₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,411 members, 8,430,876 topics. Date: Sunday, 21 June 2026 at 10:36 AM

Toggle theme

Football (+/Other Sports) Betting Season 15 - Business (412) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralBusinessFootball (+/Other Sports) Betting Season 15 (1692394 Views)

1 2 3 ... 409 410 411 412 413 414 415 ... 2436 (Go Down)

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 3:53pm On Jan 24, 2021
Rasputino:
naso you wicked reach??
na wetin i play aswear
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Samueltemi337(m): 3:54pm On Jan 24, 2021
josielewa:
First half done, 2nd half loading...but all this kind fixed games most times end 1-0...then u lament that it was almost a hit, then you stake again hoping to win..
Dijon go win that match
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Rasputino(m): 3:54pm On Jan 24, 2021
Melaye:
na wetin i play aswear
hmm so now dem dey 90+ how you wan make we do now?
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 3:55pm On Jan 24, 2021
Rasputino:
hmm so now dem dey 90+ how you wan make we do now?
make gala win 1-2
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody:
COZA:
I swear, I don believe am now grin
that Russia Liga pro na something else..
grin My guy Run abeg. I dey run from soccer not knowing say fire wey dey tt worse pass hell fire own. See this one wey sup to me last year. I don dey happy say I don chop as that mugu dey 7-0. Sverlord anywhere you dey. Thunder scatter you and your match fixing tournament.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Rasputino(m): 3:57pm On Jan 24, 2021
Melaye:
make gala win 1-2
make Alabi decides sha
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Kharol1234: 3:57pm On Jan 24, 2021
The money don increase to 5.8million
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 3:58pm On Jan 24, 2021
Rasputino:
make Alabi decides sha
[color=#990000][/color] embarassed tongue
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 3:59pm On Jan 24, 2021
Was so close

B9QB017534864P9-9515865
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Samueltemi337(m): 3:59pm On Jan 24, 2021
Kharol1234:
The money don increase to 5.8million
You just dey monitor person game
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by fuckdemrepented: 3:59pm On Jan 24, 2021
COZA:
I swear, I don believe am now grin
that Russia Liga pro na something else..
TT cup better small but that Russia liga pro na alabi headquarters
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by fuckdemrepented: 4:00pm On Jan 24, 2021
NegroAcheiver:
grin My guy Run abeg. I dey run from soccer not knowing say fire wey dey tt worse pass hell fire own. See this one wey sup to me last year. I don dey happy say I don chop as that mugu dey 7-0. Sverlord anywhere you dey. Thunder scatter you and your match fixing tournament.
oboi this one bad ooh shocked
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Kharol1234: 4:00pm On Jan 24, 2021
The last 45mins go come long like say na 90mins
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Samueltemi337(m): 4:01pm On Jan 24, 2021
Melaye:
Was so close

B9QB017534864P9-9515865
That's how you will always be close until alabi wreck you
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Kharol1234: 4:01pm On Jan 24, 2021
Samueltemi337:
You just dey monitor person game
lol
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 4:04pm On Jan 24, 2021
Samueltemi337:
That's how you will always be close until alabi wreck you
like ya papa bald head shege Dan iska
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Advancesam: 4:07pm On Jan 24, 2021
inplay
Utrecht vs Sparta Rotterdam draw

Verona vs Napoli draw
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Kharol1234: 4:09pm On Jan 24, 2021
Hmmmmm
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Thazard(m): 4:10pm On Jan 24, 2021
Goal for Strasbourg
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by josielewa(m): 4:11pm On Jan 24, 2021
Samueltemi337:
Dijon go win that match
hmmmn....Strasbourg Don score
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 4:12pm On Jan 24, 2021
bantamx:
See that Dijon match I go play am 12 and under 4.5 na this kind fixed match I dey find since,e go cast like JP ALAGWU for nairaland grin
grin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by manbello(m): 4:13pm On Jan 24, 2021
Kharol1234:
The money don increase to 5.8million
Make the guy cashout na
Abi na Alabi dey disguise
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by paulgabrielz: 4:20pm On Jan 24, 2021
Dijon scores grin. 1-1
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Kharol1234: 4:20pm On Jan 24, 2021
1-1 now
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Ologogoro: 4:20pm On Jan 24, 2021
Please guys if a game is postponed on 1xbet will.they void it like bet9ja? They only write 'postponed'.
cc : betbuilder365
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by josielewa(m): 4:20pm On Jan 24, 2021
Omo...draw now...make dem no score Again o
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by bantamx: 4:21pm On Jan 24, 2021
Inplay Tip Dijon to win at 5.6 odd,don't be bst. Take risk and money angry
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Stephenmoka4(m): 4:24pm On Jan 24, 2021
Ologogoro:
Please guys if a game is postponed on 1xbet will.they void it like bet9ja?
They only write 'postponed'.
Yes, they will just mark it green with 1.00 odd (refund)
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by machappy4: 4:26pm On Jan 24, 2021
Jabhunter:
all this farewell messages....

na secondary school una de go? .. Or they no de allow una press phone for uni?
my guy I tire for serious students ooo
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by bantamx: 4:26pm On Jan 24, 2021
Napoli
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Ologogoro: 4:26pm On Jan 24, 2021
Stephenmoka4:
Yes, they will just mark it green with 1.00 odd (refund)
Thanks bro, I really appreciate
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Kharol1234: 4:27pm On Jan 24, 2021
7.9m now grin

1 2 3 ... 409 410 411 412 413 414 415 ... 2436

➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜Football (+/Other Sports) Betting Season 14Football (+/Other Sports) Betting Season 13234

EXCLUSIVE : How To Make Level 2 Seller On Fiverr In A Month As A Nigerian SellerFootball Betting Season 8...AGE!!!➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals 2020 ➜ ➜ ➜