₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,922 members, 8,442,995 topics. Date: Friday, 10 July 2026 at 11:56 PM

Toggle theme

Football (+/Other Sports) Betting Season 15 - Business (161) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralBusinessFootball (+/Other Sports) Betting Season 15 (1726480 Views)

1 2 3 ... 158 159 160 161 162 163 164 ... 2436 (Go Down)

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:00pm On Jan 10, 2021
IfyGram:
Jowu to refund mooojy his money.. loading 0%. criminal. angry
my mind dey tell me say na mooojy get this account (e shock una undecided)
1 naira u no go see.....bst!
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:01pm On Jan 10, 2021
IfyGram:
Courtboy's JAMB result grin grin
shocked
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by oluwadabira111(m): 11:02pm On Jan 10, 2021
IfyGram:
Courtboy's JAMB result grin grin
JAMB Reg No: 56207463ID
shocked
IfyGram:
Courtboy's JAMB result grin grin
JAMB Reg No: 56207463ID
huh
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 11:02pm On Jan 10, 2021
IfyGram:
Courtboy's JAMB result grin grin
see simple subjects wey he write and he still get 200

Na betting and begging for crumbs full that him oblong head
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Lucremoy(m): 11:04pm On Jan 10, 2021
HakimZiyech:
my mind dey tell me say na mooojy get this account (e shock una undecided)

1 naira u no go see.....bst!
This guy what is your problem
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:08pm On Jan 10, 2021
IfyGram:
mooojy don turn bst after giving you thousands of naira.. lmao.. cheesy wahala for who will send money in this 2021 to this thief's union bank account: 0ohlagwu.. huh undecided
Stop misquoting me!! I said you (ifygram) won't get N1 bcus u are a bst!
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:09pm On Jan 10, 2021
Melaye:
see simple subjects wey he write and he still get 200

Na betting and begging for crumbs full that him oblong head
You wey drop out from sec school....mtcheew
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 11:11pm On Jan 10, 2021
HakimZiyech:
You wey drop out from sec school....mtcheew
stfu scammer oshi

If na me be mooojy i go hunt u down and make sure u rot in jail
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by justwiseass: 11:11pm On Jan 10, 2021
Melaye:
as if u stake am sef
Bro na God save my azz. I dey tell u grin

I for dey look for village bus
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Joeblaze26(m): 11:13pm On Jan 10, 2021
waploger:
Basketball special


bet9ja: NKG9CQ


Cc: newmoney133 , Bunsenbun , Templarwolf , Stephenmoka4



goodluck
How do you check the individual stats then?
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 11:13pm On Jan 10, 2021
justwiseass:
Bro na God save my azz. I dey tell u grin

I for dey look for village bus
na me be driver sha so u no go follow us dis nyt be that cool cool
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:13pm On Jan 10, 2021
Melaye:
stfu scammer oshi
If na me be mooojy i go hunt u down and make sure u rot in jail
no wonder u nvr make am for life...poverty really finish work for ur body..
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Tolu181: 11:15pm On Jan 10, 2021
HakimZiyech:
Stop misquoting me!! I said you (ifygram) won't get N1 bcus u are a bst!
you just dey insult MOOJY
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 11:16pm On Jan 10, 2021
HakimZiyech:
no wonder u nvr make am for life...poverty really finish work for ur body..
i sha no steal from my fellow hustler

Ewure Gambia
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:17pm On Jan 10, 2021
Tolu181:
you just dey insult MOOJY
na mooojy get ifygram moniker huh

Which sec sch u attend sef?
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Tolu181: 11:17pm On Jan 10, 2021
Melaye:
see simple subjects wey he write and he still get 200

Na betting and begging for crumbs full that him oblong head
Ewuhausa1 so na you be melaye
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:18pm On Jan 10, 2021
Tolu181:
Ewuhausa1 so na you be melaye
You don mad finish....no go drink gutter water o!
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Tolu181: 11:19pm On Jan 10, 2021
HakimZiyech:
na mooojy get ifygram moniker huh

Which sec sch u attend sef?
God help your soul
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Tolu181: 11:19pm On Jan 10, 2021
HakimZiyech:
You don mad finish....no go drink gutter water o!
na ewuhausa1 be that
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:20pm On Jan 10, 2021
This thread is toxic.....signing out....vooommmmmmmmmmm tongue
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by waploger(m): 11:20pm On Jan 10, 2021
Joeblaze26:
How do you check the individual stats then?
espn
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Jabhunter: 11:20pm On Jan 10, 2021
I remember when jp bin de ginger mo.oojy to allow am enter court track nnu0000 make him sleep for cell because of him loan grin

Na me tell you to calm down then self
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by waploger(m): 11:20pm On Jan 10, 2021
Lorayne:
All today?
yea
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody:
Not a bad day but i was denied hundreds of thousand by ajax and gent differently on two different ticket. Juve came through, more reason's i keep shouting for my CR7. I have never lost a bet with CR7 in action. My all time best player
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:21pm On Jan 10, 2021
Tolu181:
na ewuhausa1 be that
Hw u take know? Clear my doubt sad
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Tolu181: 11:22pm On Jan 10, 2021
HakimZiyech:
Hw u take know? Clear my doubt sad
your mum just called me and told me


I hope that clears your doubt
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:24pm On Jan 10, 2021
Jabhunter:
I remember when jp bin de ginger mo.oojy to allow enter court track nnu0000 make him sleep for cell because of him loan grin

Na me tell you to calm down then self
me been wan pay o, but those nonetities just dey talk trash....I use d cash do giveaway with my "threadowner" for december., 4 guys even mail me codedly and me give dem 1k each.

nigga, me no broke...na just online faje.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:25pm On Jan 10, 2021
Tolu181:
your mum just called me and told me

I hope that clears your doubt
Your sis picked the call sad
unfortunately, she's my fav ashana.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 11:25pm On Jan 10, 2021
Tolu181:
Ewuhausa1 so na you be melaye
Even u no even know ur problem
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Tolu181: 11:26pm On Jan 10, 2021
HakimZiyech:
me been wan pay o, but those nonetities just dey talk trash....I use d cash do giveaway with my "threadowner" for december., 4 guys even mail me codedly and me give dem 1k each.

nigga, me no broke...na just online faje.
na lie go kill you

1 2 3 ... 158 159 160 161 162 163 164 ... 2436

➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜Football (+/Other Sports) Betting Season 14Football (+/Other Sports) Betting Season 13234

EXCLUSIVE : How To Make Level 2 Seller On Fiverr In A Month As A Nigerian SellerFootball Betting Season 8...AGE!!!➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals 2020 ➜ ➜ ➜

Viewing this topic: 2 guest(s)