Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (2393) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (3306826 Views)
1 2 3 ... 2390 2391 2392 2393 2394 2395 2396 ... 4901 (Go Down)
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 8:36pm On Jul 27, 2020 |
Bluealamajiri:who goes... |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by umtitibaba(m): 8:40pm On Jul 27, 2020 |
FakeMillionaire:by them dy born Fake Millionaire? Even ur father no ft claim thousandnaire, na disaster pikin wan dy claim millionaire... bullshit |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FakeMillionaire: 8:41pm On Jul 27, 2020 |
ClownPrinceOfPi:you're too boring 4 my liking....as a civil servant i get where i dey see money every month but na to beg shamelessly for nrl b ur only source of income...omo radarada...take ur iberiberism outta my mention. ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by ClownPrinceOfPi: 8:43pm On Jul 27, 2020 |
umtitibaba:Person wey when I sub for am 1k.The poor Werey dey thank me like say na 1million I give am.With this him character maybe when him old na pension of court messenger him go dey collect.Poor soul. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 8:44pm On Jul 27, 2020 |
FakeMillionaire:Today. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FakeMillionaire: 8:44pm On Jul 27, 2020 |
umtitibaba:u nvr fail in showcasing ur stupidity....dix is a troll moniker, atleast use d little sense wey u get nxt tym. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 8:44pm On Jul 27, 2020 |
FakeMillionaire:
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 8:46pm On Jul 27, 2020 |
numberonecytyzen:Game don play finish for today |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 8:46pm On Jul 27, 2020 |
ClownPrinceOfPi:isaac enough of your bullshit Go and beg.
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 8:47pm On Jul 27, 2020 |
Fakemillionaire Go pay back your dues....real niggars dont count favours |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FakeMillionaire: 8:47pm On Jul 27, 2020 |
ClownPrinceOfPi:ewuhausa1 remember dat day i tell say dix guy give me card? Him don dey loud am....if u no show where i beg u na sorrow go b ur portion 4 life.....if u no post evidence na misfortune go follow u till u die. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FakeMillionaire: 8:48pm On Jul 27, 2020 |
numberonecytyzen:2morow |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FakeMillionaire: 8:49pm On Jul 27, 2020 |
Ewuhausa1:i owe him nothing...i was on my own and he offered to give me card. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by ClownPrinceOfPi: 8:51pm On Jul 27, 2020 |
FakeMillionaire:So why did your broke self collect it? Abeg who need mtn card here Realprophet will give you 1k mtn card.Poor fool |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FakeMillionaire: 8:52pm On Jul 27, 2020 |
umtitibaba:go ask seun that que. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 8:52pm On Jul 27, 2020 |
FakeMillionaire:I was also on my own and he offered 5h to me and tolu...I collected it and you know what happened next.... He runs his mouth like women |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 8:54pm On Jul 27, 2020 |
Ewuhausa1:You collected crumbs from a crumbking? Abomination
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FakeMillionaire: 8:55pm On Jul 27, 2020 |
Ewuhausa1:he is worst than a woman. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 8:56pm On Jul 27, 2020 |
piggyvestashawo:Na serious abomination though I don pay him back I will go to the village shrine for cleansing |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by umtitibaba(m): 8:56pm On Jul 27, 2020 |
FakeMillionaire:my guy hustle ooo , mk u no dy follow ur pikin predict 2odds for nairaland ![]() ![]() |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Football(+ Other Sports) Betting Season 9 • Football (+Other Sports) Betting Season 10 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13
Viewing this topic: 16 guest(s)


