BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (1504) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2020 Live Updates Thread (7018665 Views)
1 2 3 ... 1501 1502 1503 1504 1505 1506 1507 ... 10925 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by IworshipKA3NA: 12:39am On Aug 02, 2020 |
Fucknengi:the guy sef dey annoying for food sha. like person wey no dey eat for house |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fitzmayowa: 12:39am On Aug 02, 2020 |
Wathoni don dey mark Prince o... |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blackhawk01: 12:39am On Aug 02, 2020 |
I DO NOT LIKE DORATHY!!! ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 12:39am On Aug 02, 2020 |
So plenty girls like Prince naim he dey kill himself on top Nengi? Which kain nonsense be this sef? ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fucknengi: 12:39am On Aug 02, 2020 |
tonididdy:mahd oh |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by davodyguy: 12:39am On Aug 02, 2020 |
These guys came for entanglement and love |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by tonididdy(m): 12:39am On Aug 02, 2020 |
Amanda4life:Na Edo blood |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MasterSteps: 12:39am On Aug 02, 2020 |
Sunnycliff:Most definitely |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Liposure: 12:39am On Aug 02, 2020 |
Fucknengi:we luv nengi |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:39am On Aug 02, 2020 |
![]() MizzD: |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by adaramola12(m): 12:39am On Aug 02, 2020 |
Mad o Tbaj just join group chat |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAnge1: 12:39am On Aug 02, 2020 |
Tolanibaj ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Zyxzzzz: 12:39am On Aug 02, 2020 |
Na only food this Eric know, sense he nor get, small sense he supposed get go hide for e muscle |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by irenosen22(f): 12:40am On Aug 02, 2020 |
Amanda4life:Like seriously |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 100naira(m): 12:40am On Aug 02, 2020 |
Hope de for prince for this Nengi matter, e be like two girls now like am |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by IworshipKA3NA: 12:40am On Aug 02, 2020 |
this prince dey forget say he be mr nigeria? |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by gameboy727(m): 12:40am On Aug 02, 2020 |
Tolanibaj don show. Draammaaaaaa |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MSGAMBLE9: 12:40am On Aug 02, 2020 |
aroundnaija:and he b lyk vampire..na nite we dey see im handwork |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aroundnaija: 12:40am On Aug 02, 2020 |
Ikorodu girl don come online ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by tonididdy(m): 12:40am On Aug 02, 2020 |
Imagine prince friend zoning wathoni for nnegi wey nor even send am... .... Then tolanibaj walks in, prolly going to drop the restraining order on prince. (but I know she can't do it) |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fitzmayowa: 12:40am On Aug 02, 2020 |
Tolanibaj don come meet Prince and Wathoni... |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by lymelyte(m): 12:40am On Aug 02, 2020 |
IworshipKA3NA:very silly guy.. Mk him dey go house.. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fucknengi: 12:40am On Aug 02, 2020 |
Liposure:e no concern me. You people should carry your Nengi and go. Ozo is not doing again. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by homesteady(m): 12:40am On Aug 02, 2020 |
What is happening abeg? Lord have Mercy.
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 12:40am On Aug 02, 2020 |
Una sure say na Prince Tola dey talk about? ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by burner44(m): 12:40am On Aug 02, 2020 |
Prince is in trouble 2 of dem just put am 4 centre |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Ekaka1(m): 12:40am On Aug 02, 2020 |
fitzmayowa:You don't know that guy yet...he is a "spider"... he's on trying to yarn more we ...do you know what he's done with playing that dirty mind thing with Laycon and many more ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAnge1: 12:40am On Aug 02, 2020 |
They are asking him to chose one of them |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:40am On Aug 02, 2020 |
Omo prince na mvp now oooo chei ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fergieboy: 12:41am On Aug 02, 2020 |
I'm now a fan of bright I will blame kayode for not always showing him rather than showing us nengi yansh Ah I Don laugh tire for twitter
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Baba4kinatu(m): 12:41am On Aug 02, 2020 |
See Tolanibaj ooooo.... Love is crazy, you go make mouth finish, next thing you don't fall yakata. See Tolanibaj smiling sheepishly beging Wathoni |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:41am On Aug 02, 2020 |
Oooh this nyt, infact let me off AC before my village people will blast me into sleep ,like they did me last nyt. I am up for the nyt shalaye...See prince's ladies positioning their gun...Lol |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)


