₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,034 members, 8,443,564 topics. Date: Sunday, 12 July 2026 at 03:26 AM

Toggle theme

TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD - Technology Market - Nairaland

Nairaland ForumScience/TechnologyTechnology MarketTLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD (714 Views)

1 Reply (Go Down)

TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD by miclordz(op): 9:20am On Jan 24, 2021
CPU: i7-10750H
GPU: 1660 ti
RAM: 8gb 2933Mhz
Storage: 500gb NVME SSD
Display: 15.6in 1080p 120hz
Picker; lionlee
395k

Re: TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD by AlphaLover: 9:35am On Jan 24, 2021
Bozz u go collect 100k

Nor be the same game wey I go play on 80k ps4 slim this one sef go play?

Boss all diz tinz nor be 4 naija abeg
Re: TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD by Abrahamdgreat(m): 9:52am On Jan 24, 2021
AlphaLover:
Bozz u go collect 100k

Nor be the same game wey I go play on 80k ps4 slim this one sef go play?

Boss all diz tinz nor be 4 naija abeg
I get the one for 45k, u go still get money way go remain... You don kuku talk say na d same thing them go play, find my contact for my signature
Re: TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD by AlphaLover: 9:54am On Jan 24, 2021
Abrahamdgreat:
I get the one for 45k, u go still get money way go remain... You don kuku talk say na d same thing them go play, find my contact for my signature
Ur head dey there broz
Re: TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD by Abrahamdgreat(m): 10:01am On Jan 24, 2021
AlphaLover:
Ur head dey there broz
I just de whyne bro, this lappy worth weitin dem put for there... If u still de find cheap lappy I fit escort u go computer village sha, u go c plenty core ii duo for there grin
Re: TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD by AlphaLover: 10:02am On Jan 24, 2021
Abrahamdgreat:
I just de whyne bro, this lappy worth weitin dem put for there... If u still de find cheap lappy I fit escort u go computer village sha, u go c plenty core ii duo for there grin
Ile calm down

I nor reason u say I need lappi

I say nor game wey diz one go run wey 80k ps4 slim nor go run abi u nor understand my pidgin ni?

Or u blind ?
Re: TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD by lilachiever(m): 10:06am On Jan 24, 2021
AlphaLover:
Ile calm down

I nor reason u say I need lappi

I say nor game wey diz one go run wey 80k ps4 slim nor go run abi u nor understand my pidgin ni?

Or u blind ?
Can you code, design architectural drawings or edit videos on PS4?

Think, then talk.
Re: TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD by AlphaLover: 10:09am On Jan 24, 2021
lilachiever:
Can you code, design architectural drawings or edit videos on PS4?

Think, then talk.
Oga I can buy a 70k eitebook that I can do these on

undecided
Re: TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD by lilachiever(m): 10:46am On Jan 24, 2021
AlphaLover:
Oga I can buy a 70k eitebook that I can do these on
undecided
But then again, machine pass machine.

You can't compare a Corolla with an Aventador...
Re: TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD by aboyaji(m): 12:55pm On Jan 24, 2021
AlphaLover:
Ile calm down

I nor reason u say I need lappi

I say nor game wey diz one go run wey 80k ps4 slim nor go run abi u nor understand my pidgin ni?

Or u blind ?
You see in this life eh, brother...

No let poverty embarrass you too much.
Re: TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD by Rhaspody(m): 2:59pm On Jan 24, 2021
AlphaLover:
Oga I can buy a 70k eitebook that I can do these on

undecided
No you cant
Re: TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD by Abrahamdgreat(m): 8:09pm On Jan 24, 2021
AlphaLover:
Ile calm down

I nor reason u say I need lappi

I say nor game wey diz one go run wey 80k ps4 slim nor go run abi u nor understand my pidgin ni?

Or u blind ?
Na u blind bro, ur padi's way get PS4 no de buy 40k TV untop am? Them tell u say na d same resolution and refresh rate them get with gaming laptops grin

Baba say "or u blind" grin grin grin. Better no make we derail thread, I no get money buy, u sef no get too grin
Re: TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD by Charmingsoul: 9:18am On Jan 28, 2021
AlphaLover:
Ile calm down

I nor reason u say I need lappi

I say nor game wey diz one go run wey 80k ps4 slim nor go run abi u nor understand my pidgin ni?

Or u blind ?
Boss abeg where I go for see ps4 slim buy for 80k, abeg link me up
1 Reply

Hp Omen 15 Gtx1060, I7 9th Gen, 2.tb Ssd & 512 Nvme, 32gb DDR4Brand New Lenovo Legion 5i …. I7-11th, 16gb, 512gb,nvidia RTX 3070….SOLD OUTDell G3 512 NVME SSD, Gtx 1660ti Max-q Core I5 9th Gen SOLD!!!!234

Very Neat Tecno Spark 3 Pro And Used Lg G6 64gb Variant For SaleDo You Want To Boost Your Electrolyte And Stay Fatigue Free? Get In HereDell Precision 7510 Core I7 1tb Hdd 16gb Ram 2gb Dedicated Nvidea