₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,106 members, 8,429,353 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 06:40 PM

Toggle theme

Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (2851) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralBusinessFootball (+/Other Sports) Betting Season 14 (3241826 Views)

1 2 3 ... 2848 2849 2850 2851 2852 2853 2854 ... 4901 (Go Down)

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 2:06pm On Aug 26, 2020
oluwadabira111:
Wetin do sporty bet boss i dey gbadun there instant virtual at least I dey make 2k per day from their instant virtual !
I wan carry basketball game for there.I come see home dey lead away 82-81 for overtime na him i come see say home odds na 8.09.I come shock say wetin dey happen bayi.Na him I go put my 1k.As I wan comot go check am for sofascore, na him my mind tell me say make I check am for there.Na him I open their livescores see say home dey lose 82-90 with 2 mins to go.I just leave am shake my head but them don do that thing like 2 times now.Wicked people.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 2:08pm On Aug 26, 2020
NegroAcheiver:
I wan carry basketball game for there.I come see home dey lead away 82-81 for overtime na him i come see say home odds na 8.09.I come shock say wetin dey happen bayi.Na him I go put my 1k.As I wan comot go check am for sofascore, na him my mind tell me say make I check am for there.Na him I open their livescores see say home dey lose 82-90 with 2 mins to go.I just leave am shake my head but them don do that thing like 2 times now.Wicked people
Lol cheesy but I dey enjoy their instant virtual I dey always see sure 2odd from that segment cool
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by LemmYY: 2:08pm On Aug 26, 2020
NegroAcheiver:
I wan carry basketball game for there.I come see home dey lead away 82-81 for overtime na him i come see say home odds na 8.09.I come shock say wetin dey happen bayi.Na him I go put my 1k.As I wan comot go check am for sofascore, na him my mind tell me say make I check am for there.Na him I open their livescores see say home dey lose 82-90 with 2 mins to go.I just leave am shake my head but them don do that thing like 2 times now.Wicked people
Lol.. Kai.. You definitely need to change bookie
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by dammywapes(m): 2:09pm On Aug 26, 2020
oluwadabira111:
They should!
okay baba
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by jsnowy98: 2:17pm On Aug 26, 2020
A lady wants to start 4odds rollover for 6days on T.w.i.t.t.e.r, horse racing, day 1 code attached, 1.x.b.e.t

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 2:18pm On Aug 26, 2020
oluwadabira111:
Lol cheesy but I dey enjoy their instant virtual I dey always see sure 2odd from that segment cool
You get luck na.Them dey mad.Them go too suffer for 6000 yrs.The only way that curse go scatter na if that paedophile Pikko fit grow afro again for this life ontop that him bald head.

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by gift01: 2:25pm On Aug 26, 2020
dammywapes:
Na true say person go upload ID card before he fit withdraw from betway?
maybe for above 200k but not for lower
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by zinosleek(m): 2:26pm On Aug 26, 2020
4SLLH. place the bet on 1xbet today for 200 odds

Register today with the code 1x_208659 on 1xbet.com for great benefits
You can bet as low as 30 to win 7k
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by gift01: 2:27pm On Aug 26, 2020
NegroAcheiver:
I wan carry basketball game for there.I come see home dey lead away 82-81 for overtime na him i come see say home odds na 8.09.I come shock say wetin dey happen bayi.Na him I go put my 1k.As I wan comot go check am for sofascore, na him my mind tell me say make I check am for there.Na him I open their livescores see say home dey lose 82-90 with 2 mins to go.I just leave am shake my head but them don do that thing like 2 times now.Wicked people.
You are right. Dem go delay scores to trap you in
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 2:30pm On Aug 26, 2020
mohd001:
bro pls help me now, I av being quoting u since yesterday.

9044965. Mohd0001

God will never draw u back in life
Done.
Sent 2h. Manage abeg. I didn't forget.
I still get you for mind.

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 2:37pm On Aug 26, 2020
NegroAcheiver:
You get luck na.Them dey mad.Them go too suffer for 6000 yrs.The only way that curse go scatter na if that paedophile Pikko fit grow afro again for this life ontop that him bald head.
grin grin grin grin Chai dis one loud cheesy
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 2:38pm On Aug 26, 2020
gift01:
You are right. Dem go delay scores to trap you in
Thank God say you sef see am.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by emsco(m): 2:45pm On Aug 26, 2020
guys pls help, i won a bet on Be9ja live and they are yet to green my game or give me the money for over 2hrs.
It's unusual because all the game have been played and won. the other live game i play are usually settled asap either won or lost.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Thomas19(m): 2:46pm On Aug 26, 2020
Nini?? How far?
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by isram: 2:46pm On Aug 26, 2020
I don let u be oooo , oga go work on ur sef bro and come back strong but I think you should leave draw before it destroys you for life
greendice:
Oga, let me be.
There is nothing like shakara here.
At this point I am out. Not arrogance.
Best of luck to everyone here.
It's a matter of choice. Don't discourage others.
And for your information, this is no longer a thing of luck, it has come to stay and I thank God for it.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 2:49pm On Aug 26, 2020
locust:
Done.
Sent 2h. Manage abeg. I didn't forget.
I still get you for mind.
Locust my guy cool
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by LegitDeals247: 2:49pm On Aug 26, 2020
NegroAcheiver:
Withdrawal less than what? Maybe it's not the same betking you and I use.
I tire Oooo" betking wey don hold my bar for more than 48hrs. Win better money 1st u go knw Whatsup
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by dottozil: 2:50pm On Aug 26, 2020
Abeg any betking agent here
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 2:58pm On Aug 26, 2020
bastardMODS:
FREE 2 ODD FREE 2 ODD FREE 2 ODD TIANJI TEDA TO LOSE DNT MISS THIS. EASIEST PICK OF THE DAY
wink
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 3:01pm On Aug 26, 2020
oluwadabira111:
Lemme play the opposite cool
premium tears LOADING..... grin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Remijuice: 3:03pm On Aug 26, 2020
dahgifted:
Try Betking!
In Betking can you withdraw your funds to Standard Chartered Bank??
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by dahgifted(m): 3:10pm On Aug 26, 2020
Remijuice:
In Betking can you withdraw your funds to Standard Chartered Bank??
I haven't confirmed.... I can't tell.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 3:17pm On Aug 26, 2020
Sure 2 odd available.. make I drop am ?undecided
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 3:17pm On Aug 26, 2020
jerrythafinisher:
Locust my guy cool
cheesy
Dis one you dey hail me, u wan buy me suya?
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by udwise123: 3:28pm On Aug 26, 2020
Tennis inplay .
Please be nice lipsrsealed
From 5--1
To
5--6.
Chai God embarassed
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by nini1: 3:31pm On Aug 26, 2020
*AUGUST VIP*

_Over 2.5 Goals Daily Single_

01/08/2020 1.63✅
02/08/2020 1.45✅
03/08/2020 1.45✅
04/08/2020 1.63✅
05/08/2020 1.55✅
06/08/2020 1.54❌
07/08/2020 1.49✅
08/08/2020 1.55✅
09/08/2020 1.55✅
10/08/2020 1.48✅
11/08/2020 1.62✅
12/08/2020 1.55✅
13/08/2020 1-48❌
14/08/2020 1.55✅
15/08/2020 1.49✅
16/08/2020 1.57✅
17/08/2020 1.63✅
18/08/2020 1.55✅
19/08/2020 1.48✅
20/08/2020 No Tip
21/08/2020 1.62✅
23/08/2020 1.57❌
24/08/2020 1.45✅
25/08/2020 1.50❌

Finland
26-08-2020
16:30
MyPa Myllykoski - Mikkelin Palloilijat
Over 2.5 @ Odd 1.60
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Napolito: 3:31pm On Aug 26, 2020
greendice:
24Karat Gold!
Stake with confidence.
Officially my last game post here.
On telegram my channel is: TGTipster

May the almighty God bless you.
Play in peace of the Lord.
This service here is ended.
This guy don kill ppl today
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 3:31pm On Aug 26, 2020
Danny6552:
Sure 2 odd available.. make I drop am ?undecided
go collect loan make u play am yourself undecided undecided
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Napolito: 3:34pm On Aug 26, 2020
Napolito:
Lemme use d mony I got from staking alabi bonus B922TSECEWZSTW-3733336 to stake dis

B939TSSSPATSTA-3733336 let's see if d luck of yesterday will replicate.
1 down, 2 to go
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Gee64: 3:35pm On Aug 26, 2020
Yes.
Danny6552:
Sure 2 odd available.. make I drop am ?undecided
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 3:36pm On Aug 26, 2020
Aje puskln no get joy oh shocked

1 2 3 ... 2848 2849 2850 2851 2852 2853 2854 ... 4901

➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜Football (+/Other Sports) Betting Season 15Football (+/Other Sports) Betting Season 13234

Football(+ Other Sports) Betting Season 9Football (+Other Sports) Betting Season 10Football (+/Other Sports) Betting Season 13

Viewing this topic: 4 guest(s)