Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,183 members, 7,818,587 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 07:20 PM

Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (2386) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (2344559 Views)

Football (+/Other Sports) Betting Season 15 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2383) (2384) (2385) (2386) (2387) (2388) (2389) ... (4901) (Go Down)

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by ClownPrinceOfPi: 11:21am On Jul 27, 2020
FakeMillionaire:
you knw wetin vex my? Na when u asked for ur money back.....guy u break d bro code, u fvckup big time.....ask ewuhausa,him don see my office and him knw tinx abt me but he nvr use am against me....u don too f up.
Baba shut up were you online last night? No be only am I fund that day.Him dey insult me steady for no reason so I just told him even you that I funded? He said he wants to return it back even when I told him not to worry or to give others so what's my fault there? Una too dey make person shalaye for this thread.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FakeMillionaire: 11:22am On Jul 27, 2020
Zontage:

You dey mind that boy?
cheesy
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Coldplayyy(m): 11:24am On Jul 27, 2020
ClownPrinceOfPi:

Baba shut up were you online last night? No be only am I fund that day.Him dey insult me steady for no reason so I just told him even you that I funded? He said he wants to return it back even when I told him not to worry or to give others so what's my fault there? Una too dey make person shalaye for this thread.

Murderer.

why you kill your papa?
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FakeMillionaire: 11:24am On Jul 27, 2020
ClownPrinceOfPi:

Baba shut up were you online last night? No be only am I fund that day.Him dey insult me steady for no reason so I just told him even you that I funded? He said he wants to return it back even when I told him not to worry or to give others so what's my fault there? Una too dey make person shalaye for this thread.
you dey tell me to shutup undecided guy u dey mahd? Or something dey worry u for head? No let thunder fire u ohh, i dey court and i dey fix date for ppl so jus dey ur dey angry
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by ClownPrinceOfPi: 11:26am On Jul 27, 2020
FakeMillionaire:
you dey tell me to shutup undecided guy u dey mahd? Or something dey worry u for head? No let thunder fire u ohh, i dey court and i dey fix date for ppl so jus dey ur dey angry
grin So you no be fake teacher again wey Dem never pay salary.You will rot in your envy and penury.Poverty as a human being.

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Zontage: 11:26am On Jul 27, 2020
FakeMillionaire:
you dey tell me to shutup undecided guy u dey mahd? Or something dey worry u for head? No let thunder fire u ohh, i dey court and i dey fix date for ppl so jus dey ur dey angry

Off your mic! Counsel!

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:26am On Jul 27, 2020
KingAlabi:

Just ignore am.
Come let's have a drink. cool
My niggar

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FakeMillionaire: 11:27am On Jul 27, 2020
Coldplayyy:

Murderer.
why you kill your papa?
leave his dad out of this......it aint fair. cool
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:28am On Jul 27, 2020
FakeMillionaire:
you knw wetin vex me? Na when u asked for ur money back.....guy u break d bro code, u fvckup big time.....ask ewuhausa,him don see my office and him knw tinx abt me but he nvr use am against me....u don too f up.
We know pussy niggars when we see them

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FakeMillionaire: 11:29am On Jul 27, 2020
Zontage:


Off your mic! Counsel!
Frustra legis a uxilium quaerit qui in legem committit. cool
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FakeMillionaire: 11:31am On Jul 27, 2020
ClownPrinceOfPi:

grin So you no be fake teacher again wey Dem never pay salary.You will rot in your envy and penury.Poverty as a human being.
at least i no sell my papa land cool i no dey eat "mama thank u" and i no dey share room wit my mama.....guy fvckoff
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by ClownPrinceOfPi: 11:33am On Jul 27, 2020
Wailers can keep on wailing.Hating on another man won't take you anywhere.I can't be on this always because I actually have work to do.Danke.

