Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (4435) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (3237427 Views)
1 2 3 ... 4432 4433 4434 4435 4436 4437 4438 ... 4901 (Go Down)
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by gift01: 11:14am On Nov 29, 2020 |
Stephenmoka4:Whats the new policy. Make e no be say I no sabi wetin dey go on |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Brayss(m): 11:15am On Nov 29, 2020 |
Bunsenbun:Find me small capital make i join the business |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by piggyvestTroll: 11:15am On Nov 29, 2020 |
11am and no update.. E Be like wetin them talk about kennyblaq and Madrid na true |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bitchhoney(m): 11:16am On Nov 29, 2020 |
Bunsenbun:TheRealProphet right now
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Stephenmoka4(m): 11:16am On Nov 29, 2020 |
piggyvestTroll:1.15 Top leagues and other interesting matches in lower leagues
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Bunsenbun(m): 11:17am On Nov 29, 2020 |
Brayss:the whole point of it, being called capital is that you raise it yourself |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Brayss(m): 11:17am On Nov 29, 2020 |
piggyvestTroll: ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Tk4all(m): 11:17am On Nov 29, 2020*. Modified: 11:58am On Nov 29, 2020 |
In-Play Bet 1 Ural To win Sochi @3+odds |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:17am On Nov 29, 2020 |
bitchhoney:Ass licker ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Stephenmoka4(m): 11:17am On Nov 29, 2020 |
gift01:Document or ID verification. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Bunsenbun(m): 11:18am On Nov 29, 2020 |
piggyvestTroll: .This life ain't balance |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nostradamus1: 11:18am On Nov 29, 2020 |
Who will give me 200h lemme try and play some games here.Abeg ooh buskybuka 9577555 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Stephenmoka4(m): 11:18am On Nov 29, 2020 |
piggyvestTroll:True, small odds gone bad is very very disappointing. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Brayss(m): 11:19am On Nov 29, 2020 |
Bunsenbun: ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:19am On Nov 29, 2020 |
Stephenmoka4:Arsenal, 0 yellow card in their last 3 games |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Stephenmoka4(m): 11:21am On Nov 29, 2020 |
piggyvestashawo:Wolves can frustrate their opponent. I will check the referee too |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nostradamus1: 11:21am On Nov 29, 2020 |
Bunsenbun:Baba give me 1k make I use try luck. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nostradamus1: 11:21am On Nov 29, 2020 |
Stephenmoka4:Game wey go cut, go cut |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:21am On Nov 29, 2020 |
piggyvestTroll:e get d Kain hit alabi go give you, d nxt thing for your mind na to sleep ... u fit sleep 18hrs straight ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Stephenmoka4(m): 11:22am On Nov 29, 2020 |
1xbet 4LMKU
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Stephenmoka4(m): 11:22am On Nov 29, 2020 |
Nostradamus1:Normal, it's prediction ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Brayss(m): 11:24am On Nov 29, 2020 |
jerrythafinisher: ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:24am On Nov 29, 2020 |
Stephenmoka4:freekick goal will spoil this barca option |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:26am On Nov 29, 2020 |
Bunsenbun:12AD no dey disguise, we Know it's u |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Lorayne(m): 11:26am On Nov 29, 2020 |
I know most of una no go church dey wait for kelblaq crumbs..... Bsts! ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:28am On Nov 29, 2020 |
MIRACOOD1:na everybody be 12ad? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:29am On Nov 29, 2020 |
Lorayne:Jerry, piggyvest and co no gree go church cuz of crumbs. The once we manage go, dia mind no even dey wetin pst preach |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Stephenmoka4(m): 11:30am On Nov 29, 2020 |
piggyvestashawo:Messi should retire from that, I know Osasuna won them last season at Nou. They may less likely gambling with direct freekick, maybe a pass or cross. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:31am On Nov 29, 2020 |
MIRACOOD1:fem for there .. 12ad don send me money B4 same with this guy, they are two different people |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 11:33am On Nov 29, 2020 |
Kelblaq never share I dey ask from church! |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Football(+ Other Sports) Betting Season 9 • Football (+Other Sports) Betting Season 10 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13
Viewing this topic: 2 guest(s)




I dey ask from church!