Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max - Phones (7) - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Phones › Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max (61906 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 Reply (Go Down)
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by femi4: 5:29am On Nov 19, 2020 |
muyoge:Exactly..that's the motive |
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by survillematrix: 5:42am On Nov 19, 2020 |
Make we dey see truth dey talk nah, this one nah big scam alert !!! |
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by survillematrix: 5:43am On Nov 19, 2020 |
Wetin dem wan gain with this marketing motive now? femi4: |
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by survillematrix: 5:44am On Nov 19, 2020 |
True talk my broda. . . Iphone 12 pro max wey he don buy since sunshineV: |
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by survillematrix: 5:46am On Nov 19, 2020 |
No be wetin dem dey talk 2 times... its crystal clear already ![]() Oliversmart: |
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by survillematrix: 5:47am On Nov 19, 2020 |
You know need to tell am, he go come back here reverse that statement. . . sleek4luv: |
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by survillematrix: 5:50am On Nov 19, 2020 |
Abeg, MobilePhotoBox. . . we still dey wait ooo kickie: MobilePhotoBox: |
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by survillematrix: 5:52am On Nov 19, 2020 |
E nor shock you? The story line nor just gel at all sagieramos: |
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by survillematrix: 5:54am On Nov 19, 2020 |
What is our business if they trend for the whole of 2020? 10thElement: |
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by Kalapizim(m): 7:11am On Nov 19, 2020 |
Kemelee:I can't agree less |
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by Kalapizim(m): 7:11am On Nov 19, 2020 |
survillematrix:you can look in for yourself |
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by Lastmankc(m): 7:46am On Nov 19, 2020 |
talktalk4u:Everything nah fight? |
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by Awoo88: 7:46am On Nov 19, 2020 |
Both get paid for hyping infinx. |
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by slawormiir: 7:47am On Nov 19, 2020 |
Damnnn niggarrrr Don jazzy want try test davido on his loyalty to Infinix |
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by Nnanwoyi: 7:50am On Nov 19, 2020 |
HUAWEI P40 STILL |
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by EmekaBlue(m): 7:50am On Nov 19, 2020 |
Who no know wetin happen up there na learner |
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by Donspicey: 7:51am On Nov 19, 2020 |
Set awon blogger blogger...... how dis mata take help common man for street ![]() Notin person no go see for nairaland ooo
|
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by ogmask: 7:52am On Nov 19, 2020 |
talktalk4u:E be like say I go follow you soon... Infinix dey make sense. |
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by sapientia(m): 7:53am On Nov 19, 2020 |
wow what a wonderful news |
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by Donspicey: 7:57am On Nov 19, 2020 |
survillematrix:Na marketing strategy nah...... e don tey wey i hear dat word "GEL" oooooo.... Many guys here wey dey form street sef no sabi d meaning....
|
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by Nobody: 8:04am On Nov 19, 2020 |
.. i remember sometime ago when wizkid was more popular and doing better than davido now.. seems the reverse is the case now. |
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by Nobody: 8:05am On Nov 19, 2020 |
muyoge:........ wisdom no go kill u.......saw the whole saga for what it really was.......I remove heir dress for u |
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by chatinent: 8:09am On Nov 19, 2020 |
Such a marketing strategy. |
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by snilyung(m): 8:10am On Nov 19, 2020 |
JerySmalls:Nah your papa write the script U go just subscribe #50, come nairaland dey talk rubbish Ode |
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by Pimine: 8:13am On Nov 19, 2020 |
Ayebaeapretai:Aswearugaaad The best marketers sell to you without you knowing it. They just raised the perceived value of an otherwise ordinary brand. It's great marketing. |
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by Dearlord(m): 8:14am On Nov 19, 2020 |
Good market to Davido |
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by Mintum: 8:21am On Nov 19, 2020 |
chapelaries:All na marketing strategy, Davido and Don Jazzy arranged the script before they played it for us. |
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by Mintum: 8:22am On Nov 19, 2020 |
survillematrix:Very big scam |
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by NOwazobia: 8:22am On Nov 19, 2020 |
The don jazzy free spirit is what i love about him. |
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by southsouthking(m): 8:23am On Nov 19, 2020 |
Ayebaeapretai:You are right bro. You don't demarket a product because you want to market your own product. There are many ways to market a product without mentioning name of another product. |
| Re: Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max by Babaken: 8:24am On Nov 19, 2020 |
I love that we can only give what we have. |
Don Jazzy Complains About How Iphone 16 Deletes Contacts From His Phone(pix,vid) • Google Hides Aptoide As It Accepts Huawei Deal • Nokia 8110 4G Accepts Whatsapp Now - AKA banana phone • 2 • 3 • 4
Have You Noticed The Quick Depletion Of Glo Data? • If Your Phone Is Doing Any Of These Things, It's Time To Change It • Whatsapp Reply To Specific Message Feature: I Love It

