₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,213 members, 8,425,494 topics. Date: Friday, 12 June 2026 at 03:41 PM

Toggle theme

Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (4444) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralBusinessFootball (+/Other Sports) Betting Season 14 (3211259 Views)

1 2 3 ... 4441 4442 4443 4444 4445 4446 4447 ... 4901 (Go Down)

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 3:56pm On Nov 29, 2020
piggyvestashawo:
Beware of Southampton
I tell them, them no hear
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 3:56pm On Nov 29, 2020
Jerkules:
grin make two of dem enter drawer make future lenglets n piques see chance play
grin Barca buy lenglet as umtiti backup but as injury no wan leave guy man na so chairman dey start. That Oscar mingueza boy dey try Sha. I see am staying for first team for a long time. Money wey you suppose save go Barca b, Bartomeu go throway am put club for financial crisis.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 3:57pm On Nov 29, 2020
Alabi giveth with one hand,and taketh it back with five hand. so na so kelblaq lose his first winning in 2years on madrid.chai indeed this life no balancehuh
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 3:57pm On Nov 29, 2020
Coldplayyy:
see the small pikin wey wan fund e papa sef grin grin
not cool
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Tolu131: 3:57pm On Nov 29, 2020
fuckdemrepented:
ticket don cuthuh
i don't bet again
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Coldplayyy(m): 3:59pm On Nov 29, 2020
this nairaland sef... people wey no reach to clean your car window go dey follow you drag talk.. angry
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 3:59pm On Nov 29, 2020
oluwadabira111:
Alabi giveth with one hand,and taketh it back with five hand. so na so kelblaq lose his first winning in 2years on madrid.chai indeed this life no balancehuh
Person wey fit dey cool off for one pepper soup joint dey watch ball grin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Jerkules: 4:00pm On Nov 29, 2020
E gud to watch live match o,u go get mind carry odd
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Johnchrix(m): 4:00pm On Nov 29, 2020
LASK
2
-
0
Altach
I swear I go share palliatives
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Coldplayyy(m): 4:01pm On Nov 29, 2020
piggyvestashawo:
not cool
if you're talking about the kid in the pic, then I agree with you.. he doesn't look cool at all. cool
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 4:01pm On Nov 29, 2020
NegroAcheiver:
Person wey fit dey cool off for one pepper soup joint dey watch ball grin
i dont tink sohuh
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 4:02pm On Nov 29, 2020
Coldplayyy:
if you're talking about the kid in the pic, then I agree with you.. he doesn't look cool at all. cool
this old man, respect yourself

Don't post people pictures for here
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 4:03pm On Nov 29, 2020
Johnchrix:
LASK 2 - 0 Altach I swear I go share palliatives
i dont understand
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Jerkules: 4:04pm On Nov 29, 2020
NegroAcheiver:
grin Barca buy lenglet as umtiti backup but as injury no wan leave guy man na so chairman dey start. That Oscar mingueza boy dey try Sha. I see am staying for first team for a long time. Money wey you suppose save go Barca b, Bartomeu go throway am put club for financial crisis.
their money dia wahala,me i dey find OLE Twitter handle, i wan wish am happy new month
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 4:04pm On Nov 29, 2020
Johnchrix:
LASK
2
-
0
Altach
I swear I go share palliatives
relax, 2 more games

No allow Alabi open your file
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Disturb:
Johnchrix:
LASK
2
-
0
Altach
I swear I go share palliatives
which game you play.


congrats bro

I don book
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Coldplayyy(m): 4:16pm On Nov 29, 2020
piggyvestashawo:
this old man, respect yourself

Don't post people pictures for here
come to Rumuola and tell me that.. undecided

this pikin wey I teach for Poly Oko wan follow dey lecture me.. angry
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Johnchrix(m): 4:16pm On Nov 29, 2020
piggyvestashawo:
relax, 2 more games
No allow Alabi open your file
one game has been voided
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by jtjohn(m): 4:17pm On Nov 29, 2020
Johnchrix:
LASK 2 - 0 Altach I swear I go share palliatives
hmmmm
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by paulgabrielz: 4:19pm On Nov 29, 2020
Johnchrix:
LASK
2
-
0
Altach
I swear I go share palliatives
should i bring out my tools
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by COZA(m): 4:21pm On Nov 29, 2020
Johnchrix:
LASK
2
-
0
Altach
I swear I go share palliatives
cheesy grin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PETUK(m): 4:21pm On Nov 29, 2020
paulgabrielz:
should i bring out my tools
grin grin grin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 4:23pm On Nov 29, 2020
Wey binance sef
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Burger123: 4:23pm On Nov 29, 2020
Johnchrix:
LASK 2 - 0 Altach I swear I go share palliatives
abeg make ur palliative reach my side !!!
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 4:27pm On Nov 29, 2020
Johnchrix:
LASK
2
-
0
Altach
I swear I go share palliatives
E go boom bro... booked tongue
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by solalal36(m): 4:31pm On Nov 29, 2020
Johnchrix:
LASK 2 - 0 Altach I swear I go share palliatives
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 4:33pm On Nov 29, 2020
Johnchrix:
LASK
2
-
0
Altach
I swear I go share palliatives
calm down �
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Jerkules: 4:34pm On Nov 29, 2020
CELTIC OOOO!!!
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by solalal36(m): 4:40pm On Nov 29, 2020
Johnchrix:
Thank God I escaped be Dortmund
B96TQTRRCPSSC-9865678
I'm coming home Tell the world that I'm coming home Congrats

1 2 3 ... 4441 4442 4443 4444 4445 4446 4447 ... 4901

➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜Football (+/Other Sports) Betting Season 15Football (+/Other Sports) Betting Season 13234

Football(+ Other Sports) Betting Season 9Football (+Other Sports) Betting Season 10Football (+/Other Sports) Betting Season 13

Viewing this topic: 5 guest(s)