Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release - Celebrities (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release (26165 Views)
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by LuckyMoney: 7:19am On Dec 18, 2020 |
![]() |
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by Donspicey: 7:19am On Dec 18, 2020 |
[quote author= post=97183634]Lucky you Oma. Uganda no be Naija, wey una fit dey break law, dey do anyhow, anyway. Thank Madam Abike Dabiri for ya quick return. Naija no be Uganda.[/quote]And who unbanned dis bbq griller ![]() ![]() orisirisi........
|
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by Donspicey: 7:19am On Dec 18, 2020 |
[quote author= post=97183634]Lucky you Oma. Uganda no be Naija, wey una fit dey break law, dey do anyhow, anyway. Thank Madam Abike Dabiri for ya quick return. Naija no be Uganda.[/quote]And who unbanned dis bbq griller ![]() ![]() orisirisi........
|
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by Donspicey: 7:20am On Dec 18, 2020 |
[quote author= post=97183634]Lucky you Oma. Uganda no be Naija, wey una fit dey break law, dey do anyhow, anyway. Thank Madam Abike Dabiri for ya quick return. Naija no be Uganda.[/quote]And who unbanned dis bbq griller ![]() ![]() orisirisi........
|
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by NYDP: 7:20am On Dec 18, 2020 |
[quote author= post=97183634]Lucky you Oma. Uganda no be Naija, wey una fit dey break law, dey do anyhow, anyway. Thank Madam Abike Dabiri for ya quick return. Naija no be Uganda.[/quote]Are you trying to say lawlessness exist in Nigeria under the watch of your darling daddy? |
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by calebzy23(m): 7:20am On Dec 18, 2020 |
no mind them bro,u b upcoming artist that is why ooooo;Dem no fit davido and Wizkid or our top celebrities like dis oooooo������� |
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by sty1es: 7:21am On Dec 18, 2020 |
[quote author= post=97183634]Lucky you Oma. Uganda no be Naija, wey una fit dey break law, dey do anyhow, anyway. Thank Madam Abike Dabiri for ya quick return. Naija no be Uganda.[/quote]You're a very big fool! Uganda is not naija but their president organized rallies with 100 of thousands of people for his reelection a while ago without thinking of covid-19 but will arrest omah lay over something less? MannaDeadBBQ, you're a washed up hypocrite! |
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by RealEzee(m): 7:23am On Dec 18, 2020 |
[quote author= post=97183634]Lucky you Oma. Uganda no be Naija, wey una fit dey break law, dey do anyhow, anyway. Thank Madam Abike Dabiri for ya quick return. Naija no be Uganda.[/quote]y u dey mumu ursef abi u no dey read ni, which one b Uganda no b Naija, omah said ".... the show promoters confirmed and proved to us they’d secured all the clearances which of course included Covid 19 compliance.... At that point, my sole obligation became to make myself available to be taken to the venue and entertain, which I did in the full glance and protection of the Ugandan police." Even lots of Ugandans condemn the act by their government to detain Omah and Tems, Abeg dey use the brain way God give u well. |
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by RealEzee(m): 7:24am On Dec 18, 2020 |
NYDP:Abeg increase volume make them hear for back ![]() |
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by Sarmiz24(m): 7:26am On Dec 18, 2020 |
The OMAH of Africa ![]() No body can fi ratelate, all of my Nike cloths wrist is froze heart is stone cold |
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by Lucifer1419: 7:37am On Dec 18, 2020 |
[quote author= post=97183634]Lucky you Oma. Uganda no be Naija, wey una fit dey break law, dey do anyhow, anyway. Thank Madam Abike Dabiri for ya quick return. Naija no be Uganda.[/quote]. You be mumu. |
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by Nobody: 7:38am On Dec 18, 2020 |
One Africa.... Thank your stars that u have been released |
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by TLION(m): 7:43am On Dec 18, 2020 |
[quote author= post=97183634]Lucky you Oma. Uganda no be Naija, wey una fit dey break law, dey do anyhow, anyway. Thank Madam Abike Dabiri for ya quick return. Naija no be Uganda.[/quote]. Mehn! See person wey I Dey share country with ![]() |
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by Olasunkanmi0101(m): 7:44am On Dec 18, 2020 |
[font=Lucida Sans Unicode][/font] Goodman247:u no go school nii, abi u no Sabi read? ![]() |
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by hotseat: 7:46am On Dec 18, 2020 |
Every tom,dick and harry country just dey treat Nigeria and Nigerians anyhow. Na wa o! |
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by Nwaotu10(m): 7:46am On Dec 18, 2020 |
Thank God you godly, Omah. |
