Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,844 members, 7,828,072 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 11:29 PM

Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (4245) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (2355354 Views)

Football (+/Other Sports) Betting Season 15 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (4242) (4243) (4244) (4245) (4246) (4247) (4248) ... (4901) (Go Down)

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:15pm On Nov 22, 2020
Axmondthuglife:
This Leicester useless o... With the whole Liverpool injury Dem still dey win 3-0.

Wetin the score go con be if to say no injuries dey
you this boy .. you don send many people go village for this thread

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by seedorfy134(m): 10:19pm On Nov 22, 2020
Never giveup

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:19pm On Nov 22, 2020
NegroAcheiver:

Me wey dey run this shit, if I see any of my family member or one newbie wan run am, I go change am for am. Only thing wey dey keep me here na say I wan collect at least half of wetin Alabi drag comot from my pocket, run go start something big. Truly this thing no be life.
I quit last week, hopefully man go focus on bigger tinx next yr.

mafo, we go make am..

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Emmyreal4(m): 10:19pm On Nov 22, 2020
seedorfy134:
Never giveup
congratulations
No forget me when e drop
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by seedorfy134(m): 10:21pm On Nov 22, 2020
Emmyreal4:
congratulations
No forget me when e drop
this message was deleted because it contain billing format
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by khingTony(m): 10:21pm On Nov 22, 2020
seedorfy134:
Never giveup
You Don go steal person status again ba?

undecided undecided undecided
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by IfyGram: 10:22pm On Nov 22, 2020
TheRealProphet:
I quit last week, hopefully man go focus on bigger tinx next yr.

mafo, we go make am..

you wey dey quit every week...next year you go still dey here dey gamble crumbs. undecided
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Emmyreal4(m): 10:23pm On Nov 22, 2020
seedorfy134:
this message was deleted because it contain billing format
I need crumbs cheesy
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by seedorfy134(m): 10:23pm On Nov 22, 2020
khingTony:

You Don go steal person status again ba?

undecided undecided undecided
ode ! Person can not chop in peace grin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by DieRich5: 10:24pm On Nov 22, 2020
DeckeyLyrical:


Loandirect na website
dot wat? ..........dot com dy 4 sell
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by khingTony(m): 10:24pm On Nov 22, 2020
seedorfy134:
ode ! Person can not chop in peace grin
Stuppidd boy angry angry
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by seedorfy134(m): 10:24pm On Nov 22, 2020
Emmyreal4:
I need crumbs cheesy
the crumbs is here for u cheesy
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Emmyreal4(m): 10:26pm On Nov 22, 2020
seedorfy134:
the crumbs is here for u cheesy
show me love.... Stop to dey whine me
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by seedorfy134(m): 10:27pm On Nov 22, 2020
khingTony:

Stuppidd boy angry angry
nd u r MF
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by seedorfy134(m): 10:28pm On Nov 22, 2020
Emmyreal4:
show me love.... Stop to dey whine me
nah 9ice dey show some love grin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by khingTony(m): 10:28pm On Nov 22, 2020
seedorfy134:
nd u r MF

Go get a job kiddo



Peace smiley
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Emmyreal4(m): 10:29pm On Nov 22, 2020
seedorfy134:
nah 9ice dey show some love grin
no problem bro
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by seedorfy134(m): 10:31pm On Nov 22, 2020
Emmyreal4:
no problem bro
which bet? Make i do something for u
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Stephenmoka4(m): 10:31pm On Nov 22, 2020
bantamx:
x or 0.5
100 percent, Dem no Fi add am. Double chance 12 HT throw in dey try sha
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Stephenmoka4(m): 10:33pm On Nov 22, 2020
Axmondthuglife:
This Leicester useless o... With the whole Liverpool injury Dem still dey win 3-0.

Wetin the score go con be if to say no injuries dey
1-0
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Emmyreal4(m): 10:34pm On Nov 22, 2020
seedorfy134:
which bet? Make i do something for u
0706 276 6044 sporty thanks bro
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by paulgabrielz: 10:34pm On Nov 22, 2020
seedorfy134:
which bet? Make i do something for u
do something for me too 9359148 .Paulgabrielz2. bet9ja cheesy

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by DieRich5: 10:35pm On Nov 22, 2020
Everyday a gamble with your life, all we know is risk
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by ashawoKGB: 10:36pm On Nov 22, 2020
ashawoKGB:
If you haven't played this game, Na you lose pass
And it is Green. 2 days of success. Join the bandwagon and chop Alabi small. No be person do you . i will post another 2 odds b4 3am. If you played this game indicate. If nobody indicates for tomorrow own, then no need to waste my time forecasting.


Chop Alabi small

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by richmanrichard: 10:36pm On Nov 22, 2020
seedorfy134:
Never giveup
congrats
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:37pm On Nov 22, 2020
IfyGram:


you wey dey quit every week...next year you go still dey here dey gamble crumbs. undecided
f off!!
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:38pm On Nov 22, 2020
DieRich5:
dot wat? ..........dot com dy 4 sell
.ng
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by tradepunter: 10:39pm On Nov 22, 2020
ashawoKGB:
And it is Green. 2 days of success. Join the bandwagon and chop Alabi small. No be person do you . i will post another 2 odds b4 3am. If you played this game indicate. If nobody indicates for tomorrow own, then no need to waste my time forecasting.


Chop Alabi small

Nice try.... Hope you can keep up the good work
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by richmanrichard: 10:39pm On Nov 22, 2020
ashawoKGB:
And it is Green. 2 days of success. Join the bandwagon and chop Alabi small. No be person do you . i will post another 2 odds b4 3am. If you played this game indicate. If nobody indicates for tomorrow own, then no need to waste my time forecasting.


Chop Alabi small
well done.i saw it earlier but no funds.u fit drop small crumb make i dey follow u play?
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by DieRich5: 10:40pm On Nov 22, 2020
TheRealProphet:
.ng
thanks homie
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:41pm On Nov 22, 2020
ashawoKGB:
And it is Green. 2 days of success. Join the bandwagon and chop Alabi small. No be person do you . i will post another 2 odds b4 3am. If you played this game indicate. If nobody indicates for tomorrow own, then no need to waste my time forecasting.


Chop Alabi small
QUESTION is, wey your own coupon code?

You dey fear to chop Alabi?
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:41pm On Nov 22, 2020
seedorfy134:
Never giveup
ma Broda show me love ooh "oyanma oyanma" BET9JA 9716971 tnks

(1) (2) (3) ... (4242) (4243) (4244) (4245) (4246) (4247) (4248) ... (4901)

Football(+ Other Sports) Betting Season 9 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / What To Do To Make Money Online?

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.