BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (7567) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2020 Live Updates Thread (6861718 Views)
1 2 3 ... 7564 7565 7566 7567 7568 7569 7570 ... 10925 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fairdamsel: 7:01pm On Sep 20, 2020 |
Ebuka na Abacha? |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Hazardfan1: 7:01pm On Sep 20, 2020 |
Threebear:Lmao |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Geezeem: 7:01pm On Sep 20, 2020 |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chibabe005(f): 7:01pm On Sep 20, 2020 |
o set ti go Ebuka looking like militant |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by tsquaure(f): 7:01pm On Sep 20, 2020 |
Ebuka is a fool .na wetin . The drama sef too much |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ntyce(m): 7:01pm On Sep 20, 2020 |
Ebuka means business ooo |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Twoclans(f): 7:01pm On Sep 20, 2020 |
Ebuka what kind of indaboski is this one abeg ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by teacherbim(f): 7:02pm On Sep 20, 2020 |
God, help my Laycon,I'm afraid |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Venita(f): 7:02pm On Sep 20, 2020 |
A storm is brewing? |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by DrakeBlend(m): 7:02pm On Sep 20, 2020 |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by OffsahBoye(m): 7:02pm On Sep 20, 2020 |
Threebear:You're as confused as shit
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 7:02pm On Sep 20, 2020 |
igasiboy98:Rest joor una wey dey shout 50% 60% for Laycon nko?
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by onyeomanono24(f): 7:02pm On Sep 20, 2020 |
Wind of change indeed Ebuka
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by OptimisticRock: 7:02pm On Sep 20, 2020 |
This one wey Ebuka Kaku like this... I dey fear ooo |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by carammel(f): 7:03pm On Sep 20, 2020 |
General Ebuka Obi Uchendu |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Broobembem: 7:03pm On Sep 20, 2020 |
Tonight Na tonight
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 7:03pm On Sep 20, 2020 |
Ozo goes no where! |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 7:04pm On Sep 20, 2020 |
Threebear:This girl na pure cruise ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by garfield1: 7:04pm On Sep 20, 2020 |
Threebear:You are even unsure of your abakaliki predictions |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Demnan: 7:04pm On Sep 20, 2020 |
Ebuka haf start, oo. I dont want to watch what happened in the past na |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by garfield1: 7:04pm On Sep 20, 2020 |
IkpuNnegiEwu44:He goes back to enugu |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sirfemisky: 7:04pm On Sep 20, 2020 |
Clear road for xyz. Obembe emeritus. Ebuka you bam |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fairdamsel: 7:04pm On Sep 20, 2020 |
Neo: ikebe wey dey cause wahala |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fitzmayowa: 7:04pm On Sep 20, 2020 |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 7:05pm On Sep 20, 2020 |
fitzmayowa:mstchwwwww.... how many u give your favorite?
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 7:05pm On Sep 20, 2020 |
Wow See Laycon and Vee Major highlight |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by semid4lyfe(m): 7:05pm On Sep 20, 2020 |
Ebuka looking peng as usual...... |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Mariangeles(f): 7:05pm On Sep 20, 2020 |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by firJ: 7:05pm On Sep 20, 2020 |
Here to support my boy as usual Of lay lay lay, of Laycon |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by igasiboy98: 7:05pm On Sep 20, 2020 |
Dotez:Alaye no dey find soft landing anywhere. ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 7:05pm On Sep 20, 2020 |
Major highlights .. Laycon .. ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by KingAzubuike(f): 7:06pm On Sep 20, 2020 |
Icons una don die this night. ![]() |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 18 guest(s)



