Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 (50847 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 19 Reply (Go Down)
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Fuckingmallam45(m): 6:23pm On Jan 24, 2021 |
Greenwood another Lingard in making, very useless player |
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by fohiss: 6:23pm On Jan 24, 2021 |
Nah now utd wan form serious... Always starting in a sluggish manner .... D line up self weak me ... No bruno no goals ..see d way dem dey do in front of goal... Hisssssss |
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Nobody: 6:24pm On Jan 24, 2021 |
Well... Cometh the hour, Cometh the man. Mo' Salah. |
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Ottyn01(m): 6:24pm On Jan 24, 2021 |
Man U make una no fall my hand ooh |
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Kyase(m): 6:25pm On Jan 24, 2021 |
Fuckingmallam45:The dude is clinical only rusty |
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Odinaka00(m): 6:26pm On Jan 24, 2021 |
Lol Play Van do Beek, play Van do Beek, now them don play am, dude is not a premier league material, Greenwood is another useless player even though he has just scored |
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by potbelly(m): 6:26pm On Jan 24, 2021 |
We back... Game on... 1-1 Greenwood... |
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by wizygreat2000(m): 6:27pm On Jan 24, 2021 |
GGMU |
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Kyase(m): 6:27pm On Jan 24, 2021 |
1:1 |
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Fuckingmallam45(m): 6:27pm On Jan 24, 2021 |
Kyase:E don manage give us one oo |
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by wizygreat2000(m): 6:27pm On Jan 24, 2021 |
1- 1 for now United get another goal to come 2half |
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Reussite: 6:27pm On Jan 24, 2021 |
Goal United sweet pass from Rashford Game on ![]() 1-1 |
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by wizygreat2000(m): 6:28pm On Jan 24, 2021 |
Ottyn01:no worry ur money is save |
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by potbelly(m): 6:29pm On Jan 24, 2021 |
Fridge jus dey do any where belle face... ![]() |
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by guru333(f): 6:30pm On Jan 24, 2021 |
Haaaaaa�����Goallllllllll Who score abeg ++Haters go choke today ooo YNWA for life baby Let's show them what were made of abegiiio |
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Nobody: 6:30pm On Jan 24, 2021 |
Greenwood just made Liverpool see Red. ![]() |
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by pat077: 6:30pm On Jan 24, 2021 |
It's like Klopp don't want to start mane and sallah together again. |
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Whitecoal711: 6:30pm On Jan 24, 2021 |
Initial gra gra e go end for tears |
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Ray07(m): 6:30pm On Jan 24, 2021 |
fergie001:hmm . . . the games dey hot o ![]() I pray we win. |
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by tesppidd: 6:30pm On Jan 24, 2021 |
Pogba with that sublime recovery. Rashford with that sublime cross. Greenwood with that sublime finish. Who really made that goal? |
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by stevejohnjohn: 6:31pm On Jan 24, 2021 |
E don happen... Man U face don dey red like real red devil defeated by Never walking alone angel. I just hope this will not be score me , I score you game |
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Kyase(m): 6:31pm On Jan 24, 2021 |
Odinaka00:VDB is not agressive at all but a good baller, the dude will be good in a Wenger team |
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Kyase(m): 6:31pm On Jan 24, 2021 |
stevejohnjohn:Make sure you dey watch game abeg |
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Kyase(m): 6:31pm On Jan 24, 2021 |
Ray07:Chill yourself, we are winning |
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Odinaka00(m): 6:32pm On Jan 24, 2021 |
Kyase:LOL did you say as a winger? |
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by fohiss: 6:32pm On Jan 24, 2021 |
E nor go better for d person wey introduce back passing inside man utd box... Maguire just dey loose ball anyhow |
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Ray07(m): 6:32pm On Jan 24, 2021 |
Kyase:alright ![]() |
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Angelfrost(m): 6:33pm On Jan 24, 2021 |
Kyase:Na so... Una get at least 1 or 2 more goals to concede for this match... Una still never humble!!! ![]() |
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Ray07(m): 6:33pm On Jan 24, 2021 |
fohiss:na today u no say Big head no be player ![]() |
| Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Chinoval: 6:33pm On Jan 24, 2021 |
Odinaka00:VDB just dey run like headless chicken.,one thing e no dey play |
Arsenal Vs Liverpool (3 - 2) On 9th October 2022 • Chelsea Vs Luton Town FA CUP (3 - 1 On 24th January 2021 • Watford Vs Liverpool (3 - 0) On 29th February 2020 • 2 • 3 • 4
Chelsea Vs Manchester City: EFL Cup Final (0(3) - (4)0) On 24th February 2019 • UCL Final: Man United(0) Vs Barcelona(2) On Wednesday 27th May • Tottenham Hotspur Vs Chelsea (0 - 3) On 19th September 2021
sweet pass from Rashford 
++

