₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,255 members, 8,430,052 topics. Date: Friday, 19 June 2026 at 07:19 PM

Toggle theme

BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (1257) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentTV/MoviesBBNaija 2020 Live Updates Thread (6905325 Views)

1 2 3 ... 1254 1255 1256 1257 1258 1259 1260 ... 10925 Reply (Go Down)

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by irenosen22(f): 4:28pm On Jul 31, 2020
HIGHESTPOPORI:
Same way you said tuoyo would win last year in the first two weeks
Dis one got me cracking grin grin grin grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Hazardfan1: 4:29pm On Jul 31, 2020
InSanety:
Like I said, people wey no dey watch show dey always want drop hot takes.

I don see Erica fry plantain, fry chicken, do toast bread, cook pasta, so, wetin you dey talk?

She no like am, no mean say she no dey do am.

BTW, just because woman no like to dey cook no make am lazy.
God bless u o, I'm not sure I've seen Nengi cook tho
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by burner44(m): 4:29pm On Jul 31, 2020
Sellout:
me!!!!!!!!
message me
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by WhorErica: 4:30pm On Jul 31, 2020
Fucknengi:
Olosho Nengi the fancy-starved girl.

grin
Ozo Torso the lovelorn, sullen man.. cheesy cheesy cheesy
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Eeghe(f): 4:30pm On Jul 31, 2020
The house is dry this afternoon sha
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by galaxyball: 4:30pm On Jul 31, 2020
Kiddwaya taking his f*ck boy nap
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by caprini1: 4:30pm On Jul 31, 2020
InSanety:
Like I said, people wey no dey watch show dey always want drop hot takes.

I don see Erica fry plantain, fry chicken, do toast bread, cook pasta, so, wetin you dey talk?

She no like am, no mean say she no dey do am.

BTW, just because woman no like to dey cook no make am lazy.
Acidosis TV don burn.....anyway ,so many families i know ,have cooks,drivers ,maids etc,abi people wey go catering school no go work again?
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Threebear(m): 4:31pm On Jul 31, 2020
Eric and Lilo are not not in the bottom 4. cool

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 4:31pm On Jul 31, 2020
Acidosis:
Just listen to yourself. Fry plantain, toast bread... Dude, really??
You say she never boil egg, I dey tell you wetin she do wey pass to fry egg.

Na until she cook banga, pound yam you go talk say she don do something?

Some girls no like to dey cook, e no make them lazy. No be everybody go fit do everything and expecting all girls to dey good for kitchen, na ancient mindset.

Na so men dey go bring wahala come house.

I no wan know if woman dey good for kitchen, like Brighto, I sabi my way around kitchen, na who fit make money bring come house I dey interested in.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Acidosis(m): 4:31pm On Jul 31, 2020
caprini1:
Acidosis TV don burn.....anyway ,so many families i know ,have cooks,drivers ,maids etc,abi people wey go catering school no go work again?
Why didn't she come to big brother house with her cook and driver?
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fucknengi: 4:32pm On Jul 31, 2020
Nengi all of a sudden is sleeping.

Who can guess what she's dreaming about?

grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by WhorErica: 4:33pm On Jul 31, 2020
thatigboman:
Katrina told Ozo that she's happy he withdrew from Nengi and that’s better than being used.
All forces against beautiful Nengi, holy ghost fire!
Fire!.... grin grin grin grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by davodyguy: 4:33pm On Jul 31, 2020
Who dey snore for afternoon
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by spinna: 4:34pm On Jul 31, 2020
ToyinDipo:
If you look away from some attributes of hers, Katrina is another babe I believe has good personalities, she is becoming my female favourite along side Erica
Yea Katrina Kaisha n even Lucy are good people inside ..they just need their rough edges smoothed out by quality company.. and importantly a willingness to change.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Twoclans(f): 4:34pm On Jul 31, 2020
Threebear:
Eric and Lilo are not not in the bottom 4. cool
Tell me this is a joke angry

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 4:34pm On Jul 31, 2020
caprini1:
Acidosis TV don burn.....anyway ,so many families i know ,have cooks,drivers ,maids etc,abi people wey go catering school no go work again?
No mind am.

I get friend wey na order he and him wife dey order food most of the time, the woman dey work for CBN, making up to 400k a month, na that type of wife I dey find.

