₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,953 members, 8,424,304 topics. Date: Thursday, 11 June 2026 at 12:35 AM

Toggle theme

Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (2426) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralBusinessFootball (+/Other Sports) Betting Season 14 (3201543 Views)

1 2 3 ... 2423 2424 2425 2426 2427 2428 2429 ... 4901 (Go Down)

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 10:10pm On Jul 29, 2020
DrProf:
Abeg you fit tell me the Twitter handles of those good punters
On telegram unique betting, bet with cindy,bookie destroyer 2 odd, bet empire etc cool
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Johnny4President: 10:10pm On Jul 29, 2020
NNU0000:
My Man Jpalagwu.How you dey dis night?puskin don ban three accts this night,wetin you do am bro?
u don dey mad but nobody wan tell u.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:11pm On Jul 29, 2020
oluwadabira111:
You can give another a trial bro! from those other two I dey cash out steady steady cool
Give me their link... What adunni did today i doubt if any other can do it, 4 odds ooo, wey men here they mumu their sef with 1.1odds
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Johnny4President: 10:11pm On Jul 29, 2020
Chidexter:
Won
i feel u.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 10:11pm On Jul 29, 2020
Johnny4President:
show me ur steady winnings.
I know fit show u na enemy of progress u be cheesy
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:15pm On Jul 29, 2020
Johnny4President:
u b fool as u no quote me...na jealousy and greed go kill u las las.
Who b this one, u r not even d only one doing d 1.1odds here.. .. So swerve, I m not even targeting anyone in particular
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by khingTony(m): 10:16pm On Jul 29, 2020
techmaster092:
Give me their link... What adunni did today i doubt if any other can do it, 4 odds ooo, wey men here they mumu their sef with 1.1odds
grin cheesy
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Johnny4President: 10:18pm On Jul 29, 2020
techmaster092:
Who b this one, u r not even d only one doing d 1.1odds here.. .. So swerve, I m not even targeting anyone in particular
shutup....dix nobody sef dey talk....u ar not targeting anybody but u said "men"...na dat men go kill u.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:18pm On Jul 29, 2020
techmaster092:
Who b this one, u r not even d only one doing d 1.1odds here.. .. So swerve, I m not even targeting anyone in particular
Don't mind jpalagwu,the waist of a married lady is intoxicating him.
Johnny4President:
u don dey mad but nobody wan tell u.
But pesin don tell u say u dey mad yet u still dey run around naked.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Johnny4President: 10:19pm On Jul 29, 2020
NNU0000:
Don't mind jpalagwu,the waist of a married lady is intoxicating him. But pesin don tell u say u dey mad yet u still dey run around naked.
tah!! who u!!
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 10:20pm On Jul 29, 2020
Johnny4President:
All this bastard newbies sef eh...when alabi dey share crumb of 5h to punters dem nvr dream of using andriod phone talkless of java....na ogun go kill una.
See this inconsequential scammer wink how old he be self angry
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Chidexter(m): 10:20pm On Jul 29, 2020
oluwadabira111:
On telegram unique betting, bet with cindy,bookie destroyer 2 odd, bet empire etc cool
Even @dextafranke follow. tongue
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 10:21pm On Jul 29, 2020
Chidexter:
Even @dextafranke follow. tongue
cool u sabi
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Johnny4President: 10:21pm On Jul 29, 2020
oluwadabira111:
See this inconsequential scammer wink how old he be self angry
google d meaning of inconsequential...ode oshi.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 10:21pm On Jul 29, 2020
Johnny4President:
google d meaning of inconsequential...ode oshi.
Omokomo cheesy
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 10:22pm On Jul 29, 2020
Eleriburuku! cheesy
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 10:22pm On Jul 29, 2020
cheesy u don meet your match wink
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:23pm On Jul 29, 2020
Why is this guy pained like this, how much u lose today abi ur 1.1odds don cut for day one
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Johnny4President: 10:23pm On Jul 29, 2020
oluwadabira111:
Omokomo cheesy
omo ase tongue
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:23pm On Jul 29, 2020
NNU0000:
Don't mind jpalagwu,the waist of a married lady is intoxicating him. But pesin don tell u say u dey mad yet u still dey run around naked.
I no jst know wetin i do d guy wey make am vex
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 10:24pm On Jul 29, 2020
Johnny4President:
omo ase tongue
Omokomo irankinran cool
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Johnny4President: 10:25pm On Jul 29, 2020
techmaster092:
Why is this guy pained like this, how much u lose today abi ur 1.1odds don cut for day one
no dey fear to quote me...na ur mama dey pained.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:25pm On Jul 29, 2020
Johnny4President:
tah!! who u!!
A dog has a master and his master is a lord...Id urself b4 u go ovb
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Johnny4President: 10:25pm On Jul 29, 2020
oluwadabira111:
Omokomo irankinran cool
oponu
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Sunkyphil(m): 10:26pm On Jul 29, 2020
make una help me check dis game mayb na win or loss i dey get contradicting results from different apps, 1xbet don first mark as loss before na later i c dis

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:27pm On Jul 29, 2020
techmaster092:
I no jst know wetin i do d guy wey make am vex
You no do am anything,he's just jealous.Plus he wanted to fvck a married lady but she refused him.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:27pm On Jul 29, 2020
Sunkyphil:
make una help me check dis game mayb na win or loss i dey get contradicting results from different apps, 1xbet don first mark as loss before na later i c dis
Won, always confirm from sofa scores
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 10:27pm On Jul 29, 2020
Johnny4President:
oponu
Didirin angry
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:27pm On Jul 29, 2020
Sunkyphil:
make una help me check dis game mayb na win or loss i dey get contradicting results from different apps, 1xbet don first mark as loss before na later i c dis
3

1 2 3 ... 2423 2424 2425 2426 2427 2428 2429 ... 4901

➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜Football (+/Other Sports) Betting Season 15Football (+/Other Sports) Betting Season 13234

Football(+ Other Sports) Betting Season 9Football (+Other Sports) Betting Season 10Football (+/Other Sports) Betting Season 13

Viewing this topic: 2 guest(s)