Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (4079) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (3297323 Views)
1 2 3 ... 4076 4077 4078 4079 4080 4081 4082 ... 4901 (Go Down)
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Vecto(m): 9:54pm On Nov 11, 2020 |
Village tips everywhere Play at your own risk |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 9:57pm On Nov 11, 2020 |
If you know anybody near you wey carry France win or score both halves, abeg check am. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Firefox01: 9:58pm On Nov 11, 2020 |
Austria one more goal.... |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kharol1234: 9:58pm On Nov 11, 2020 |
[quote author=piggyvestashawo post=95940617][/quote]Meaning nothing for crumbites abi ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 9:58pm On Nov 11, 2020 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kharol1234: 9:59pm On Nov 11, 2020 |
Vecto:Oga drop your own city tips |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 9:59pm On Nov 11, 2020 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Vecto(m): 10:01pm On Nov 11, 2020 |
boringdraw:LMAO Wahala for who no dey follow boringdraw and greendice tips These guys are are your best plug if you wanna bank on rollovers |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:02pm On Nov 11, 2020 |
Omo this Libya team na wash. Them dey lead 2-1 till 90th min. Referee add 5mins. Now them don lose 2-3. Equatorial guinea scored 2 goals in 3 mins. Make I hear say I carry straight win. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:04pm On Nov 11, 2020 |
Kharol1234:Aiit .. if you get sub click d link on my signature and register |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Vecto(m): 10:04pm On Nov 11, 2020 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:06pm On Nov 11, 2020 |
jerrythafinisher:How much dem dey give you per click for your referral? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 10:08pm On Nov 11, 2020 |
France to turn the game around second half at 4 odds , good value bet ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:12pm On Nov 11, 2020 |
NegroAcheiver:odd for over 4.5 was 5 odds at 90 mins |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Hunry: 10:12pm On Nov 11, 2020 |
charby92:Post this on twitter 5 times daily and copy akin alabi always. He'll look into it |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:12pm On Nov 11, 2020 |
NegroAcheiver:You get 2h and I get 2h Yougo take you own buy card while I fit put my own for bet acct or into my bank |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:12pm On Nov 11, 2020 |
Prince4rm92:it's a friendly match ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kharol1234: 10:13pm On Nov 11, 2020 |
Vecto:Give me better code joo |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:14pm On Nov 11, 2020 |
piggyvestashawo:You sef see am. Very anyhow game |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:14pm On Nov 11, 2020 |
jerrythafinisher:Ok |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 10:14pm On Nov 11, 2020 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:15pm On Nov 11, 2020 |
NegroAcheiver:Try reg to make we both benefit ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kharol1234: 10:16pm On Nov 11, 2020 |
Poland and Denmark odds just waste |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:17pm On Nov 11, 2020 |
youngcee:youngcee pls keep to your word. I still dey wait. Tobechukwu001 833035
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 10:19pm On Nov 11, 2020 |
greendice:Na fight ? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:23pm On Nov 11, 2020 |
greendice:damn .. same amount wey dey your account na im dey my own too #3.22 ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by emsco(m): 10:24pm On Nov 11, 2020 |
so na only france won spoil my game |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SPOLO(m): 10:25pm On Nov 11, 2020 |
just a random selections since its international break 8L8VTS 290 odds |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Joeblaze26(m): 10:26pm On Nov 11, 2020 |
Lol....19 guests...Wetin dey sup ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by IfyGram: 10:28pm On Nov 11, 2020 |
greendice:and you sef dey expect youngcee wey him net worth no reach N350 dey promise you 5h...I laugh ![]()
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SPOLO(m): 10:31pm On Nov 11, 2020 |
e be like say village people dey behind this how i go carry better odds go use rubbish france odds spoil am kaiii and others don play o |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by emsco(m): 10:36pm On Nov 11, 2020 |
SPOLO:na my current situation be this bro |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Football(+ Other Sports) Betting Season 9 • Football (+Other Sports) Betting Season 10 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13
Viewing this topic: 1 guest(s)




My username is charby92