BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (8278) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2020 Live Updates Thread (6952296 Views)
1 2 3 ... 8275 8276 8277 8278 8279 8280 8281 ... 10925 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Titaniumental: 2:41pm On Sep 29, 2020 |
AlphaCentaurii:Are you normal? ROTFL Next time if you're not sure of the HM folks here support try check their post,b4 jumping to type shishi
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 2:43pm On Sep 29, 2020 |
Okay oo ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chibabe005(f): 2:44pm On Sep 29, 2020 |
buhahahaha this is the "wrongest" time to be a laycon hater ohh.. icons are already cruising with the name "corn".. e don red for " the boy is mine" fc.. throw lemons and watch icons turn them to lemonades . |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 2:46pm On Sep 29, 2020 |
Chibabe005:Icons be game changer |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Titaniumental: 2:47pm On Sep 29, 2020 |
![]() All of una too dey serious for here o,see all of them trying to explain is not them.who talk say na dem b4? ![]() Una no fit see the sarcasm in dat question?
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chibabe005(f): 2:47pm On Sep 29, 2020 |
buhahahaha corn wey dey sweet.. corn wey dey rap. corn wey win 85 million naira. that corn is not your mate. corn is laycon!!! and laycon is corn!!! buhahahaha |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by QueenCookie: 2:48pm On Sep 29, 2020 |
Asa Ozo!
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Demnan: 2:48pm On Sep 29, 2020 |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Allnacruise(m): 2:51pm On Sep 29, 2020 |
Froshloaded:Men too |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MadeMan01(m): 2:54pm On Sep 29, 2020 |
Tatiana4u:Yet she is begging all over. Glorified beggar who can afford a bra |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chibabe005(f): 2:55pm On Sep 29, 2020 |
use the door, if you can't relate to this.
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 2:55pm On Sep 29, 2020 |
MadeMan01:Ahhh |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Tonnyray: 2:56pm On Sep 29, 2020 |
User09:So las las Ozo don chop am ![]() Or better put (to be gender sensitive) they've chopped each other. Baba BP for don come down now ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by firJ: 2:57pm On Sep 29, 2020 |
Chibabe005:Abeg add corn wey get two bedrooms luxury apartment for Chevron, Lekki. No be Mowe or Shimawa as some haters been they propose.
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 2:59pm On Sep 29, 2020 |
firJ:Icons,we be winner we no dey beg |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Titaniumental: 3:05pm On Sep 29, 2020 |
The day Nengi will rock the FLO shirt and Short,Shippers go scatter everywhere dat day,they hd better produce more cos dat day na sold out things o. Ozo management should quickly allow Nengi and Ozo to model that shirt together once again, Shippers go rush am like mad.Now is the time to cash out on this buzz mehn!!
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chibabe005(f): 3:12pm On Sep 29, 2020 |
because vee did a clip thanking icons for their love and continuous support, some angry birds are saying she's famzing already. lol, they've no excuse or point to drag her with now it's famzing. the same vee who had laycon's back? the same vee who stood grounds with him during his emotional turmoil? the same vee. who saw the winner and potentials in him? buhahahaha, those things no just get talk abeg
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Ishilove: 3:18pm On Sep 29, 2020 |
semid4lyfe: ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by genius43(m): 3:18pm On Sep 29, 2020 |
Our sweet corn is still going higher.
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SmithNV: 3:23pm On Sep 29, 2020 |
Erica, Ozo, Kiddwaya and other Housemates at Brighto's Birthday Party (Full Video) https://www.youtube.com/watch?v=9C2JvE7COCs |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 3:23pm On Sep 29, 2020 |
genius43:Laycon all the way |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Titaniumental: 3:32pm On Sep 29, 2020 |
Ninjas your Queen don clear her IG o,Zero post currently Be like she wn start afresh |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Titaniumental: 3:36pm On Sep 29, 2020 |
SmithNV:So Kidd dey the party,nawa o,he don dey enter oblivion be dat o ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by phelonrays: 3:37pm On Sep 29, 2020 |
Titaniumental: ![]() Sorry.. Apology tendered on behalf of Him ..He obviously mistook you to that ever-itchy-clitoris hypocrite ... Titana4U Sorry Boss iCONS Loves you... ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Oasis007(m): 3:41pm On Sep 29, 2020 |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Oasis007(m): 3:42pm On Sep 29, 2020 |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by phelonrays: 3:47pm On Sep 29, 2020 |
MadeMan01:
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Tonnyray: 3:47pm On Sep 29, 2020 |
Titaniumental:Ozone shippers right now ![]() https://www.reactiongifs.com/r/gfyd.gif |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Allnacruise(m): 3:48pm On Sep 29, 2020 |
I hear say revolution plus property don change the house location from Chevron Lekki to Bogije?? How true? Where's Bogije sef ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by semid4lyfe(m): 3:49pm On Sep 29, 2020 |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 3:50pm On Sep 29, 2020 |
Allnacruise:Na true |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SammyFX: 3:52pm On Sep 29, 2020 |
Tonnyray:She did not clear all dont mind the poster she removed some |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)


