₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,926 members, 8,428,666 topics. Date: Wednesday, 17 June 2026 at 07:12 PM

Toggle theme

Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (2437) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralBusinessFootball (+/Other Sports) Betting Season 14 (3238652 Views)

1 2 3 ... 2434 2435 2436 2437 2438 2439 2440 ... 4901 (Go Down)

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Zyzxx10: 6:40pm On Jul 30, 2020
grin Even a famous nairaland scammer and errand boy turned fake teacher dey talk.Inside life.Aleyi ma bad.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by justified007: 6:44pm On Jul 30, 2020
innobarca:
Innobets is not INNOBARCA.

I DO NOT DO BETS OR HAVE ANYTHING TO DO WITH BETTING.
@innobarca , stooopp eeeett

You have a lot to do with betting bro . No be you dey sell systems for we betting agents ?
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Zyzxx10: 6:49pm On Jul 30, 2020
Alagwu wey my card.You wey poverty be una landlord for that face me I headbutt you one room apartment wey una church rent for una.I told you before your stupidity just big like your lips.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Zyzxx10: 6:51pm On Jul 30, 2020
NNU0000:
He used it call that married woman he is eyeing grin
Any married woman wey go gree for this human frog hybrid suppose dey checked for yaba left.

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:53pm On Jul 30, 2020
Zyzxx10:
Any married woman wey go gree for this human frog hybrid supposed dey checked for yaba left.
Wait.Na dis small pikin with pussy mouth we bin dey follow talk?
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by motta(m): 6:55pm On Jul 30, 2020
2pep:
So how do i contact you then?
07033103098
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Severepains: 6:55pm On Jul 30, 2020
Is that me cheesy wink
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Zyzxx10: 6:56pm On Jul 30, 2020
Alagwu talk na.Abi the lawyers for your court don send you make you go buy food for them as the errand boy wey you be.See this fool.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Zyzxx10: 6:56pm On Jul 30, 2020
Severepains:
Is that me cheesy wink
grin No na me.Paedoski
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 6:59pm On Jul 30, 2020
Zyzxx10:
Any married woman wey go gree for this human frog hybrid suppose dey checked for yaba left.
that guy wey u post go feed u....i think say u get sense b4.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Zyzxx10: 7:01pm On Jul 30, 2020
PedophileKaycee:
that guy wey u post go feed u....i think say u get sense b4.
Feed me with wetin? The money wey you go collect as fake teacher abi.

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 7:02pm On Jul 30, 2020
Zyzxx10:
But you fit collect card from beggar? Your poverty get no limit.Instead make the money for your aza big and your lips small na vice versa be your case.See your life.
when u dey beg me to collect ur card nko? Baba i don use ur card,cry me a river but u no go c shishi...dindinrin..omo ale
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Severepain: 7:03pm On Jul 30, 2020
cheesy you better hustle, begging no give you this kind of akunuba
Zyzxx10:
grin No na me.Paedoski

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 7:04pm On Jul 30, 2020
Any body here funding betking with airtime
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kharol1234: 7:04pm On Jul 30, 2020
All this insult and quarrel don do, y who na they behave like women
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 7:04pm On Jul 30, 2020
Zyzxx10:
Feed me with wetin? The money wey you go collect as fake teacher abi.
girls wey i dey carry no fit look ur side, ewuhausa dey see my post 4 whatsapp and some other guys...them knw me...u ugly dats y u no use ur pix 4 whatsapp.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Zyzxx10: 7:04pm On Jul 30, 2020
PedophileKaycee:
when u dey me to collect ur card nko? Baba i don use ur card,cry me a river but u no go c shishi...dindinrin..omo ale
I expect you to talk am na.If I use your destiny bet 1.01 odds e go too cut because you are modafvckin poor and useless.From scammer to fake teacher.I swear if you be the only pikin for that una family that means say your mama dey childless.Failure of a person.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Severepain: 7:07pm On Jul 30, 2020
And wretched
PedophileKaycee:
girls wey i dey carry no fit look ur side, ewuhausa dey see my post 4 whatsapp and some other guys...them knw me...u ugly dats y u no use ur pix 4 whatsapp.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 7:08pm On Jul 30, 2020
Zyzxx10:
I expect you to talk am na.If I use your destiny bet 1.01 odds e go too cut because you are modafvckin poor and useless.From scammer to fake teacher.I swear if you be the only pikin for that una family that means say your mama dey childless.Failure of a person.
i b gee boy and i no dey hide dat 1,u no fit follow me yarn 4 street...u no fit achieve anytin for life,na ur papa wey u kill and sell him land naim make u dey use andriod phone...akpa amu.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 7:11pm On Jul 30, 2020
PedophileKaycee:
i b gee boy and i no dey hide dat 1,u no fit follow me yarn 4 street...u no fit achieve anytin for life,na ur papa wey u kill and sell him land naim make u dey use andriod phone...akpa amu.
You big pass this thing na, oman lock up that guy ahbeg, just ignore
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by blezdBen: 7:12pm On Jul 30, 2020
motta:
how much is the fund?
I sent you a PM
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 7:13pm On Jul 30, 2020
EdEdEddy:
You big pass this thing na, oman lock up that guy ahbeg, just ignore
ok...i go ignore d guy.

1 2 3 ... 2434 2435 2436 2437 2438 2439 2440 ... 4901

➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜Football (+/Other Sports) Betting Season 15Football (+/Other Sports) Betting Season 13234

Football(+ Other Sports) Betting Season 9Football (+Other Sports) Betting Season 10Football (+/Other Sports) Betting Season 13

Viewing this topic: 2 guest(s)