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by LookInTheMirror: 7:50am On Dec 18, 2020 |
[s][quote author= post=97183634]Lucky you Oma. Uganda no be Naija, wey una fit dey break law, dey do anyhow, anyway. Thank Madam Abike Dabiri for ya quick return. Naija no be Uganda.[/quote][/s] |
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by ItrendNaija(m): 7:50am On Dec 18, 2020 |
This arrest low key put Uganda for map |
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by DonCortino: 7:56am On Dec 18, 2020 |
[quote author= post=97183634]Lucky you Oma. Uganda no be Naija, wey una fit dey break law, dey do anyhow, anyway. Thank Madam Abike Dabiri for ya quick return. Naija no be Uganda.[/quote]yes o, no law for naija because the idiots whey you vote put for powers only dey interested in sponsoring terrorists and looting the treasury. |
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by stevenson007: 7:59am On Dec 18, 2020 |
Offpoint1:Now I see reflections of your name! |
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by themes009(m): 8:02am On Dec 18, 2020 |
Welcome back our man, we love you but the thing is Uganda sent us a message through you. Nobody is anove the law |
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by tollyboy5(m): 8:13am On Dec 18, 2020 |
[quote author= post=97183634]Lucky you Oma. Uganda no be Naija, wey una fit dey break law, dey do anyhow, anyway. Thank Madam Abike Dabiri for ya quick return. Naija no be Uganda.[/quote]How is your darling daddy? Hope the dementia isn't that serious? |
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by Soulsymbol99: 8:51am On Dec 18, 2020 |
With this,the guy career don skyrocket ![]() |
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by MDBELLO(m): 9:01am On Dec 18, 2020 |
Welcome back legend. Thug niqqa |
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by Burgerlomo: 9:06am On Dec 18, 2020 |
[quote author= post=97183634]Lucky you Oma. Uganda no be Naija, wey una fit dey break law, dey do anyhow, anyway. Thank Madam Abike Dabiri for ya quick return. Naija no be Uganda.[/quote]
|
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by udemzyudex(m): 9:40am On Dec 18, 2020 |
Some people on this platform were saying you break the law ans deserve a jail term. Very anyhow set of people. |
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by udemzyudex(m): 9:40am On Dec 18, 2020 |
[quote author= post=97183634]Lucky you Oma. Uganda no be Naija, wey una fit dey break law, dey do anyhow, anyway. Thank Madam Abike Dabiri for ya quick return. Naija no be Uganda.[/quote]Oga try read for once, you're grown. |
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by rachytenny2(f): 9:53am On Dec 18, 2020 |
He's grateful and that's a nice one to start with .. |
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by Lemmy123(m): 9:53am On Dec 18, 2020 |
I would have said something about Nairalanders who used this as an avenue to talk down on the artist saying he broke the law Yada Yada, but hey it's not in my place to always put people in their places... So yeah, welcome back Omah and Tems, the last few days has been the times I came to fully love your songs,because it was on heavy rotation on radio and TV. As for Uganda, I have no problem that they arrested our artist but there was something fishy about the whole thing, more like a set up, and I detest the fact that they cuffed them and were shoveling them around like people who stole from the market place, so unnecessary, I don't see how that will make them appear powerful... |
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by Starzo: 9:56am On Dec 18, 2020 |
[quote author= post=97183634]Lucky you Oma. Uganda no be Naija, wey una fit dey break law, dey do anyhow, anyway. Thank Madam Abike Dabiri for ya quick return. Naija no be Uganda.[/quote]you're a big fool |
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by hassana45502: 10:01am On Dec 18, 2020 |
:U carry Nigerian mentality go Ugandan abiu no go school nii, abi u no Sabi read? |
| Re: Omah Lay Speaks About The Ugandan Show, His Arrest And Release by subcbouy: 10:20am On Dec 18, 2020 |
[quote author= post=97183634]Lucky you Oma. Uganda no be Naija, wey una fit dey break law, dey do anyhow, anyway. Thank Madam Abike Dabiri for ya quick return. Naija no be Uganda.[/quote]Relax your nerves. Didn't Uganda conducted elections during this period? Didn't you see people, even politicians disobeying social distant? |
"Omah Lay" Speaks On His Poor Health Condition • Timaya’s 'Telli Person' Warned Hushpuppi Before His Arrest – Fans React • Simi Writes About Naira Marley's Arrest And Personality • 2 • 3 • 4
Uche Jombo's Selfie With Patience Ozokwor At The African Film Festival In Dallas • Patoranking Poses With Money Stacks On Instagram • Rema Pays A Visit To Tony Elumelu (Video, Photo)





