Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 (28020 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 14 Reply (Go Down)
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by emeijeh(m): 6:48pm On Oct 31, 2020 |
fergie001:Lol. Klopp sef don dey shake for Anfield ![]() E be like say he don know the outcome of this match ![]() |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Fuckingmallam45(m): 6:48pm On Oct 31, 2020 |
Mod wetin happen nau, update nau ![]() |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by crazygod(m): 6:48pm On Oct 31, 2020 |
Firmino playing as if he is on a training ground ![]() |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Nyanabo(m): 6:50pm On Oct 31, 2020 |
fergie001:Abeg help me beg admins to help me remove this I believe there is no God other than allah and his prophet. I Am a CHRISTIAN. Na mistake i use click that thing yesterday. ? |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by slawormiir: 6:51pm On Oct 31, 2020 |
For all those asking how to watch the game Just down load the app from play store Live football |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by fergie001: 6:52pm On Oct 31, 2020 |
emeijeh:Ebukahades10 gbest90 Wordson come ooooooooo ![]() |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Fuckingmallam45(m): 6:52pm On Oct 31, 2020 |
Nyanabo:Why you too go comment on Muslim thread , anyway sha, e go comot, give an sometime ![]() |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by fergie001: 6:52pm On Oct 31, 2020 |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by fergie001: 6:53pm On Oct 31, 2020 |
Nyanabo:You don buy market be dat........ ![]() |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by EbukaHades10(m): 6:53pm On Oct 31, 2020 |
Ma foh, mhen. Let's go
|
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Gbest90(m): 6:54pm On Oct 31, 2020 |
Klopp should just sub Jones for Jota and switch to a 4-2-3-1 with Salah upfront. This isn't child's play. Unbeaten home record is on the line. |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Benwallt(m): 6:55pm On Oct 31, 2020 |
Liverpool must win o |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by RedBlood01: 6:56pm On Oct 31, 2020 |
my livescores no dey show anything again nah only me the thing dey do please |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Tech825(m): 6:56pm On Oct 31, 2020 |
Xano:Download HaflixPro App on Google Play Store |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by fergie001: 6:56pm On Oct 31, 2020 |
I just left home and stormed the viewing centre..... Scatter everywhere..... ![]() ebukahades10 gbest90 Wordson ghettokid1 vickyrotex emeijeh fuckingmallam45 redblood01 angelfrost |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Mysticwebb: 6:57pm On Oct 31, 2020 |
Mod please update score now, abi you be Liverpool fan. Keep us happy by updating the score. Westham please do the Aston Villa magic for us. |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Benwallt(m): 6:57pm On Oct 31, 2020 |
Update na. Dem don score Liverpool |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Hookupbase(m): 6:58pm On Oct 31, 2020 |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Kyase(m): 6:58pm On Oct 31, 2020 |
fergie001:Lol this guy, I see wetin you dey do here |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Kentuforchrist(m): 6:58pm On Oct 31, 2020 |
Fuckingmallam45:the mod na Liverpool fans ![]() |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Benwallt(m): 6:59pm On Oct 31, 2020 |
RedBlood01:me too o. Error everywhere |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by gud4vvvvv: 6:59pm On Oct 31, 2020 |
RedBlood01:try again now ... |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by EgusiShankly: 6:59pm On Oct 31, 2020 |
Nobody talks about Allison...
He's no different from Mignolet nowadays |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by purplekayc(m): 7:01pm On Oct 31, 2020 |
Hope Liverpool retains the trophy |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by maestro299: 7:01pm On Oct 31, 2020 |
RedBlood01:E dey do me too. E go just show 'loading'.... |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Gbest90(m): 7:01pm On Oct 31, 2020 |
EgusiShankly:What has Alisson done wrong there. It's obvious you aren't watching the game. |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by crazygod(m): 7:02pm On Oct 31, 2020 |
Mane release this ball na ![]() |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Angelfrost(m): 7:02pm On Oct 31, 2020 |
Fuckingmallam45:Time plenty abeg... Liverpool can't lose tonight!!! Worst case scenario, draw!!! ![]() |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Gbest90(m): 7:03pm On Oct 31, 2020 |
Despite the scoreline, David Moyes looks more concerned than Jurgen Klopp right now. |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Fuckingmallam45(m): 7:04pm On Oct 31, 2020 |
fergie001: , me I be won scatter nairaland before I con see say mod don update ![]() |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Angelfrost(m): 7:04pm On Oct 31, 2020 |
EgusiShankly:How na?!! That goal was largely or even solely Gomez's goof!!! |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by RedBlood01: 7:05pm On Oct 31, 2020 |
Wordson:no in Stamford Bridge
|
Chelsea Vs West Ham (2 - 1) On 3rd September 2022 • Burnley Vs Chelsea - (0 - 3) On 31st October 2020 • Aston Villa Vs Liverpool (7 - 2) On 4th October 2020 • 2 • 3 • 4
Adidas Unveils Manchester United 2019/20 Home Shirt • Alex Ferguson Retires As Manchester United Manager • Chelsea Vs Newcastle (5 - 1) On 13th February 2015

