TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD - Technology Market - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Technology Market › TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD (697 Views)
| TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD by miclordz(op): 9:20am On Jan 24, 2021 |
CPU: i7-10750H GPU: 1660 ti RAM: 8gb 2933Mhz Storage: 500gb NVME SSD Display: 15.6in 1080p 120hz Picker; lionlee 395k
|
| Re: TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD by AlphaLover: 9:35am On Jan 24, 2021 |
Bozz u go collect 100k Nor be the same game wey I go play on 80k ps4 slim this one sef go play? Boss all diz tinz nor be 4 naija abeg |
| Re: TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD by Abrahamdgreat(m): 9:52am On Jan 24, 2021 |
AlphaLover:I get the one for 45k, u go still get money way go remain... You don kuku talk say na d same thing them go play, find my contact for my signature |
| Re: TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD by AlphaLover: 9:54am On Jan 24, 2021 |
Abrahamdgreat:Ur head dey there broz |
| Re: TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD by Abrahamdgreat(m): 10:01am On Jan 24, 2021 |
AlphaLover:I just de whyne bro, this lappy worth weitin dem put for there... If u still de find cheap lappy I fit escort u go computer village sha, u go c plenty core ii duo for there ![]() |
| Re: TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD by AlphaLover: 10:02am On Jan 24, 2021 |
Abrahamdgreat:Ile calm down I nor reason u say I need lappi I say nor game wey diz one go run wey 80k ps4 slim nor go run abi u nor understand my pidgin ni? Or u blind ? |
| Re: TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD by lilachiever(m): 10:06am On Jan 24, 2021 |
AlphaLover:Can you code, design architectural drawings or edit videos on PS4? Think, then talk. |
| Re: TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD by AlphaLover: 10:09am On Jan 24, 2021 |
lilachiever:Oga I can buy a 70k eitebook that I can do these on ![]() |
| Re: TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD by lilachiever(m): 10:46am On Jan 24, 2021 |
AlphaLover:But then again, machine pass machine. You can't compare a Corolla with an Aventador... |
| Re: TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD by aboyaji(m): 12:55pm On Jan 24, 2021 |
AlphaLover:You see in this life eh, brother... No let poverty embarrass you too much. |
| Re: TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD by Rhaspody(m): 2:59pm On Jan 24, 2021 |
AlphaLover:No you cant |
| Re: TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD by Abrahamdgreat(m): 8:09pm On Jan 24, 2021 |
AlphaLover:Na u blind bro, ur padi's way get PS4 no de buy 40k TV untop am? Them tell u say na d same resolution and refresh rate them get with gaming laptops ![]() Baba say "or u blind" . Better no make we derail thread, I no get money buy, u sef no get too ![]() |
| Re: TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD by Charmingsoul: 9:18am On Jan 28, 2021 |
AlphaLover:Boss abeg where I go for see ps4 slim buy for 80k, abeg link me up |
Hp Omen 15 Gtx1060, I7 9th Gen, 2.tb Ssd & 512 Nvme, 32gb DDR4 • Brand New Lenovo Legion 5i …. I7-11th, 16gb, 512gb,nvidia RTX 3070….SOLD OUT • Dell G3 512 NVME SSD, Gtx 1660ti Max-q Core I5 9th Gen SOLD!!!! • 2 • 3 • 4
Alienware M15 R2, 16GB RAM, 1TB SSD, Core i7-9750H, RTX 2070 • ******SOLD*****Iphone 12 64gb, 128gb, 256gb Factory Unlocked • DELL G15 5511 (2021) I7 11th-gen 16g Ram- 1tb ssd - RTX 3060

