Football (+/Other Sports) Betting Season 15 - Business (161) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/Other Sports) Betting Season 15 (1726466 Views)
1 2 3 ... 158 159 160 161 162 163 164 ... 2436 (Go Down)
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:00pm On Jan 10, 2021 |
IfyGram:my mind dey tell me say na mooojy get this account (e shock una )1 naira u no go see.....bst! |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:01pm On Jan 10, 2021 |
IfyGram: |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by oluwadabira111(m): 11:02pm On Jan 10, 2021 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 11:02pm On Jan 10, 2021 |
IfyGram:see simple subjects wey he write and he still get 200 Na betting and begging for crumbs full that him oblong head |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Lucremoy(m): 11:04pm On Jan 10, 2021 |
HakimZiyech:This guy what is your problem |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:08pm On Jan 10, 2021 |
IfyGram:Stop misquoting me!! I said you (ifygram) won't get N1 bcus u are a bst! |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:09pm On Jan 10, 2021 |
Melaye:You wey drop out from sec school....mtcheew |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 11:11pm On Jan 10, 2021 |
HakimZiyech:stfu scammer oshi If na me be mooojy i go hunt u down and make sure u rot in jail |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by justwiseass: 11:11pm On Jan 10, 2021 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Joeblaze26(m): 11:13pm On Jan 10, 2021 |
waploger:How do you check the individual stats then? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 11:13pm On Jan 10, 2021 |
justwiseass:na me be driver sha so u no go follow us dis nyt be that ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:13pm On Jan 10, 2021 |
Melaye:no wonder u nvr make am for life...poverty really finish work for ur body.. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Tolu181: 11:15pm On Jan 10, 2021 |
HakimZiyech:you just dey insult MOOJY |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 11:16pm On Jan 10, 2021 |
HakimZiyech:i sha no steal from my fellow hustler Ewure Gambia |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:17pm On Jan 10, 2021 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Tolu181: 11:17pm On Jan 10, 2021 |
Melaye:Ewuhausa1 so na you be melaye |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:18pm On Jan 10, 2021 |
Tolu181:You don mad finish....no go drink gutter water o! |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Tolu181: 11:19pm On Jan 10, 2021 |
HakimZiyech:God help your soul |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Tolu181: 11:19pm On Jan 10, 2021 |
HakimZiyech:na ewuhausa1 be that |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:20pm On Jan 10, 2021 |
This thread is toxic.....signing out....vooommmmmmmmmmm ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by waploger(m): 11:20pm On Jan 10, 2021 |
Joeblaze26:espn |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Jabhunter: 11:20pm On Jan 10, 2021 |
I remember when jp bin de ginger mo.oojy to allow am enter court track nnu0000 make him sleep for cell because of him loan ![]() Na me tell you to calm down then self |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by waploger(m): 11:20pm On Jan 10, 2021 |
Lorayne:yea |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:21pm On Jan 10, 2021*. Modified: 7:24am On Jan 16, 2021 |
Not a bad day but i was denied hundreds of thousand by ajax and gent differently on two different ticket. Juve came through, more reason's i keep shouting for my CR7. I have never lost a bet with CR7 in action. My all time best player |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:21pm On Jan 10, 2021 |
Tolu181:Hw u take know? Clear my doubt ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Tolu181: 11:22pm On Jan 10, 2021 |
HakimZiyech:your mum just called me and told me I hope that clears your doubt |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:24pm On Jan 10, 2021 |
Jabhunter:me been wan pay o, but those nonetities just dey talk trash....I use d cash do giveaway with my "threadowner" for december., 4 guys even mail me codedly and me give dem 1k each. nigga, me no broke...na just online faje. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:25pm On Jan 10, 2021 |
Tolu181:Your sis picked the call ![]() unfortunately, she's my fav ashana. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 11:25pm On Jan 10, 2021 |
Tolu181:Even u no even know ur problem |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Tolu181: 11:26pm On Jan 10, 2021 |
HakimZiyech:na lie go kill you |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
EXCLUSIVE : How To Make Level 2 Seller On Fiverr In A Month As A Nigerian Seller • Football Betting Season 8...AGE!!! • ➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals 2020 ➜ ➜ ➜

)

wahala for who will send money in this 2021 to this thief's union bank account: 0ohlagwu..

