Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (3162) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (3214189 Views)
1 2 3 ... 3159 3160 3161 3162 3163 3164 3165 ... 4901 (Go Down)
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 5:35pm On Sep 21, 2020 |
Dundalk:na wa oh Betpawa don smoke Nobody go patronize Dem again Na the airtime even dey make people use them
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Hayqiu010(m): 5:35pm On Sep 21, 2020 |
locust:Yeah thanks boss |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by israelp(m): 5:36pm On Sep 21, 2020 |
locust:hmm :8 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by israelp(m): 5:42pm On Sep 21, 2020 |
locust:em nr go blv sha,..how do i get d 2k? ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bigcee(m): 5:45pm On Sep 21, 2020 |
Dundalk:Let me pay 1k for the airtime. sey na 1.3k airtime abi? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Elineska: 5:46pm On Sep 21, 2020 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by wiseone28: 5:46pm On Sep 21, 2020 |
Dundalk:If person win up to 10k them go still send airtime ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by DieRich5: 5:47pm On Sep 21, 2020 |
Hammer2019:nothing day wrong 4 dere jor and also ur free to report me here nor b my hux |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bigcee(m): 5:48pm On Sep 21, 2020 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Elineska: 5:49pm On Sep 21, 2020 |
Corbin:That airtime recharge is their best selling point. Now dem don spoil am. Many will decamp from that bookie |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:52pm On Sep 21, 2020 |
Hayqiu010 Done. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Hayqiu010(m): 5:53pm On Sep 21, 2020 |
locust:seen thanks boss |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:53pm On Sep 21, 2020 |
locust:locust do am for me na |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Smartgeek(m): 5:55pm On Sep 21, 2020 |
DieRich5:Wetin be "Last pass"? It's a fallacy that same data size from one network provider lasts longer than the other. Your usage will determine that. Make we no dey think like village people. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by israelp(m): 5:55pm On Sep 21, 2020 |
locust nr b u i tell to send me pfp email?abi u don big pass who dy go message,...contineu ur audio donation |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by israelp(m): 5:58pm On Sep 21, 2020 |
locust:they there dy form hushpupi ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by skylane: 5:59pm On Sep 21, 2020 |
locust:baba o long time your boy dey loyal |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Dundalk(m): 6:03pm On Sep 21, 2020 |
oluwadabira111:How ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:04pm On Sep 21, 2020 |
Dundalk:patricia |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 6:04pm On Sep 21, 2020 |
locust: this guy u no well |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by stacyadams: 6:04pm On Sep 21, 2020 |
overdrive: I no understand...u want REcharge me or u wan make I recharge u? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 6:05pm On Sep 21, 2020 |
skylane:Then the boy should remain loyal ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by JamesReacher(m): 6:06pm On Sep 21, 2020 |
Like this comment if you partaking in this year's PFP |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Dundalk(m): 6:06pm On Sep 21, 2020 |
Fuckdem:Meaning ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by skylane: 6:07pm On Sep 21, 2020 |
oluwadabira111:i no overtake my Oga na |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:07pm On Sep 21, 2020 |
Dundalk:is a site for exchanging airtime for cash but they will take 25% |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Dundalk(m): 6:09pm On Sep 21, 2020 |
For 1300 I fee get 1k... ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:09pm On Sep 21, 2020 |
Dundalk: na 9h u go get |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by DieRich5: 6:10pm On Sep 21, 2020 |
Smartgeek:bro use mtn niteplan and glo niteplan........dats all.......some network no day gv complete data u buy |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by stacyadams: 6:10pm On Sep 21, 2020 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:11pm On Sep 21, 2020 |
JamesReacher:You think say na u18 dey here bah ![]() That like go kee u ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Dundalk(m): 6:12pm On Sep 21, 2020 |
Fuckdem:You for tell me earlier, that they are thief's... |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Football(+ Other Sports) Betting Season 9 • Football (+Other Sports) Betting Season 10 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13
Viewing this topic: 51 guest(s)
sorry bro but u can sell the airtime to money na

