Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (4214) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (3248286 Views)
1 2 3 ... 4211 4212 4213 4214 4215 4216 4217 ... 4901 (Go Down)
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by israelp(m): 5:39pm On Nov 21, 2020 |
Disturb: ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:40pm On Nov 21, 2020 |
BillyGilmour:Bye bye ooh. Use your spirit text me your location, make I come chop better j rice and turkey lap for the ceremony, make I wash am down do better welfare for you. I must benefit from you at least once. Adieu my guy. PS: Abeg tell Dem say na me go inherit your PS5 oooh. I no wan hear story.
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by dhensity: 5:42pm On Nov 21, 2020 |
Stephenmoka4:Dem dey ban na why you gats dey use different betting site and not just 1 or 2 cause if some notice they will ban you |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by stacyadams: 5:43pm On Nov 21, 2020 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:43pm On Nov 21, 2020 |
Disturb:Guy to God who made me, I try transfer that thing e no move, until Alabi collect all from me this week, make I kuku dey owe you until better show again. Make e no be like say I shenk you. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Disturb: 5:45pm On Nov 21, 2020 |
IfyGram:no be COURTboy... Na monsuru.. Which kind attention COURTboy go de find for ashawo thread wey go make am upload fake ps5 as him own? Court boy no get phone now |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira222(m): 5:46pm On Nov 21, 2020 |
Today no balance at all shaktar dey lose celtic is losing bayern has draw.local man is tired!billyglimour how far,u fit e-send the remaining sniper to me? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by OPONG: 5:46pm On Nov 21, 2020 |
This thread funny sha ![]() One don commit suicide Assassin dey find the other one ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Stephenmoka4(m): 5:46pm On Nov 21, 2020 |
bestmutiu2019:You place on all outcome prematch or live. E.g. Half prematch - half live arb. ATL Madrid vs Real Valladolid O 2.5 : 2.50 odds U 2.5 : 1.60 odds Prematch stake: N2500 on under 2.5. N4K winning Live: 20 minutes 0-0, over 2.5 is 2.86 odds, you place a bet on that with N1440 to win N4K. Any how, you have spent N3940 cuz of N60. Some people uses more than one bookie with good odds for arbing |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Tolu131: 5:48pm On Nov 21, 2020 |
NegroAcheiver:you better quit gambling |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Disturb: 5:49pm On Nov 21, 2020 |
NegroAcheiver:No p bro... No shaking Lol....omoh.. Alabi no try... You for withdraw 80% use flex na |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:49pm On Nov 21, 2020 |
oluwadabira222:Blood of Amadioha
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by IfyGram: 5:50pm On Nov 21, 2020 |
Disturb:okay, monsuru na chelsea fan, so e fit be him.. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:51pm On Nov 21, 2020 |
Tolu131:I no bet today, na their slow withdrawal make me lose am. Ehen I hear say you don be Alabi major financier for this thread currently, na true? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by BillyGilmour: 5:51pm On Nov 21, 2020 |
Thunder fire all una Am gonna eat Suya and bole tonight to celebrate my last day of playing bet Neveragain ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Disturb: 5:52pm On Nov 21, 2020 |
Which kind ill luck Brighton get like this Modified.. Penalty over ruled |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:53pm On Nov 21, 2020 |
Disturb:I don dey used to Sporty-bet fast withdrawal, so as I wait for hours and nothing show. I go f up lose am dey chase losses. I don shenk you 2 times, this time I go transfer from my own aza. No vex. I hate promise and fail. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:56pm On Nov 21, 2020 |
BillyGilmour:You must die that die. ![]()
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by tradepunter: 5:57pm On Nov 21, 2020 |
Today has been a great day... I took the entire week off during the international break... Studied more statistics, trends and sequence.. And followed all I studied... Guys taking a break is essential if you wanna survive in this game... Unless you gone to the point of no return |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by BillyGilmour: 5:57pm On Nov 21, 2020 |
#NEVERAGAIN
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Emmyreal4(m): 5:58pm On Nov 21, 2020 |
BillyGilmour:Rip bro... |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:59pm On Nov 21, 2020 |
Hala Vardrid don start their own. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bestmutiu2019(m): 5:59pm On Nov 21, 2020 |
Aston villa |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by BillyGilmour: 6:00pm On Nov 21, 2020 |
Nogym:bet casted |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:01pm On Nov 21, 2020 |
BC2RTQKG Sporty Today eehhh |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Disturb: 6:01pm On Nov 21, 2020 |
NegroAcheiver: more go come no worry |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 6:02pm On Nov 21, 2020 |
BillyGilmour:may ur water turn to sniper whl quenching ur thirst ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by ComradeShegs(m): 6:02pm On Nov 21, 2020 |
Anny505:Mehn, I got lucky Na God save you say I look for Cheltenham Town vs Walsall for sportybet in-play I no see them. I for send my village winch come ur house diz night. ![]()
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:02pm On Nov 21, 2020 |
Last last people still use Bayern Munich chop Alabi
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by BillyGilmour: 6:04pm On Nov 21, 2020 |
jackslow:mumu See small money u chop ND u dae happy ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by BillyGilmour: 6:06pm On Nov 21, 2020 |
ComradeShegs:idiot!! Ordinary 1k u chop U no want make we see road Old fool |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bestmutiu2019(m): 6:06pm On Nov 21, 2020 |
BillyGilmour:na from heaven you dey talk so |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Football(+ Other Sports) Betting Season 9 • Football (+Other Sports) Betting Season 10 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13
Viewing this topic: 2 guest(s)

more go come no worry