Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,809 members, 7,862,676 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 10:57 PM

Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (3789) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (2387380 Views)

Football (+/Other Sports) Betting Season 15 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (3786) (3787) (3788) (3789) (3790) (3791) (3792) ... (4901) (Go Down)

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:44pm On Oct 25, 2020
Smartgeek:
Na that shame go befall u las las. The tyre and fuel wey dem go use burn thief like u dey that same under bridge wey u dey live. grin
U nd under bridge eh...is that ur home?
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by IfyGram: 11:44pm On Oct 25, 2020
Smartgeek:
Na that shame go befall u las las. The tyre and fuel wey dem go use burn thief like u dey that same under bridge wey u dey live. grin

grin grin grin grin grin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:45pm On Oct 25, 2020
oluwadabira111:
australia ko iraq ni!
go learn work.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:45pm On Oct 25, 2020
Smartgeek:
You wey no get family because of the countless people wey claim. to impregnate your mum. Na wetin kill ur papa be that

HakimZiyech:
My dad dey alive nd na house wey I build na there he dey relax.....u get land, or bicycle?

and na person born these ones em .. still dey play tinko since 8pm
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Binance(m): 11:45pm On Oct 25, 2020
oluwadabira111:
.cc binance no miss this!
God bless you brother...if I get cash bfr the game starts, will surely play this.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Smartgeek(m): 11:45pm On Oct 25, 2020
HakimZiyech:
U nd under bridge eh...is that ur home?
Almajiri get house? lol
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 11:46pm On Oct 25, 2020
Abeg make i go sleep i get appointment with my mulato galfriend for california by 3am
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:46pm On Oct 25, 2020
Disturb:
first time you pretended to cluelessly mention the mention the mods..

Now this

I no know wetin de work you sha.

Brainless NNU0000
Bop, abeg the one wey abobi & co dey do don dey alright. Abeg make una chill with una own till tomorrow. Thanks
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Smartgeek(m): 11:46pm On Oct 25, 2020
oluwadabira111:
australia ko iraq ni!
Hahaha... na bomb go land for him head las las.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:46pm On Oct 25, 2020
Smartgeek:
Hahahaha.. wayray dey try justify the miserable life wey him mama don put him papa in... Go do DNA test. You no get parents. lwkmd.
you need that DNA test "No Caps"....na mad man fvck ur mum sad
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 11:46pm On Oct 25, 2020
Binance:

God bless you brother...if I get cash bfr the game starts, will surely play this.
amen!!
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by manbello(m): 11:47pm On Oct 25, 2020
1
0
0
0 years for you

Your mates go de make am but your own story go de confuse like the legend of the Seeker
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Smartgeek(m): 11:47pm On Oct 25, 2020
HakimZiyech:
you need that DNA test "No Caps"....na mad man fvck ur mum sad
You way dem pick from gutter. Na why u no fit comot from there...
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:47pm On Oct 25, 2020
oluwadabira111:
the guy should mellow down he own don dey too much
Ok ooh
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:48pm On Oct 25, 2020
Smartgeek:
Almajiri get house? lol
so u b almajiri....u no get house? Dm me nd I'll solve all ur problems
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:49pm On Oct 25, 2020
Smartgeek:
You way dem pick from gutter. Na why u no fit comot from there...
yen yen yen!!! Lame...
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Smartgeek(m): 11:49pm On Oct 25, 2020
HakimZiyech:
so u b almajiri....u no get house? Dm me nd I'll solve all ur problems
Wayray, I don't need your title. Incase you've forgotten, crumb hunting is your occupation. Begging is your hobby. It's pathetic that youre even trying to deny it. You have over 5 pages on NL to remind u incase you develop amnesia grin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Smartgeek(m): 11:49pm On Oct 25, 2020
HakimZiyech:
yen yen yen!!! Lame...
You don tire? Talk another tin na... e pain am... hahaha
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:51pm On Oct 25, 2020
Smartgeek:
Wayray, I don't need your title. Incase you've forgotten, crumb hunting is your occupation. Begging is your hobby. It's pathetic that youre even trying to deny it. You have over 5 pages on NL to remind u incase you develop amnesia grin
Amnesia kee u....crumb hunting is better than suffering nd smiling...I wonder if u can afford 3 square meal per day.

2 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Smartgeek(m): 11:52pm On Oct 25, 2020
HakimZiyech:
Amnesia kee u....crumb hunting is better than suffering nd smiling...I wonder if u can afford 3 square meal per day.
See who dey beg for N100 every minute dey claim good life... hahahaha. Wetin man no go see? grin No body in your immediate and extended relations can match me. grin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by IfyGram: 11:52pm On Oct 25, 2020
HakimZiyech fit get PTSD after being brutalized today grin

2 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:53pm On Oct 25, 2020
Smartgeek:
You don tire? Talk another tin na... e pain am... hahaha
Try harder kid....I have better things to do by 12pm..enjoy the fame I give u.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Smartgeek(m): 11:53pm On Oct 25, 2020
HakimZiyech:
Amnesia kee u....crumb hunting is better than suffering nd smiling...I wonder if u can afford 3 square meal per day.
Na people like u still dey battle with basic needs like meals, clothing and accommodation. We don pass that level by miles.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Smartgeek(m): 11:54pm On Oct 25, 2020
HakimZiyech:
Try harder kid....I have better things to do by 12pm..enjoy the fame I give u.
E no go ever better for you if you leave. Sebi u Sabi talk? You go sleep and not wake up if u leave. Oloshi grin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:55pm On Oct 25, 2020
Smartgeek:
See who dey beg for N100 every minute dey claim good life... hahahaha. Wetin man no go see? grin No body in your immediate and extended relations can match me. grin
every minute!! Lie of d century.

n.b: my family members don't wish to be poor...we don't wish to match ur poverty level, thanks.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Niceguy4ever: 11:56pm On Oct 25, 2020
chewbacca:
B921TTSTAAWEPA-4686395

Code: 3VLCZV
Good luck
Merrybet. 23633443 is the booking number. Over 18.5 is not on mertybet

4 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Smartgeek(m): 11:56pm On Oct 25, 2020
HakimZiyech:
every minute!! Lie of d century.

n.b: my family members don't wish to be poor...we don't wish to match ur poverty level, thanks.
How can u not wish what you already are? You're wallowing in poverty already. It's too late...
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:57pm On Oct 25, 2020
Smartgeek:
Na people like u still dey battle with basic needs like meals, clothing and accommodation. We don pass that level by miles.
if ur sis come my house na my foot-mat go make her open toto for me.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:58pm On Oct 25, 2020
Smartgeek:
How can u not wish what you already are? You're wallowing in poverty already. It's too late...
lame...send ur aza lemme bless ur life

2 mins remaining
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Smartgeek(m): 11:58pm On Oct 25, 2020
HakimZiyech:
if ur sis come my house na my foot-mat go make her open toto for me.
Wayray, like I said earlier, your sis no wan gree leave my house after tattooing my name on her breasts...you're all alone bro... go catch bullet.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:59pm On Oct 25, 2020
Smartgeek:
E no go ever better for you if you leave. Sebi u Sabi talk? You go sleep and not wake up if u leave. Oloshi grin
tongue

(1) (2) (3) ... (3786) (3787) (3788) (3789) (3790) (3791) (3792) ... (4901)

Football(+ Other Sports) Betting Season 9 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / What To Do To Make Money Online?

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.