Football (+/Other Sports) Betting Season 15 - Business (159) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/Other Sports) Betting Season 15 (1728046 Views)
1 2 3 ... 156 157 158 159 160 161 162 ... 2436 (Go Down)
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 9:57pm On Jan 10, 2021 |
Joeblaze26:bst, na virtual go kill you las las |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by israelp(m): 9:58pm On Jan 10, 2021 |
Joeblaze26:mk we report am? I for lyk mk em gv am 600 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 9:58pm On Jan 10, 2021 |
Nostradamus1:yes |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by bennyflipy(m): 9:59pm On Jan 10, 2021 |
Nostradamus1:na 1.5 odds we dey find sef |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Kilishihunter: 10:00pm On Jan 10, 2021 |
Joeblaze26:So wetin you want make we do now You never win 6k for your life before You show us for morning and now night again Na so poverty don totori you reach |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Joeblaze26(m): 10:00pm On Jan 10, 2021 |
Stephenmoka4:49ja sir COURTboy:Why don't you write it in full now ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nostradamus1: 10:01pm On Jan 10, 2021 |
Melaye:you go PST am here. Tomorrow na testing and preping. You will post 2 sure odds for free b4 I will stake my school fees on alabi agents then you will do Monday to Friday |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by bennyflipy(m): 10:01pm On Jan 10, 2021 |
goooooallll |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nostradamus1: 10:02pm On Jan 10, 2021 |
bennyflipy:Na so odd hard to find? These games when I dey predict for dream but as I reach alabi shop I go begin analysis and feasibility study |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by israelp(m): 10:02pm On Jan 10, 2021 |
Kilishihunter:guy stop na..wot is dis |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nostradamus1: 10:02pm On Jan 10, 2021 |
bennyflipy:No be only u dey wait this goal |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by assistant: 10:03pm On Jan 10, 2021*. Modified: 8:35am On Jan 27, 2021 |
. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 10:05pm On Jan 10, 2021 |
Nostradamus1:e be like say u dey craze I tel u say na soup i dey cook for here ni wey u want taste Ogbeni GTFOH
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Joeblaze26(m): 10:05pm On Jan 10, 2021 |
Kilishihunter:Thanks for your concern sir...God bless you ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Joeblaze26(m): 10:07pm On Jan 10, 2021 |
israelp:Nah...600 is too much ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nostradamus1: 10:08pm On Jan 10, 2021 |
Melaye:Carry your wahala go. I no do again. Alabi agents full ground |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Tolu181: 10:09pm On Jan 10, 2021 |
israelp:this just gave me hope, i will not quit again... |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Asadujames202(m): 10:09pm On Jan 10, 2021 |
Juventus a rotten club |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Kilishihunter: 10:09pm On Jan 10, 2021 |
Ekemeze:No worry anytime I pass you for your new house under bridge I go make sure say I drop some crumbs for you to take chop Alabi agent |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 10:11pm On Jan 10, 2021 |
Nostradamus1:
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by bennyflipy(m): 10:12pm On Jan 10, 2021 |
juventus sef ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Tolu181: 10:12pm On Jan 10, 2021 |
Ekemeze:village tipsters EVERYWHERE Descendants of Alexistaiwo The Great Red Ticket Maker |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nostradamus1: 10:14pm On Jan 10, 2021 |
[quote author=Melaye post=97930735][/quote]ordinary2 odds |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by israelp(m): 10:14pm On Jan 10, 2021 |
Tolu181:lolz ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 10:16pm On Jan 10, 2021 |
Nostradamus1:give me 2 odds from monday tp friday i go give u 50k if u pull am tru |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by israelp(m): 10:18pm On Jan 10, 2021 |
dat juv match don draw |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Tolu181: 10:21pm On Jan 10, 2021 |
If someone will give me 200k, i will leave betting for Good |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 10:23pm On Jan 10, 2021 |
Tolu181:ewu go withdraw all your bitcoin and investment
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by israelp(m): 10:23pm On Jan 10, 2021 |
punterz vs alabi fc ![]() inplay alabi fc to win over99.5 ticket@2.00 ![]() stake ur hox rent n thank me later |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by bennyflipy(m): 10:23pm On Jan 10, 2021 |
juventus please don't be useless again ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Stephenmoka4(m): 10:23pm On Jan 10, 2021 |
Joeblaze26:Oh okay. Let me be observing, till I get Bet9ja bonus or little funds to spare then I'll try. You play Hi - Lo right? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Tolu181: 10:25pm On Jan 10, 2021 |
Melaye:i go use am buy house for ajay estate |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
EXCLUSIVE : How To Make Level 2 Seller On Fiverr In A Month As A Nigerian Seller • Football Betting Season 8...AGE!!! • ➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals 2020 ➜ ➜ ➜




