BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (6854) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2020 Live Updates Thread (6931662 Views)
1 2 3 ... 6851 6852 6853 6854 6855 6856 6857 ... 10925 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:35pm On Sep 12, 2020 |
Dem go wan dey force talk.. Abeg go to her live page, why Una dey bring the conversation here?? Nawa, na by force to miss her
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 10:35pm On Sep 12, 2020 |
mycar:Google that Alakija woman wey get oil for Naija. That’s his aunty. Those people are rich in dollars. Not audio o ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by eleshin(m): 10:35pm On Sep 12, 2020 |
Alphagan:100 |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by DrakeBlend(m): 10:35pm On Sep 12, 2020 |
The owner of the nyansh yaf take over ![]() Kwontinu Laycon... Nor be by letter writing ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by sexymonkey(m): 10:35pm On Sep 12, 2020 |
Chibabe005:you really mean that akuna roja me sha |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 10:35pm On Sep 12, 2020 |
urbanaira:So which colour u cum get |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Threebear(m): 10:35pm On Sep 12, 2020 |
The party is boring. Laycon looks like a Christmas clown . Who gave Kiddwaya that outfit . Ozo is the only good thing about this party . The real star of the show .
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Brubembem: 10:36pm On Sep 12, 2020 |
Froshloaded:But guy, wetin you dey find for Erica IG page?
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Khenga1: 10:36pm On Sep 12, 2020 |
But this Nengi is such an A-list dull bitch with sex appeal as her only defining factor ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by empress101(f): 10:36pm On Sep 12, 2020 |
Abeg..if u wan watch live video..carry urself comot for here..no come dey derail this thread with okoto.... ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chibabe005(f): 10:36pm On Sep 12, 2020 |
LAYCON and NEO! VIBES!! |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Tatiana4u: 10:36pm On Sep 12, 2020 |
Jack500:Carry your bad belle comot for here!
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by kings59: 10:36pm On Sep 12, 2020 |
gowonmaharajah:A mod with another account nkor ![]() He disobeys the rules but doesn't get penalised for it. Now I know why the country has been bastardized. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MSGAMBLE9: 10:36pm On Sep 12, 2020 |
laycon don resume duty for Nengi nyash |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fairdamsel: 10:36pm On Sep 12, 2020 |
Khenga1:Ah ahh ah ah haha... They Claim to be having fun over there but still coming on this page to comment... Lmao. Clowns |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chibabe005(f): 10:37pm On Sep 12, 2020 |
Chile Ozo is endowed sha. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:37pm On Sep 12, 2020 |
Laycon is a vibe!!!! |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by gameboy727(m): 10:37pm On Sep 12, 2020 |
Laycon Issa vibe abeg. Rock that Nengi nyash wellll. ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Freeeanijor: 10:37pm On Sep 12, 2020 |
omo ologo dey stamp him name for Nengi yansh exclusive |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Tatiana4u: 10:37pm On Sep 12, 2020 |
ninnyanny:
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 10:37pm On Sep 12, 2020 |
eleshin:He seems to vibe more to Naira Marley's songs. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:38pm On Sep 12, 2020 |
Nengi nyash duties calls ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fairygeh(f): 10:38pm On Sep 12, 2020 |
I thought they said today's party would not be lit because their P orn star has been disqualified ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chibabe005(f): 10:38pm On Sep 12, 2020 |
LAYCON, ohh!! Ozo will harm you ohh!! he's that nuts. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Khenga1: 10:38pm On Sep 12, 2020*. Modified: 10:55pm On Sep 12, 2020 |
Threebear:Must you lie and still shalaye ontop because of your fav's misgivings? The rest of us are watching the party on our microwave abi? ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Brubembem: 10:38pm On Sep 12, 2020 |
Blackhawk01:She's done. It was awesome, with her pretty smile and cute Chinese eyes. Social media had to shut down, this thread became boring, even her haters went to her page. Baby G is a star jooor ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by mariahAngel(f): 10:38pm On Sep 12, 2020*. Modified: 11:18pm On Sep 12, 2020 |
All these time, I've been racking my head, thinking who Ozo reminds me of, but couldn't place it until tonight... ![]() Children of God, help me to thank God o 'cause I've just found out who Doesn't he just look like cute Channing Tatum before he got fat? ![]() Omg! I feel so therapeutic now. Phew! ![]() No wonder I love that guy...even though he falls hand for a living ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 10:38pm On Sep 12, 2020 |
Laycoooon ![]() Nengi don enter am for this boy hand |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by empress101(f): 10:38pm On Sep 12, 2020 |
DJ payin maximum respect to Fireboy ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Peppermintflav: 10:38pm On Sep 12, 2020 |
Laycon go die for person nyash ooo!!! |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fairdamsel: 10:38pm On Sep 12, 2020 |
Threebear:Ah ah hahaha hahaha... Real star indeed |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 7 guest(s)
just few millions


