Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (4795) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (3223250 Views)
1 2 3 ... 4792 4793 4794 4795 4796 4797 4798 ... 4901 (Go Down)
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by mrboluu: 10:57pm On Dec 24, 2020 |
ThreadOwner: |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by waploger(m): 10:57pm On Dec 24, 2020 |
bia threadowner or what your name.... no dey take giveaway play Abeg I dey warn you oh |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:58pm On Dec 24, 2020 |
Jerrythafinisher , at age 27 u're still crumb-hunting! Pocohantas thread - you dey, gambling thread - you dey, ashewo thread - you dey! Ahba, this bad habit must end this year ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kilishihunter: 10:59pm On Dec 24, 2020 |
Bunsenbun:You sef give people something, haba them dey forbid giving for your village |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:59pm On Dec 24, 2020 |
waploger:You've missed......doubting thomas ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by TariEnoch(m): 11:00pm On Dec 24, 2020 |
ThreadOwner:Merry Christmas o |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:00pm On Dec 24, 2020 |
Kilishihunter:Let's start from you.....how much you don share for this thread? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:00pm On Dec 24, 2020 |
israelp:Congrats |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by waploger(m): 11:01pm On Dec 24, 2020 |
seedorfy134:make I beg you for crumbs maybe tomorrow I fit win with my last card. �� |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by waploger(m): 11:02pm On Dec 24, 2020 |
israelp:uncle I |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:02pm On Dec 24, 2020 |
waploger:Damn!! Quote me by this time tomorrow, 5h awaits you. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by paulgabrielz: 11:03pm On Dec 24, 2020 |
Lucremoy:
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Bunsenbun(m): 11:04pm On Dec 24, 2020 |
Kilishihunter:i have given people something already here,albeit not in public.thank you |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Stephenmoka4(m): 11:05pm On Dec 24, 2020 |
richmanrichard:Won't she feel irritated? (me no know girl matter Sha) |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:06pm On Dec 24, 2020 |
This simulate na better nonsense |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 11:08pm On Dec 24, 2020 |
NegroAcheiver:b9 wicked Dem know watin Dem dey do For thier mind Dem don dash 50 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kilishihunter: 11:09pm On Dec 24, 2020 |
ThreadOwner:No be you suppose ask me this question. e just be like say make jerry dey call corbin crumbe. you wey be audio |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by waploger(m): 11:09pm On Dec 24, 2020 |
ThreadOwner:I no believe you |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by waploger(m): 11:10pm On Dec 24, 2020 |
NegroAcheiver:zoom better pass am |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by babamoha(m): 11:12pm On Dec 24, 2020 |
Since morning have been looking for crumbs but nothing of such |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:12pm On Dec 24, 2020 |
waploger:Any other person? I want to shock somebori! |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by waploger(m): 11:13pm On Dec 24, 2020 |
ThreadOwner:assuming you say 2h.... I for bayleave you |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Jerkules: 11:14pm On Dec 24, 2020 |
Isrealp hop no be audio,i go swear 4 d chicken wey u go chop tomoro,e go hang u 4 throat oya put me 4 list |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:15pm On Dec 24, 2020 |
waploger:You don't want 5h, na 2h you want....ok |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:19pm On Dec 24, 2020 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by babamoha(m): 11:26pm On Dec 24, 2020 |
ThreadOwner:mallambaba 1177568 Thanks |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Latidoh1: 11:33pm On Dec 24, 2020 |
litathom:Mutiu Tijani you just win pfp jakpa. Since December 15. Is litathom real? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:36pm On Dec 24, 2020 |
In the spirit of Christmas, the first 10 people to quote this post gets 5h each |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Latidoh1: 11:37pm On Dec 24, 2020 |
foxman04:Ok |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Niceguy4ever: 11:38pm On Dec 24, 2020 |
foxman04:Naira or dollar? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by emmaak2(m): 11:38pm On Dec 24, 2020 |
Niwdog:U BIN HIT AM? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by dahgifted(m): 11:40pm On Dec 24, 2020 |
foxman04: |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Football(+ Other Sports) Betting Season 9 • Football (+Other Sports) Betting Season 10 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13
Viewing this topic: 4 guest(s)


also dis goes equally to all d trolling kings dat mk dis thread stil alive,wado 