West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 24th October 2020 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (6) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 24th October 2020 (19650 Views)
| Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 24th October 2020 by cfree14(m): 2:10pm On Oct 24, 2020 |
joshjc:Game wey go cut go cut. So make pesin no play 'big team' to win cause na early kickoff? |
| Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 24th October 2020 by Burna440(m): 2:10pm On Oct 24, 2020 |
pickatyou2:Wetin concern me and u? Every Dey hope on Wetin go favour am |
| Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 24th October 2020 by Digitalben(m): 2:13pm On Oct 24, 2020 |
Man U Vs Chelsea will be bump |
| Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 24th October 2020 by joshjc(m): 2:14pm On Oct 24, 2020 |
cfree14:if e cut or your game for the day don go |
| Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 24th October 2020 by pickatyou2: 2:16pm On Oct 24, 2020 |
Sterling don tire . how can he miss such |
| Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 24th October 2020 by Greatfullheart: 2:17pm On Oct 24, 2020 |
Mehn this shelfield united will face though times, after they face Liverpool today they'll face Man city on the 31st. |
| Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 24th October 2020 by mrkings84(m): 2:19pm On Oct 24, 2020 |
Man City na useless club |
| Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 24th October 2020 by Decimus(f): 2:19pm On Oct 24, 2020 |
Greatfullheart:So you think they will lose the two matches? You must have picked one or two things from all the matches that have been played this season so far. |
| Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 24th October 2020 by GallantDuke(m): 2:20pm On Oct 24, 2020 |
Kyase:Just start winning the league by winning us this evening |
| Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 24th October 2020 by plessis: 2:21pm On Oct 24, 2020 |
EbukaHades10:Liverpool and tottenham/PSG no be level. Unlike Tottenham/PSG, Liverpool has gotten to the final severally. Coping with such disappointment will be no problem. |
| Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 24th October 2020 by cfree14(m): 2:23pm On Oct 24, 2020 |
joshjc:I prefer early cutting than to late one. Atleast i fit replay am. Notin pain reach ur last 2 to 3 games to cut |
| Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 24th October 2020 by enchy: 2:28pm On Oct 24, 2020*. Modified: 12:46pm On May 01, 2023 |
. |
| Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 24th October 2020 by Elvictor: 2:33pm On Oct 24, 2020 |
who dey watch phcn don collect light upon all the protest |
| Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 24th October 2020 by Nwadyke2020: 2:34pm On Oct 24, 2020 |
Eillyeillz:Your game don cut be dat |
| Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 24th October 2020 by Lorayne(m): 2:34pm On Oct 24, 2020 |
manlikevee:Where's my moola? |
| Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 24th October 2020 by vickydevoka(m): 2:36pm On Oct 24, 2020 |
Eillyeillz:Seriously people are lucky My guy no put Napoli for him game say him de fear az. Alkma na so him collect 750k |
| Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 24th October 2020 by bluefilm: 2:41pm On Oct 24, 2020 |
cfree14:But most times na early games and last games for night dey cut pesin slip. |
| Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 24th October 2020 by Nobody: 2:43pm On Oct 24, 2020 |
This Season get as e be |
| Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 24th October 2020 by Burna440(m): 2:50pm On Oct 24, 2020 |
manlikevee:Bros are u going to keep to ur word? Match has ended o |
| Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 24th October 2020 by proff010: 2:56pm On Oct 24, 2020 |
Your head they there fykes: |
| Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 24th October 2020 by Shadysen: 3:00pm On Oct 24, 2020 |
Arsenal for the trophy..#COYG# |
| Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 24th October 2020 by Skymason20(m): 3:07pm On Oct 24, 2020 |
what more could bet9ja and naira bet ask for 2020 is simply their year .. bettarian understand me ![]() |
| Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 24th October 2020 by Draei: 3:07pm On Oct 24, 2020 |
Olajide7519:You dey stupid....go scam your lineage. ![]() |
| Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 24th October 2020 by Kyase(m): 5:11pm On Oct 24, 2020 |
GallantDuke:Sure banka |
| Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 24th October 2020 by Greatfullheart: 6:47pm On Oct 24, 2020 |
Decimus:am not saying they will lose the 2games but am sure they cant win against LIVERPOOL. We'll never walk alone. |
| Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 24th October 2020 by I8id(m): 7:02pm On Oct 25, 2020 |
Tmlivesport:nonsense |
| Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 24th October 2020 by manlikevee: 2:24pm On Oct 31, 2020 |
Manchester United Vs Liverpool (0 - 5) On 24th October 2021 • Barcelona Vs Real Madrid (1 - 3) On 24th October 2020 • Manchester United Vs Chelsea - (0 - 0) On 24th October 2020 • 2 • 3 • 4
Manchester United Vs Nottingham Forest (2 - 3) On 7th December 2024 • Liverpool Vs Newcastle: EFL Cup Final (1 - 2) On 16th March 2025 • Arsenal Vs Burnley (1 - 0) On 18th May 2026

