BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (907) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2020 Live Updates Thread (6825082 Views)
1 2 3 ... 904 905 906 907 908 909 910 ... 10925 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Ujay01: 11:29pm On Jul 27, 2020 |
homesteady: no wonder |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NENGIsmells: 11:29pm On Jul 27, 2020 |
nengi na bastard. wth he smelling muth |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 11:29pm On Jul 27, 2020 |
E be like these guys no dey ever call Ozo when dem dey do group meeting E get some kain coded things wey these guys dey do wey Ozo no dey aware of, dem just leave the guy to dey mumu himself with Nengi. When na Eric e go dey collect advice from, why e no go mumu? Eric sef no dey come meeting. Na wetin make two of them be house mugu |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by JackHoff: 11:30pm On Jul 27, 2020 |
Laycon. ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAngeI: 11:30pm On Jul 27, 2020 |
Nengi did this to attack erica She knows he will go to erica ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by doziefrank07(m): 11:30pm On Jul 27, 2020 |
In this life ehn make sure say you fine ooo I repeat, make sure say you fine oooo |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by homesteady(m): 11:30pm On Jul 27, 2020 |
Laycon don fall hand. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Ericagolddigger: 11:30pm On Jul 27, 2020 |
Lhimeet:My Nengi! I wanna see her high always. Can't stand her low moments.. ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 11:30pm On Jul 27, 2020 |
Laycon don fûck up ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by stephleena(f): 11:30pm On Jul 27, 2020 |
lol..laycoon sabi respect himself |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Ericagolddigger: 11:30pm On Jul 27, 2020 |
doziefrank07:How far with you? You fine?. ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by semid4lyfe(m): 11:31pm On Jul 27, 2020 |
Why are they picking on Laycon? |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 11:31pm On Jul 27, 2020 |
Laycon be real Mann You've got our support |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MizzD: 11:31pm On Jul 27, 2020 |
Nengi dares lekan to pick any girl and give her a French kiss Laycon drinks.. I’m proud of you. Better to respect oneself than trying and getting rejected |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NENGIsmells: 11:31pm On Jul 27, 2020 |
Ericagolddigger:all join, may she pass the std to me sef. i prefer that to the smell of negi mouth and kpekus |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Tatiana4u: 11:31pm On Jul 27, 2020 |
Laycon learnt from Lucy. Kwa kwa kwa The guy no want rejection. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 11:31pm On Jul 27, 2020 |
Blackhawk01:It's different when you ain't the one approaching for a discussion. It was the other way round entirely, he wanted a convo and you blanked him out completely. E make sense to you? |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAngeI: 11:31pm On Jul 27, 2020*. Modified: 11:46pm On Jul 27, 2020 |
Pity votes for ozo From player to knight |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MizzD: 11:31pm On Jul 27, 2020 |
stephleena:Yoh know! ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by stephleena(f): 11:31pm On Jul 27, 2020 |
ArchAngeI:laycoon get sense na.. he turned it down |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by carammel(f): 11:31pm On Jul 27, 2020 |
homesteady:Let's hope we don't see bbn version of Obsessed the movie. ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 11:31pm On Jul 27, 2020 |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aroundnaija: 11:31pm On Jul 27, 2020 |
Laycon gbayii for taking a shot for that ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:31pm On Jul 27, 2020 |
homesteady:Make una protect una chief instigator o... ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Tatiana4u: 11:31pm On Jul 27, 2020 |
MizzD:Exactly! |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by onyeomanono24(f): 11:31pm On Jul 27, 2020 |
aroundnaija:Lol.. you guys are fast on cruise. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sleekyshuga(f): 11:32pm On Jul 27, 2020 |
Laycon? Respekkkkk!! You did well by saving yourself from future embarrassment. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NENGIsmells: 11:32pm On Jul 27, 2020 |
aisha get mental issues o |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Amya(f): 11:32pm On Jul 27, 2020 |
Ericagolddigger:good enough for me. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAngeI: 11:32pm On Jul 27, 2020 |
MMXX:thanks for clarifying |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 11:32pm On Jul 27, 2020 |
Laycon sense nor go kill you Iconi keep the votes coming |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 11:32pm On Jul 27, 2020 |
Laycon get better lyrics... |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 4 guest(s)

no wonder

