BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (8791) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2020 Live Updates Thread (7792808 Views)
1 2 3 ... 8788 8789 8790 8791 8792 8793 8794 ... 10925 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 6:38pm On Nov 12, 2020 |
observer222:k |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by chigirlangel: 6:39pm On Nov 12, 2020 |
Nexus25:which one be "sales girl" abeg |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 6:40pm On Nov 12, 2020 |
kwakwa kwa
Elites no get chill!
https:///fl4G9qzN2G |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 6:41pm On Nov 12, 2020 |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 6:44pm On Nov 12, 2020 |
They give una suspense for two weeks. Una dey do guess work, do vigil for her unproductive page all night and day. Only to unveil her as a sales girl.. It can pain. Whoricans take heart ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EmmyCC: 6:44pm On Nov 12, 2020 |
Blastblade:Just go and watch the unveiling tonight at Star Raddler and Legend's IG page but no die oh as you dey watch am. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 6:46pm On Nov 12, 2020 |
I cant wait to see Erica's hair,dress and shoes tonight!
Oh I forgot her Gorgeous smiles... ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by AmosAkins: 6:47pm On Nov 12, 2020 |
Chibabe005:lmao |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EmmyCC: 6:49pm On Nov 12, 2020 |
Sweetpink:I heard they had to pay influencers to trend a #tag today. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 6:50pm On Nov 12, 2020 |
The disqualified one but qualified by God....God of Erica,remember me oooo |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 6:50pm On Nov 12, 2020 |
Wahala dey for who no like Erica!
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 6:51pm On Nov 12, 2020 |
EmmyCC:Hope they will call her ambassador today. Na dat one me wan confirm... ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 6:52pm On Nov 12, 2020 |
EmmyCC:Yet,they didn't trend! kwa kwa kwa kwa |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 6:52pm On Nov 12, 2020 |
Way Dem nor play laycon song for the party Sha make person nor run mad |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 6:52pm On Nov 12, 2020 |
elegantslayer:Remember you as a sales boy/ girl?
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 6:53pm On Nov 12, 2020 |
elegantslayer:Amen o! |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 6:53pm On Nov 12, 2020 |
Treypolor:hahaha |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 6:55pm On Nov 12, 2020 |
Oh men,see levels! The venue is lit! No condolence registers on site! Only VVIPs and Elites! choi! I can't believe they did all these for a mere sales girl o.. https:///Ecp0grsRI7 |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EmmyCC: 6:55pm On Nov 12, 2020 |
Blastblade:They will. But hope you know say Oppo no call your fave ambassador? |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Treypolor: 6:55pm On Nov 12, 2020 |
Blastblade:You no get fave,but you get who you dedicate your life to troll? Werey dey disguise |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 6:56pm On Nov 12, 2020 |
Blastblade:I don't have a problem with that as far as d brand is an international brand and they will be hosting an unveiling party for me at Eko hotel oo. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 6:57pm On Nov 12, 2020 |
Hello cuties
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chocodairy: 6:58pm On Nov 12, 2020 |
Chibabe005:They even had to feed her hungry fans |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 6:59pm On Nov 12, 2020 |
Sweetpink:My deal mere sales girl oo...I feel their tears |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 6:59pm On Nov 12, 2020 |
I thought our neighbors said the unveiling will be in Oga Paulo’s small office?? kwa kwa kwa E shock una?
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 7:00pm On Nov 12, 2020 |
elegantslayer:Okay, now we all agree that sales girl/ boy work no bad. So why una come dey sub others wey get Endorsements na? ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 7:02pm On Nov 12, 2020 |
Treypolor:I still better pass you wey get fave yet you dedicate your entire existence in trolling people wey better pass your fave 100 times. Well I understand sey na because jealousy dey involved.. ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 7:02pm On Nov 12, 2020 |
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 7:03pm On Nov 12, 2020 |
EmmyCC:I no get fave, shebi I don talk am before. Call the name of the person wey you mean.. ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Treypolor: 7:04pm On Nov 12, 2020 |
Omo ....Elites fine ooooooo |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 7:04pm On Nov 12, 2020 |
All these for a common sales girl o. ![]() Remy Martin no throw party for plastic! Origin only snap hoodlums with condolence registers...but see Erica,see party!!!!
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 7:04pm On Nov 12, 2020 |
Laycon Sunday party did damage to some people sha ![]() They want to know how it feels... Feel free to copy ![]() |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 2 guest(s)