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Zontage: 11:33am On Jul 27, 2020
FakeMillionaire:
Frustra legis a uxilium quaerit qui in legem committit. cool

Vainly does he who offends against the law, seek the help of the law.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FakeMillionaire: 11:38am On Jul 27, 2020
Zontage:


Vainly does he who offends against the law, seek the help of the law.
you sabi...d guy break bro code and he want make another bro side am.

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by OrganicAcid(m): 11:45am On Jul 27, 2020
Nazacent:
B946tesqpqsezw-2607544
Bet9ja don't want me to cashout.
Brotherly seriously I believe this your game. Make we related more abeg.
Sent you a personal mail
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Coldplayyy(m): 11:48am On Jul 27, 2020
ClownPrinceOfPi:
Wailers can keep on wailing.Hating on another man won't take you anywhere.I can't be on this always because[i] I actually have work to do[/i] .Danke.

work like gambling with your dead father's land? cheesy
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Coldplayyy(m): 11:49am On Jul 27, 2020
FakeMillionaire:
leave his dad out of this......it aint fair. cool

Life itself is not fair bro cheesy
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FakeMillionaire: 11:51am On Jul 27, 2020
Coldplayyy:


Life itself is not fair bro cheesy
every man with his kettle....u do me strong tin but i lockup..stay safe bro. cool
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Coldplayyy(m): 11:51am On Jul 27, 2020
ClownPrinceOfPi:

Why your papa give you vitiligo?

na your papa get vitiligo na mumu.. how many times will I tell you I'm not tissuepapaer and I don't have vitiligo mumu boy.. your brain has been engulfed in zoom and table tennis gambling that you can't process simple information.. onye ara gburu nna ya grin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Coldplayyy(m): 11:53am On Jul 27, 2020
FakeMillionaire:
every man with his kettle....u do me strong tin but i lockup..stay safe bro. cool

haha..na cruise I been dey catch no vex, onwero aburo..stay safe too bro smiley
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FakeMillionaire: 11:55am On Jul 27, 2020
Coldplayyy:


haha..na cruise I been dey catch no vex, onwero aburo..stay safe too bro smiley
no p. cool
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Abiola4eva(m): 12:18pm On Jul 27, 2020
where that guy wey de defeat people anyhow for chess? drop your chess. com ID let me send a challenge.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 12:37pm On Jul 27, 2020
Abiola4eva:
where that guy wey de defeat people anyhow for chess?
drop your chess. com ID let me send a challenge.
2019prophets
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by sirblend: 12:39pm On Jul 27, 2020
FakeMillionaire:
Igbo wey dey fvck underage hwfar?

How can one get strong vpn from dark web?
Right now I don't even know a single dark web link.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by khingTony(m): 12:44pm On Jul 27, 2020
Abiola4eva:
where that guy wey de defeat people anyhow for chess?
drop your chess. com ID let me send a challenge.
make we play
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FakeMillionaire: 12:53pm On Jul 27, 2020
sirblend:


How can one get strong vpn from dark web?
Right now I don't even know a single dark web link.
do you have tor browser?
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by 2019prophets(m): 1:10pm On Jul 27, 2020
Abiola4eva:
where that guy wey de defeat people anyhow for chess?
drop your chess. com ID let me send a challenge.

swisher50 send a challenge by 1:30pm cheesy
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by 2019prophets(m): 1:56pm On Jul 27, 2020
Abiola4eva I never see your challenge undecided
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Abiola4eva(m): 1:58pm On Jul 27, 2020
khingTony:
make we play
You sabi play?
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Abiola4eva(m): 2:00pm On Jul 27, 2020
2019prophets:


swisher50 send a challenge by 1:30pm cheesy
I will let you know if I don send am, it might not be today sef but I'll definitely send you a challenge.

(1) (2) (3) ... (2383) (2384) (2385) (2386) (2387) (2388) (2389) ... (4901)

Football(+ Other Sports) Betting Season 9 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / What To Do To Make Money Online?

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.