West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (14) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 (58617 Views)
1 2 3 ... 11 12 13 14 15 16 17 ... 26 Reply (Go Down)
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by biokuabdullahi(m): 6:40pm On Sep 26, 2020 |
Viewing this topic: All nairalander
omo lala sef join dem chelsea players don dey resemble cooked snake. |
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by donoro(m): 6:40pm On Sep 26, 2020 |
Liverpool and city have set the standard too high abeg shey na title contenders be this ![]()
|
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by goshen26: 6:40pm On Sep 26, 2020 |
CHELSEA, you guys are doing well ![]() |
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by mattmogan88: 6:40pm On Sep 26, 2020 |
OROSUNBOLB:I think say una say him be best d day una trash one team like that... Excuse football club |
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by Nobody: 6:41pm On Sep 26, 2020 |
wearsandtrends1:In such a situation you have to be as blunt as possible. ![]() |
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by makeherscream(m): 6:41pm On Sep 26, 2020 |
When people dey talk say United nor good Chelsea fans go still join people dey talk am . The thing dey make me laugh ![]() |
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by masui(m): 6:41pm On Sep 26, 2020 |
It's going to end with a pack of 5 Alive for all Chelsea team members and their fans ![]() |
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by 8stargeneral: 6:41pm On Sep 26, 2020 |
Hmmm...after signing nine players...I see lampard sack soon |
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by VickyRotex(f): 6:41pm On Sep 26, 2020 |
Angelfrost: abeg I no fit laugh |
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by yemi1504: 6:42pm On Sep 26, 2020 |
potbelly:What's going on here? *In Mr. Macaroni's voice* lol. We can't take it, we won't take it, lol. Awa Olote ![]() |
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by Dybala11(m): 6:42pm On Sep 26, 2020 |
Angelfrost:Thank God you said "could have" same way as Brighton could have won in their match against Chelsea. Check the scoreline of the Brighton vs Man.Utd match again bro. |
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by mattmogan88: 6:42pm On Sep 26, 2020 |
Eheh fight don start for here, man u fan go torch chelsea fan ![]() |
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by Angelfrost(m): 6:42pm On Sep 26, 2020 |
Seunpaul01:Lampard win kini??! I don't see him doing that even with a team like PSG or Bayern. |
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by Rodwave: 6:42pm On Sep 26, 2020 |
Chelsea don score? ![]() |
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by Grateful02(m): 6:43pm On Sep 26, 2020 |
Chei.. dey said I barely was struggling for full 90mins during the early kickoff but why are they 3goals down? mehn with all the signings?? |
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by osamz007: 6:43pm On Sep 26, 2020 |
LAMPARD NA WASTE WALAHI |
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by potbelly(m): 6:43pm On Sep 26, 2020 |
Chelsea put one back... |
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by prince2pac(m): 6:43pm On Sep 26, 2020 |
3-1 goooalll |
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by Avast(m): 6:43pm On Sep 26, 2020 |
samwillyco1:For nothing |
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by Passionate888: 6:43pm On Sep 26, 2020 |
I commit o, as I enter house change 'china' to sport I see the scoreline, shi.t catch me once |
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by Fuckingmallam45(m): 6:44pm On Sep 26, 2020 |
What a wonderful goal from mount, keep it up |
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by yemi1504: 6:44pm On Sep 26, 2020 |
careytommy37:Agbero club with Agbero fans, take am! ![]() |
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by Yemisi87: 6:44pm On Sep 26, 2020 |
goshen26:No be small. I like this result. |
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by Dreyton36: 6:44pm On Sep 26, 2020 |
No wonder everywhere silent ![]() All those small am teams don come again for Chelsea this season ![]() Waiting for Leeds own |
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by masui(m): 6:44pm On Sep 26, 2020 |
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by potbelly(m): 6:44pm On Sep 26, 2020 |
Chelsea mounting the pressure... |
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by OMOJOHN001: 6:45pm On Sep 26, 2020 |
Westbrom has turn into OBASEKI OOOO. Despite the fact that IZE IYAMU, who represent Chelsea bought new players like Tinubu,oshiomole and co. na tears still end their matter hum mm mm. This APC sef. Rubbish and Chelsea. UP MAN U JAWE EVEN THOUGH NA GOD SAVE US TODAY. |
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by yemi1504: 6:45pm On Sep 26, 2020 |
Ekpekus:Are you normal? ![]() |
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by Yemisi87: 6:45pm On Sep 26, 2020 |
potbelly:Na mistake. |
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by Campusmyguy: 6:45pm On Sep 26, 2020 |
Lampard la work la betting company la ticket la cut |
| Re: West Brom Vs Chelsea - 3 - 3 On 26th September 2020 by potbelly(m): 6:45pm On Sep 26, 2020 |
Chelsea don score one... yemi1504: |
Manchester United Vs Crystal Palace 1 - 3 On 19th September 2020 • Brighton Vs Chelsea (1 - 3) On 14th September 2020 • Chelsea vs Liverpool - ( 0 - 2) On 20th September 2020 • 2 • 3 • 4
Athletic Bilbao Vs Barcelona : Spanish Super Cup (4 - 0) On 14th August 2015 • Chelsea Vs Bayern Munich :UCL (0 - 3) On 25th February 2020 • Manchester United Vs Manchester City (4 - 2) On 12th April 2015


