Your Business No Dey Move, You Dey Cry. Oya, Come Here! - Business - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Your Business No Dey Move, You Dey Cry. Oya, Come Here! (265 Views)
1 Reply
| Your Business No Dey Move, You Dey Cry. Oya, Come Here! by youramebofriend(op): 2:01pm On Jan 26, 2021 |
Una go dey talk say business no move, wetin you don do for your business sef. You don't know that connection na the main thing. Forget english and book, if you no sabi anybody, na only the Grace of God go take you somewhere. Na why I write this article abt how to get plenty connections. I no fit dey talk too much. When last you read something impactful sef. Oya go and read. Na the link be this o https://www.linkedin.com/feed/update/urn:li:activity:6759779841668714496 |
| Re: Your Business No Dey Move, You Dey Cry. Oya, Come Here! by Mide3367(m): 2:09pm On Jan 26, 2021 |
You be correct guy my nigar |
| Re: Your Business No Dey Move, You Dey Cry. Oya, Come Here! by youramebofriend(op): 10:24am On Jan 28, 2021 |
Mide3367:My boss, I hail u o. Your guy dey humble. |
Let's Build A Professional Website For Your Business. No Advance Payment • Legit Online Business. No Registeration Fee No Investments • Casio Ctk3200 With Pitch Bend For Sale. Piano Guru Oya Come In • 2 • 3 • 4
NEOLIFE wholefood supplements distributors • Learn To Create Irresistible Offers That Sells. • Checkout Our New Designs, Slippers for Men (Good Quality And Affordable)