jul 27, 2020 |
Nengi wanted to see Ozo off about 2 hours ago. Nengi is one person in that house that i know can not survive a day without male attention. She will wither. This babe thrives on male attention. 6 Likes |
(1) (2) (3) ... (786) (787) (788) (789) (790) (791) (792) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 4 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |