Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (2851) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (3241573 Views)
1 2 3 ... 2848 2849 2850 2851 2852 2853 2854 ... 4901 (Go Down)
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 2:06pm On Aug 26, 2020 |
oluwadabira111:I wan carry basketball game for there.I come see home dey lead away 82-81 for overtime na him i come see say home odds na 8.09.I come shock say wetin dey happen bayi.Na him I go put my 1k.As I wan comot go check am for sofascore, na him my mind tell me say make I check am for there.Na him I open their livescores see say home dey lose 82-90 with 2 mins to go.I just leave am shake my head but them don do that thing like 2 times now.Wicked people. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 2:08pm On Aug 26, 2020 |
NegroAcheiver:Lol but I dey enjoy their instant virtual I dey always see sure 2odd from that segment ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by LemmYY: 2:08pm On Aug 26, 2020 |
NegroAcheiver:Lol.. Kai.. You definitely need to change bookie |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by dammywapes(m): 2:09pm On Aug 26, 2020 |
oluwadabira111:okay baba |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by jsnowy98: 2:17pm On Aug 26, 2020 |
A lady wants to start 4odds rollover for 6days on T.w.i.t.t.e.r, horse racing, day 1 code attached, 1.x.b.e.t
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 2:18pm On Aug 26, 2020 |
oluwadabira111:You get luck na.Them dey mad.Them go too suffer for 6000 yrs.The only way that curse go scatter na if that paedophile Pikko fit grow afro again for this life ontop that him bald head.
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by gift01: 2:25pm On Aug 26, 2020 |
dammywapes:maybe for above 200k but not for lower |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by zinosleek(m): 2:26pm On Aug 26, 2020 |
4SLLH. place the bet on 1xbet today for 200 odds Register today with the code 1x_208659 on 1xbet.com for great benefits You can bet as low as 30 to win 7k |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by gift01: 2:27pm On Aug 26, 2020 |
NegroAcheiver:You are right. Dem go delay scores to trap you in |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 2:30pm On Aug 26, 2020 |
mohd001:Done. Sent 2h. Manage abeg. I didn't forget. I still get you for mind.
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 2:37pm On Aug 26, 2020 |
NegroAcheiver: Chai dis one loud ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 2:38pm On Aug 26, 2020 |
gift01:Thank God say you sef see am. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by emsco(m): 2:45pm On Aug 26, 2020 |
guys pls help, i won a bet on Be9ja live and they are yet to green my game or give me the money for over 2hrs. It's unusual because all the game have been played and won. the other live game i play are usually settled asap either won or lost. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Thomas19(m): 2:46pm On Aug 26, 2020 |
Nini?? How far? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by isram: 2:46pm On Aug 26, 2020 |
I don let u be oooo , oga go work on ur sef bro and come back strong but I think you should leave draw before it destroys you for life greendice: |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 2:49pm On Aug 26, 2020 |
locust:Locust my guy ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by LegitDeals247: 2:49pm On Aug 26, 2020 |
NegroAcheiver:I tire Oooo" betking wey don hold my bar for more than 48hrs. Win better money 1st u go knw Whatsup |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by dottozil: 2:50pm On Aug 26, 2020 |
Abeg any betking agent here |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 2:58pm On Aug 26, 2020 |
bastardMODS: ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 3:01pm On Aug 26, 2020 |
oluwadabira111:premium tears LOADING..... ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Remijuice: 3:03pm On Aug 26, 2020 |
dahgifted:In Betking can you withdraw your funds to Standard Chartered Bank?? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by dahgifted(m): 3:10pm On Aug 26, 2020 |
Remijuice:I haven't confirmed.... I can't tell. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 3:17pm On Aug 26, 2020 |
Sure 2 odd available.. make I drop am ? ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 3:17pm On Aug 26, 2020 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by udwise123: 3:28pm On Aug 26, 2020 |
Tennis inplay . Please be nice ![]() From 5--1 To 5--6. Chai God ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by nini1: 3:31pm On Aug 26, 2020 |
*AUGUST VIP* _Over 2.5 Goals Daily Single_ 01/08/2020 1.63✅ 02/08/2020 1.45✅ 03/08/2020 1.45✅ 04/08/2020 1.63✅ 05/08/2020 1.55✅ 06/08/2020 1.54❌ 07/08/2020 1.49✅ 08/08/2020 1.55✅ 09/08/2020 1.55✅ 10/08/2020 1.48✅ 11/08/2020 1.62✅ 12/08/2020 1.55✅ 13/08/2020 1-48❌ 14/08/2020 1.55✅ 15/08/2020 1.49✅ 16/08/2020 1.57✅ 17/08/2020 1.63✅ 18/08/2020 1.55✅ 19/08/2020 1.48✅ 20/08/2020 No Tip 21/08/2020 1.62✅ 23/08/2020 1.57❌ 24/08/2020 1.45✅ 25/08/2020 1.50❌ Finland 26-08-2020 16:30 MyPa Myllykoski - Mikkelin Palloilijat Over 2.5 @ Odd 1.60 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Napolito: 3:31pm On Aug 26, 2020 |
greendice:This guy don kill ppl today |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 3:31pm On Aug 26, 2020 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Napolito: 3:34pm On Aug 26, 2020 |
Napolito:1 down, 2 to go |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Gee64: 3:35pm On Aug 26, 2020 |
Yes. Danny6552: |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 3:36pm On Aug 26, 2020 |
Aje puskln no get joy oh |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Football(+ Other Sports) Betting Season 9 • Football (+Other Sports) Betting Season 10 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13
Viewing this topic: 4 guest(s)
but I dey enjoy their instant virtual I dey always see sure 2odd from that segment 



