Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (6) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 (28064 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 14 Reply (Go Down)
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Angelfrost(m): 7:30pm On Oct 31, 2020 |
Fuckingmallam45:Boss, I just dey observe!! I am kinda concerned about Liverpool and Klopp. It's almost beginning to look like Dortmund all over again. |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by uniqueuser(m): 7:30pm On Oct 31, 2020 |
Legendarytonyy:Most of the goals are gifted by the CBs |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Gbest90(m): 7:30pm On Oct 31, 2020 |
fergie001:E pain am
|
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by EbukaHades10(m): 7:31pm On Oct 31, 2020 |
fergie001:I no complain bcus we dey play wetin i no like. As for Rasheed, make he score tomorrow cus Arsenal go too use una mouth |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Angelfrost(m): 7:31pm On Oct 31, 2020 |
EbukaHades10:Guy, the morale low die... Could it be the absence of Kopites cheering from the stands??! |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Wordson(m): 7:31pm On Oct 31, 2020 |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by RedBlood01: 7:31pm On Oct 31, 2020 |
fergie001:my belleoo ![]() |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Gbest90(m): 7:31pm On Oct 31, 2020 |
Angelfrost:Throw more light plz |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Kyase(m): 7:32pm On Oct 31, 2020 |
Fuckingmallam45:Lol Fergie001 angelfrost make una help me thank God ooo, I go to find somebody for area wey I never go before, naso me and the Keke man lost oo. |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by fergie001: 7:33pm On Oct 31, 2020 |
Salah is discussing for another PK with the ref...imagine |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Angelfrost(m): 7:33pm On Oct 31, 2020 |
Gbest90:You know Klopp took Dortmund to a very high feat, only for them to hit average almost immediately after... Forgotten??! |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by maestro299: 7:33pm On Oct 31, 2020 |
Finally, LiveScore don open 4 my phone oooo..... |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Angelfrost(m): 7:34pm On Oct 31, 2020 |
Kyase:Loss??! How Street take loss inside street??! ![]() |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by fergie001: 7:34pm On Oct 31, 2020 |
Kyase:Haaa.....abeg o...u no hold address? |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Shikena(m): 7:35pm On Oct 31, 2020 |
LiVARpool |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by RedBlood01: 7:35pm On Oct 31, 2020 |
Kyase: Thank God you're back, did you see the person? |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by ofiko123(m): 7:35pm On Oct 31, 2020 |
I am supporting Liverpool tonight.. We shall never walk alone.... |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by crazygod(m): 7:36pm On Oct 31, 2020 |
I don't understand how people will think that PK was Ojoro? Salah was kicked on the heel for crying out loud ![]() |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Angelfrost(m): 7:36pm On Oct 31, 2020 |
maestro299:I don abandon those ones... I had to switch to Flashscores |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by fergie001: 7:37pm On Oct 31, 2020 |
maestro299:LiVARpool Ojoro na international... It stopped the livescores. |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by fergie001: 7:38pm On Oct 31, 2020 |
Fornallllls.......why |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by EbukaHades10(m): 7:39pm On Oct 31, 2020 |
Make una play with intent, abeg. I no won hear ngba ti |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by FlordFlorez(m): 7:41pm On Oct 31, 2020 |
Any fantasy manager here? ![]() Let celebrate Salah if u captain him!
|
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by do4luv14(m): 7:42pm On Oct 31, 2020 |
Is there any difference between Liverpool and Man U? fergie001: |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Kyase(m): 7:43pm On Oct 31, 2020 |
RedBlood01:For where wey we lost the girl vex go back house |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Angelfrost(m): 7:43pm On Oct 31, 2020 |
EgusiShankly:Like say Mane dey get sense too... The holding of ball is so annoying. |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Kyase(m): 7:44pm On Oct 31, 2020 |
fergie001:Dem dey hold address for Nigeria ne. Our address na area na. I go dey area confuse |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Angelfrost(m): 7:44pm On Oct 31, 2020 |
fergie001:How na??! That was a clear penalty!!! |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Kyase(m): 7:44pm On Oct 31, 2020 |
Angelfrost:Forget that one ooo. Street wey dey and street come dey oo |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by uniqueuser(m): 7:46pm On Oct 31, 2020 |
FlordFlorez:how una dey play dis fantasy EPL... i wan join |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by Angelfrost(m): 7:47pm On Oct 31, 2020 |
Whoever scores now has more or less won this game!!!... Both teams are not really going for it!!! |
| Re: Liverpool Vs West Ham (2 - 1) On 31st October 2020 by kbbanj10(m): 7:48pm On Oct 31, 2020 |
Liverpool will struggle this season wella |
Chelsea Vs West Ham (2 - 1) On 3rd September 2022 • Burnley Vs Chelsea - (0 - 3) On 31st October 2020 • Aston Villa Vs Liverpool (7 - 2) On 4th October 2020 • 2 • 3 • 4
Alex Ferguson Retires As Manchester United Manager • Chelsea Vs Newcastle (5 - 1) On 13th February 2015 • Chelsea Vs Burnley (2 - 2) On 22nd April 2019


