Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (4848) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (3173424 Views)
1 2 3 ... 4845 4846 4847 4848 4849 4850 4851 ... 4901 (Go Down)
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by DieRich5: 6:44pm On Dec 28, 2020 |
Disturb:polo g too get lyrics,one of ma favorite = everyday we gamble wit our life.... all we kn is risk |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Latidoh1: 6:45pm On Dec 28, 2020 |
NegroAcheiver:Bet9ja? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:46pm On Dec 28, 2020 |
Latidoh1:Yes |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by 2019prophets(m): 6:48pm On Dec 28, 2020 |
Jerkules:you don dash alabi The 2k wey mooojy give you yesterday to buy food |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:49pm On Dec 28, 2020 |
Jerkules:I no do anything. Na just to talk my own. If I get extra I for give you but as my old man no dey again, I gats support my old woman, na wetin make me dey continue this punting but I still dey look other areas wey I fit cash out or improve myself. I hope things get better for you. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:51pm On Dec 28, 2020 |
NegroAcheiver:all this shalaye no necessary na... u sef check am, o wrong na ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Disturb: 6:52pm On Dec 28, 2020 |
DieRich5:he spits facts 8}...polo G de like the cool headed version of 2pac Check out SaintJhn - Monica lewinsky, Trap & I heard e gat too lit...... I drop mgk songs that night you download them.. Be like you like music like me ![]()
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Latidoh1: 6:53pm On Dec 28, 2020*. Modified: 7:20pm On Dec 28, 2020 |
NegroAcheiver:Please confirm |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:54pm On Dec 28, 2020 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Latidoh1: 6:55pm On Dec 28, 2020 |
HakimZiyech:I put 100 naira for you |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Disturb: 6:56pm On Dec 28, 2020 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by dahgifted(m): 6:56pm On Dec 28, 2020 |
Abeg anyone fit help me with staking power |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by ServanTheG(m): 6:58pm On Dec 28, 2020 |
Latidoh1:Hwfa bozz? Make I dey xpect? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:58pm On Dec 28, 2020 |
Latidoh1:Seen. Thanks. Help me unquote my bet details . |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 6:58pm On Dec 28, 2020 |
Latidoh1:nice one baba |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by VillageBus(m): 6:58pm On Dec 28, 2020 |
Latidoh1:bro abeg if u fit 8633062 Kenedy025 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:59pm On Dec 28, 2020 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by ayaomen(f): 6:59pm On Dec 28, 2020*. Modified: 8:23pm On Dec 28, 2020 |
Doyin400l:abeg help me with games, i havent won any since July |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 7:00pm On Dec 28, 2020 |
The way mb dey move na wa days ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 7:01pm On Dec 28, 2020 |
HakimZiyech:You be jerkrules? The statement na for you? ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 7:02pm On Dec 28, 2020 |
The love for this thread dey give me multiple orgasms |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 7:03pm On Dec 28, 2020 |
NegroAcheiver:no vex ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by richmanrichard: 7:05pm On Dec 28, 2020 |
[quote author=Disturb post=97504215][/quote]i get betpawa.u fit show me small luv? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 7:06pm On Dec 28, 2020 |
HakimZiyech: I just dey follow you play too na. I never verify my account if not I for transfer give you. Jah help us |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Disturb: 7:06pm On Dec 28, 2020 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by richmanrichard: 7:07pm On Dec 28, 2020 |
lampard might b sacked 2nite and i see forner chelsea player, traore doing d damage |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by DieRich5: 7:08pm On Dec 28, 2020 |
Disturb:yeah bro music is life.........I can't stay 2 mins without playing music.............I will check those songs out also I b musician too |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by richmanrichard: 7:08pm On Dec 28, 2020 |
Disturb:ok.drop d 50 wey dey ontop for me |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by DieRich5: 7:09pm On Dec 28, 2020 |
Disturb:mk I drop mtn number too if na 50naira is ok |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Disturb: 7:11pm On Dec 28, 2020 |
richmanrichard:drop |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by DieRich5: 7:12pm On Dec 28, 2020 |
Disturb:thanks man God bless |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by richmanrichard: 7:13pm On Dec 28, 2020 |
Latidoh1:thankz. |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Football(+ Other Sports) Betting Season 9 • Football (+Other Sports) Betting Season 10 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13
Viewing this topic: 2 guest(s)






