BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (9032) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2020 Live Updates Thread (7829250 Views)
1 2 3 ... 9029 9030 9031 9032 9033 9034 9035 ... 10925 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nilknarf: 8:57pm On Nov 21, 2020 |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nilknarf: 8:59pm On Nov 21, 2020 |
ANTISIMPS:This table wey you dey shake,e get only 3 legs oooo And miscreants full the table ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Tatiana4u: 9:01pm On Nov 21, 2020 |
Wahala dey for who no like kiddrica ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ANTISIMPS: 9:05pm On Nov 21, 2020 |
Nilknarf:Choi na she be dat sef Make-up na scam... This her worworness na follow come ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ANTISIMPS: 9:09pm On Nov 21, 2020 |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by jayjaycee0: 9:13pm On Nov 21, 2020 |
Nilknarf:Waooo this is Nostalgically loud... AYAMATANGA www.nairaland.com/attachments/12672894_eoglxrtx0aaeao_jpeg71dfef7b561909340d8e97156f88be5a |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ANTISIMPS: 9:15pm On Nov 21, 2020 |
Nilknarf:They don fall finish break head sef be that ![]() Very useless set of people. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ANTISIMPS: 9:17pm On Nov 21, 2020 |
Nilknarf:Giddem ![]() I no know say u savage like this oooo lol |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Tatiana4u: 9:24pm On Nov 21, 2020 |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nilknarf: 9:31pm On Nov 21, 2020 |
jayjaycee0:I hope say dem hear am for back ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ANTISIMPS: 9:31pm On Nov 21, 2020 |
jayjaycee0:Giddem baba4kinatu ![]() Dem dey learn work ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nilknarf: 9:31pm On Nov 21, 2020 |
ANTISIMPS:My dear ..I'm just doing the Lord's work,nothing much |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Drew13: 9:32pm On Nov 21, 2020 |
Elites have some mentos Una mouth de smell ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nilknarf: 9:36pm On Nov 21, 2020 |
See fine girl na She is still beautiful in both her makeup and no makeup look You now open your korokoro eyes and compare her to that botched queen..why na??...o wrong na..stop e No dey compare her to surgically enhanced baboon
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by JayJayklev: 9:36pm On Nov 21, 2020 |
ANTISIMPS:except if Erica didn't Bleep up by being pregnant for oga paulo |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by JayJayklev: 9:42pm On Nov 21, 2020 |
The only person I know that is organic in that bbnaija house is WATHONI.... Person wey never use make up for once....she said that's her Kenya way.... Then I love Tolanibaj too... Followed by kaisha.. Then dorathy... Then vee... Ka3na too... Erica is fine too but her unstable brain bleeped her up big time.. Infact to me ooo... Among the light skinned.. Erica is still the prettiest ... accompanied with her smile too... But she is so weak and vulnerable.... That's what cobalized her |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ANTISIMPS: 9:47pm On Nov 21, 2020 |
JayJayklev:Who's Oga Paulo ![]() Na so Una go dey put curses for una head up and down... making rubbish false utterances. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by JayJayklev: 9:51pm On Nov 21, 2020 |
ANTISIMPS:...as in..u don't know oga Paulo too... Are yhu sure yhu an elite bayii...or yhu are just an anti-icon ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ANTISIMPS: 9:51pm On Nov 21, 2020 |
JayJayklev:They don dey confess small small ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nilknarf: 9:52pm On Nov 21, 2020 |
JayJayklev: afi cobalized |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ANTISIMPS: 9:53pm On Nov 21, 2020 |
JayJayklev:My friend get receipts and stop dancing around the bush or that curse will follow u |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by airmark(m): 9:53pm On Nov 21, 2020 |
Tatiana4u:Finally, Erica having her hoecoming. Congrats to her. ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Tatiana4u: 9:54pm On Nov 21, 2020 |
Nilknarf:They know the truth but chose to lie to themselves.
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nilknarf: 9:56pm On Nov 21, 2020 |
As for me the list of most beautiful girl this season is Erica Lilo Wathoni Dorathy Ka3na Kaisha Tolanibaj Lucy Bitter leaf seller Her royal silicone |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by JayJayklev: 9:57pm On Nov 21, 2020 |
ANTISIMPS:..u see some icons like Erica ...just like most elite love laycon too...but the truth all this hate isn't necessary...if yhu just vex me....I go fire yhu back....I don't wish any housemates evil though...but I love what Kidd is doing...at least he is checking on Erica mental health....he is a good man |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by JayJayklev: 9:58pm On Nov 21, 2020 |
ANTISIMPS:...u made me hate her.... |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by JayJayklev: 10:01pm On Nov 21, 2020 |
Nilknarf:..re arrange your list organically...wathoni should come first |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Tatiana4u: 10:05pm On Nov 21, 2020 |
JayJayklev:change your weed supplier
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nilknarf: 10:06pm On Nov 21, 2020 |
JayJayklev:Wathoni fine,but she no fine reach Erica Talk truth na |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ANTISIMPS: 10:06pm On Nov 21, 2020 |
JayJayklev:Go and sit down jor. what have u done to salvage the situation...I have not seen u calling ur team members to order before. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Tatiana4u: 10:07pm On Nov 21, 2020 |
JayJayklev:yen yen yen Her weakness and vulnerability are one of the reasons why I love her...e shock you?
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Tatiana4u: 10:08pm On Nov 21, 2020 |
airmark:Go and have yours....if you can.
|
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)


