Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (2905) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (3257744 Views)
1 2 3 ... 2902 2903 2904 2905 2906 2907 2908 ... 4901 (Go Down)
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Jerkules: 6:56pm On Aug 30, 2020 |
All the games wey cut my slip start with M, MAMALABI SUNDOWNS,MALMO FF ... |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Ewuhausa001(f): 6:56pm On Aug 30, 2020 |
Mad people everywhere....even when I dey enjoy my Sunday, una still dey mention me
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 6:59pm On Aug 30, 2020 |
Salamandar:toh all is luck though |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Yemike(m): 7:24pm On Aug 30, 2020 |
Recovery 2.77 odds
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by AudioDelhi: 7:36pm On Aug 30, 2020 |
Yemike:bazaar offering |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Yemike(m): 7:36pm On Aug 30, 2020 |
AudioDelhi:Offered to get more ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 7:41pm On Aug 30, 2020 |
Yemike:. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 7:42pm On Aug 30, 2020 |
Is there anybody that win on this thread today ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 7:42pm On Aug 30, 2020 |
Boys are in need of palliative ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 7:43pm On Aug 30, 2020 |
Dierich5 how far u win zoom today ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 7:44pm On Aug 30, 2020 |
Stephenmouka44 e be like sey u dey dash people money oya cum dash me money ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 7:44pm On Aug 30, 2020 |
Memolodi sundows your father am in serious pain
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 7:46pm On Aug 30, 2020 |
But sha we move lemme continue smoking my oshogbo weed ![]()
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by DieRich5: 7:47pm On Aug 30, 2020 |
oluwadabira111:yes o............abeg Marseille go fit play WEF @1.60 odd |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 7:49pm On Aug 30, 2020 |
DieRich5:Give them X2 oya drop something for boys na |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 7:49pm On Aug 30, 2020 |
DieRich5:Make i drop my bet id |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by DieRich5: 7:51pm On Aug 30, 2020 |
oluwadabira111:odd small jor |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 7:51pm On Aug 30, 2020 |
DieRich5:Anything go do make i use am trying zoom jare ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 7:52pm On Aug 30, 2020 |
DieRich5:Oya surprise me ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by DieRich5: 7:53pm On Aug 30, 2020 |
oluwadabira111:nor b 2day bro another day ...na small money I win from zoom and half of d money enter Ajax body |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 7:55pm On Aug 30, 2020 |
DieRich5: no p bro abeg make una dey drop those zoom code here! alabi don chop all my money with prematch game Melaye game na my last hope for tonight ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by boringdraw: 7:56pm On Aug 30, 2020 |
Odds - 1.80 Under 2.5 goals France - Ligue 1 Brest - Marseille |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by DieRich5: 7:56pm On Aug 30, 2020 |
oluwadabira111:I hear |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 8:05pm On Aug 30, 2020 |
oluwadabira111:you better forget that guy e no go give you shishi e stingy no be small |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by mistercharles: 8:07pm On Aug 30, 2020 |
Chiefheywhy: |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by mistercharles: 8:12pm On Aug 30, 2020 |
Binance:
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by JOACHINpedro: 8:16pm On Aug 30, 2020 |
I'm so sorry for the burnt offering una made to alabi today, he called to notify me he received it all successfully. He also encouraged us to remember to stay safe |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by mohd001: 8:22pm On Aug 30, 2020 |
God! please what is my Offence ? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 8:22pm On Aug 30, 2020 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 8:23pm On Aug 30, 2020 |
mohd001:What happen? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by phranklyn92(m): 8:29pm On Aug 30, 2020 |
Gent and Mechelen should start scoring now Abi which kain wahala be this ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by mohd001: 8:32pm On Aug 30, 2020 |
oluwadabira111:I just need small money to start my small business to survive in life but Alabi will just not want my success in life. I staked my last #1,000 I supposes to use eat food on just 8 odds game but Reinheim still cut am. I still av not recovered from d surprise I had. |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Football(+ Other Sports) Betting Season 9 • Football (+Other Sports) Betting Season 10 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13
Viewing this topic: 1 guest(s)




no p bro abeg make una dey drop those zoom code here! alabi don chop all my money with prematch game Melaye game na my last hope for tonight