Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (3046) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (3283444 Views)
1 2 3 ... 3043 3044 3045 3046 3047 3048 3049 ... 4901 (Go Down)
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Smartgeek(m): 4:28pm On Sep 12, 2020 |
Ab0bi:Na so dem dey always talk abeg... game wey dem suppose play blah blah blah later enter... every time... ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by paulgabrielz: 4:28pm On Sep 12, 2020 |
Ab0bi:the thing just weak me |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by DancingSkeleton(m): 4:30pm On Sep 12, 2020 |
You people don’t ever learn ![]() Constant lamentations lol |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by paulgabrielz: 4:30pm On Sep 12, 2020 |
Smartgeek:I am accesing nl from my system If not I for drop the coupon |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 4:31pm On Sep 12, 2020 |
Smartgeek:The format don cast ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira222(m): 4:31pm On Sep 12, 2020 |
paulgabrielz:chai dem dey follow u bro just like mtn everywhere you go village people are real. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Smartgeek(m): 4:33pm On Sep 12, 2020 |
Ab0bi: Thank God say you know. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Livegamesonly(m): 4:35pm On Sep 12, 2020*. Modified: 4:46pm On Sep 20, 2020 |
amajato:9 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by khingTony(m): 4:37pm On Sep 12, 2020 |
paulgabrielz:which kind talk be this na ![]() your touchpad cashout, how ![]() your phone come off immediately, how ![]() then 8/10 games come enter 4 hours later, for this Alabi regime, How ![]() abeg carry this your long talk go somewhere else wey they fit believe you |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 4:38pm On Sep 12, 2020 |
khingTony:oga drop ur "rip" and move...no dey shalaye too much ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by clays: 4:40pm On Sep 12, 2020 |
My longest roll ever came to an end yesterday. Spent hours predicting each roll. Will plan rolling next week. Corners all the way.
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 4:43pm On Sep 12, 2020 |
Joeblaze26:Sportybet and nairabet are requesting for it |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 4:44pm On Sep 12, 2020 |
Danny6552:they are safe |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 4:46pm On Sep 12, 2020 |
clays:which bookie is this ? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by clintonbusquet: 4:46pm On Sep 12, 2020 |
Has anyone on this forum used 1960bet of recent? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 4:47pm On Sep 12, 2020 |
clintonbusquet:no but it seems they are undergoing some reforms |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by jsnowy98: 4:47pm On Sep 12, 2020 |
Beginning of season and I don't even know what to play again ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 4:50pm On Sep 12, 2020 |
K. ALMATY! ![]()
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by khingTony(m): 4:51pm On Sep 12, 2020 |
Ab0bi:this should be the last time you'll talk to me in that manner ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 4:52pm On Sep 12, 2020 |
alexistaiwo:amen |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 4:55pm On Sep 12, 2020 |
khingTony:Devil go punish u for this nonsense wey u type! ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 4:58pm On Sep 12, 2020 |
Fuckdem:Which safe? If u no knw, u better no reply! |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kharol1234: 4:58pm On Sep 12, 2020 |
We rest for today them don humble person |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Remijuice: 5:00pm On Sep 12, 2020 |
Make person help me with Data |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira222(m): 5:03pm On Sep 12, 2020 |
Kharol1234:when are you going to humble dem bro take a week rest no be everyday you go dey lose money! |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:06pm On Sep 12, 2020 |
Ab0bi:Baba I dey talk from experience |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:09pm On Sep 12, 2020 |
Fuckdem:ok....dem no dey telli person. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by deltateam: 5:29pm On Sep 12, 2020 |
deltateam:O boi! |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by deltateam: 5:34pm On Sep 12, 2020 |
What a way to start EPL. #Bring back our EPL |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by khingTony(m): 5:35pm On Sep 12, 2020 |
Ab0bi: ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by raphretle: 5:37pm On Sep 12, 2020 |
See as Germany Dfl cup odds just waste... Away Winning |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Football(+ Other Sports) Betting Season 9 • Football (+Other Sports) Betting Season 10 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13
Viewing this topic: 3 guest(s)
my brother na 5g dem use follow u o





