Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (4423) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (3292958 Views)
1 2 3 ... 4420 4421 4422 4423 4424 4425 4426 ... 4901 (Go Down)
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:15pm On Nov 28, 2020 |
Atalanta don craze finish Madrid sef dey do him own ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by massalati(m): 10:15pm On Nov 28, 2020 |
Massalati was here.. Tolu131 small power wey them gv u to share crumps the burst ur head shior |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by fuckdemrepented: 10:15pm On Nov 28, 2020 |
Ogmanny:you and who gather |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:15pm On Nov 28, 2020 |
TheRealProphet:both this name wey dey shak u like this ![]() Na celeb name, I dey mimic fa ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kharol1234: 10:16pm On Nov 28, 2020 |
Nobody complain of club brugge wetin happen? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:16pm On Nov 28, 2020 |
massalati:STFU no dey disguise.. We know u are here for crumbs |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Disturb: 10:16pm On Nov 28, 2020 |
khingTony:sure thing.. Them plenty self... I de see many |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by paulgabrielz: 10:17pm On Nov 28, 2020 |
Kharol1234:i hate playing any odd below 1.60. i dont know about others |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 10:17pm On Nov 28, 2020 |
Na God go punish Madrid |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Disturb: 10:17pm On Nov 28, 2020 |
massalati:shey you know say we don ban you from receiving crumbs? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Samueltemi337(m): 10:17pm On Nov 28, 2020 |
BillyGilmour abeg pass me your sniper This thing nor be life |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:18pm On Nov 28, 2020 |
Lorayne:u go run mad next year o! |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:18pm On Nov 28, 2020 |
Kelblaq:I think u don cash out 64k today ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by paulgabrielz: 10:18pm On Nov 28, 2020 |
Kelblaq:no tell me say you carry our crumb money take stake madrid |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 10:18pm On Nov 28, 2020 |
Kharol1234:peopledon tire to dey complain ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by richmanrichard: 10:18pm On Nov 28, 2020 |
Lorayne:baba i am more active than u in this thread n we all know how crumbs is shared here.its Always first to quote not most active. I just hate it when some ppl devices means to cheat others. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Lorayne(m): 10:18pm On Nov 28, 2020 |
massalati:Bst! ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Disturb: 10:18pm On Nov 28, 2020 |
60 minutes no goal.. Kel.blaq mind for de beat plus him prick for rise automatically |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by paulgabrielz: 10:19pm On Nov 28, 2020 |
Samueltemi337:i get otapiapia ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:19pm On Nov 28, 2020 |
The Cruise here, you can't get anywhere |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Tolu131: 10:19pm On Nov 28, 2020 |
MIRACOOD1:you should see me as ss3 student I became a god with the little ss3 power |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Optimumobis(m): 10:19pm On Nov 28, 2020 |
they're use to, just receive crumbs from Act to Act
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Ogmanny(m): 10:20pm On Nov 28, 2020 |
fuckdemrepented:me and only who get sense for this group |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:20pm On Nov 28, 2020 |
Kelblaq:Hope say alabi never collect the money ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Disturb: 10:20pm On Nov 28, 2020 |
MIRACOOD1:that guy cash out with europa league.. Him scatter the money on different tickets and different draws Maybe Madrid wan spoil another large one |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by paulgabrielz: 10:20pm On Nov 28, 2020 |
Disturb:you forget sweating and incoherent talks ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 10:20pm On Nov 28, 2020 |
Kelblaq:make i no hear story that touch the heart oh ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by paulgabrielz: 10:21pm On Nov 28, 2020 |
oluwadabira111:*touches |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:21pm On Nov 28, 2020 |
Kelblaq don jonze aswr.. Alabi don suck him money back |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:21pm On Nov 28, 2020 |
Wahala |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by paulgabrielz: 10:22pm On Nov 28, 2020 |
Wahala be like bicycle |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Tolu131: 10:22pm On Nov 28, 2020 |
Kharol1234:everybody ticket don cast |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Football(+ Other Sports) Betting Season 9 • Football (+Other Sports) Betting Season 10 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13




