BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (9761) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2020 Live Updates Thread (6806715 Views)
1 2 3 ... 9758 9759 9760 9761 9762 9763 9764 ... 10925 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Drew13: 9:13pm On Jan 18, 2021 |
jayjaycee0:you made who cry? You are the one crying here If dem ban you now, you go cry go meet your dumb mummy tatanus |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by switlily25(f): 9:13pm On Jan 18, 2021 |
Blastblade:Cry more! |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 9:14pm On Jan 18, 2021 |
switlily25:She's white in complexion. E pain you. ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by switlily25(f): 9:14pm On Jan 18, 2021 |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SammyFX: 9:14pm On Jan 18, 2021 |
switlily25:Kwa kwa Kwa She is white and not hypo bleach like your fave argue wt your ancestors |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Damikjay(m): 9:15pm On Jan 18, 2021 |
jayjaycee0:Bring ur mama or ur sister, if I won't Bleep dem. I for talk say ur girlfriend, but no girl can date a broke and dumb ass guy like u Ode, u no sabi wetin to write again. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SammyFX: 9:16pm On Jan 18, 2021 |
Blastblade:Kwa Kwa Kwa The werey Omo de fear to go back kuje like totonatu |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 9:17pm On Jan 18, 2021 |
SammyFX:Periodt!... ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SammyFX: 9:17pm On Jan 18, 2021 |
Damikjay:Kwa Kwa Kwa Make you help him poor unfortunate life
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 9:17pm On Jan 18, 2021 |
SammyFX:He's such a crybaby!.. ![]() The original simp on this thread... ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Damikjay(m): 9:18pm On Jan 18, 2021 |
SammyFX:Sammy, dis is too much na Do u want totonatu to cry, bucket go full ooo |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Drew13: 9:19pm On Jan 18, 2021 |
You can't compare your weather for two product to nenji now, level pass level ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by switlily25(f): 9:19pm On Jan 18, 2021 |
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by switlily25(f): 9:21pm On Jan 18, 2021 |
Drew13:Go to Turkey or china and find out. ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Damikjay(m): 9:21pm On Jan 18, 2021 |
switlily25:I can see u are pained. Don't worry sense is coming ur way soon. Just pray and fast for 100 days |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by jayjaycee0: 9:22pm On Jan 18, 2021 |
Damikjay:Like i said your jabs are too juvenile. When you lose your virginity, remember me FOR NOW.... Kajiko. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SammyFX: 9:22pm On Jan 18, 2021 |
Blastblade:Omo eh no mind the yeye dum dum m sure his simping ways are marked as history in his home. Werey Omo de cry for totonatu wey still get case to settle for kuje
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by switlily25(f): 9:23pm On Jan 18, 2021 |
jayjaycee0:Gbam! What made me dig deeper was the outrageous amount they tagged it...850 pounds! Lmao! |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Drew13: 9:23pm On Jan 18, 2021 |
switlily25:you see your life, you just de follow jjc see mouth. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Damikjay(m): 9:23pm On Jan 18, 2021 |
Drew13:It is not becoming, it is already laughable. Dey just foolish. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Damikjay(m): 9:25pm On Jan 18, 2021 |
jayjaycee0:Ode na ur mama gan I want Bleep. I will make sure I frustrate u till u stop quoting me. Dis guy na bloody virgin |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SammyFX: 9:25pm On Jan 18, 2021 |
jayjaycee0:Oga nomyth aka jjc make sure you prepare for work Tomorrow it's past bed time make Oga for computer village no qeury you for coming late.remember say na your life line be that
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by jayjaycee0: 9:27pm On Jan 18, 2021 |
SammyFX:How many dead bodies have you washed today at work. I dont envy you at all. Your job can bring this kind of depression that makes you talk rubbish |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SammyFX: 9:28pm On Jan 18, 2021 |
switlily25:Sharap!! Nengi bracelet is pure originality if it pains you so much drink snipper it cheap.you were never wear bracelet before for your life de talk |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by switlily25(f): 9:28pm On Jan 18, 2021 |
EricaDpornstar:Kwa kwa kwa Hows your journey to Libya progressing?
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by jayjaycee0: 9:29pm On Jan 18, 2021 |
Damikjay:Are you trying to use the same line i used on you on me. Be creative common, U see why i said you are too juvenile in this game. It is a waste of time exchanging words with you. I wont be tempted at all. You kno get level |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Drew13: 9:30pm On Jan 18, 2021 |
switlily25:what is 850pounds that someone can not use to buy a gift Na the money shock you ba Bbn fans buy their favs cars, but you are digging deeper because of 850bracelets. If you like dig deeper pass deeper life, you are only fooling yourself. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by switlily25(f): 9:30pm On Jan 18, 2021 |
SammyFX:Kwa kwa kwa Shining kee you dia! Dont you know that fake jeweries shine brighter than the originals? Ode! |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Damikjay(m): 9:31pm On Jan 18, 2021 |
JJC goodnight, see u tomorrow evening. I hear say na car u dey wash, shey u go help me wash my car on Saturday. I go pay u well. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SammyFX: 9:31pm On Jan 18, 2021 |
jayjaycee0:Like I said it past bed time go to bed so your life line won't b at stake..yeye de smell pray make you revive your lost destiny this year. Ode!! |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by switlily25(f): 9:31pm On Jan 18, 2021 |
Blastblade:Sharap! JJC is really pressing your neck! Ntor! |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by switlily25(f): 9:32pm On Jan 18, 2021 |
jayjaycee0:Giddem! |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 3 guest(s)
If dem ban you now, you go cry go meet your dumb mummy tatanus


Bbn fans buy their favs cars, but you are digging deeper because of 850bracelets. If you like dig deeper pass deeper life, you are only fooling yourself.