No be say I go dey waste your productive time inside kitchen.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by nazablossom(f): 4:34pm On Jul 31, 2020
Munzy14:
Just like people swear miracle win,rather than ceec.
All Miracle's allies were in the final and his haters evicted, he still won.

You were campaigning for Ceec then so calmly despite what she represent. I admired you for that smiley
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Acidosis(m): 4:34pm On Jul 31, 2020
InSanety:
You say she never boil egg, I dey tell you wetin she do wey pass to fry egg.

Na until she cook banga, pound yam you go talk say she don do something?

Some girls no like to dey cook, e no make them lazy. No be everybody go fit do everything and expecting all girls to dey good for kitchen, na ancient mindset.

Na so men dey go bring wahala come house.

I no wan know if woman dey good for kitchen, like Brighto, I sabi my way around kitchen, na who fit make money bring come house I dey interested in.
Don't turn yourself to a house boy because you need some votes for lazy Whorica.

Girl is all shades of laziness. Even while she's talking, you can't but notice the lazy aura around her speech. She's an ambassador of laziness. Listen to her speak and pay some attention to her body language.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by davodyguy: 4:34pm On Jul 31, 2020
Tochi's beard like face mask grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Hazardfan1: 4:35pm On Jul 31, 2020
Threebear:
Eric and Lilo are not not in the bottom 4. cool
cry cry cry cry cry cry

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 4:36pm On Jul 31, 2020
Acidosis:
Don't turn yourself to a house boy because you need some votes for lazy Whorica.

Girl is all shades of laziness. Even while she's talking, you can't but notice the lazy aura around her speech.
I don see your problem now.

I nearly think say I dey talk to objective person. E go be.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 4:36pm On Jul 31, 2020
Threebear:
Eric and Lilo are not not in the bottom 4. cool
Oya top 5
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Acidosis(m): 4:37pm On Jul 31, 2020
InSanety:
No mind am.

I get friend wey na order he and him wife dey order food most of the time, the woman dey work for CBN, making up to 400k a month, na that type of wife I dey find.

No be say I go dey waste your productive time inside kitchen.
Does Erica looks like someone with the kind of brain needed in CBN?

Just listen to yourself, dude.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MJBOLT: 4:37pm On Jul 31, 2020
joro and lies is like rice and beans
[quote author=Andrew13 post=92305625][/quote]
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Amya(f): 4:37pm On Jul 31, 2020
I can watch my baby Kiddwaya sleep all day
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by caprini1: 4:38pm On Jul 31, 2020
Acidosis:
Why didn't she come to big brother house with her cook and driver?
Calm down for the poor girl.....in some families,there are those that love cooking ,some laundry and others just keeping the house clean ,on rare occasions do you have girls that do all.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by micxwell(m): 4:38pm On Jul 31, 2020
HIGHESTPOPORI:
Same way you said tuoyo would win last year in the first two weeks
Anybody wey offend you don hear am grin grin grin cheesy cheesy You no dey forget
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Acidosis(m): 4:39pm On Jul 31, 2020
caprini1:
Calm down for the poor girl.....in some families,there are those that love cooking ,some laundry and others just keeping the house clean ,on rare occasions do you have girls that do all.
Which one our Erica love to do? cheesy
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ToyinDipo(m): 4:39pm On Jul 31, 2020
spinna:
Yea Katrina Kaisha n even Lucy are good people inside ..they just need their rough edges smoothed out by quality company.. and importantly a willingness to change.
Lucy seems to me as someone who was wrongly shaped by her past experiences, I pray she finds someone that will be good to her, because she seems that type of person who will throw at you whatever you throw at her in multiple folds, whether good or bad.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by caprini1: 4:39pm On Jul 31, 2020
Acidosis:
Does Erica looks like someone with the kind of brain needed in CBN?

Just listen to yourself, dude.
She is even over qualified....meaning you,ve not seen the dunces that work at CBN.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 4:41pm On Jul 31, 2020
These ones dey gist multi-verse

Na The Flash I use sabi this gist
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MJBOLT: 4:42pm On Jul 31, 2020
guy na wetin
Acidosis:
Does Erica looks like someone with the kind of brain needed in CBN?

Just listen to yourself, dude.

1 2 3 ... 1254 1255 1256 1257 1258 1259 1260 ... 10925 Reply

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates ThreadBBNaija 2022 Live Updates ThreadBBNaija 2021 Live Updates Thread234

Viewing this topic: 5 guest(s)