BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (9869) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2020 Live Updates Thread (6869270 Views)
1 2 3 ... 9866 9867 9868 9869 9870 9871 9872 ... 10925 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by genius43(m): 4:50pm On Jan 26, 2021 |
grammarnazi12:The kind of phone that it will almost finish ringing before it will display caller ID |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by grammarnazi12: 4:51pm On Jan 26, 2021 |
genius43:Phone wey slow like snail. Slow like the salesgirl, Elewedu. Lol. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 4:54pm On Jan 26, 2021 |
Chibabe005:E shock them! ![]() Dem see say the cheap and local paiko phone no worth the hype ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by grammarnazi12: 4:54pm On Jan 26, 2021 |
Abeg make we no dey mention that chinko phone name. No free publicity for rubbish toy phone. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EmmyCC: 4:56pm On Jan 26, 2021 |
teacherbim:This one wants attention. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by OluwaLina1(f): 4:58pm On Jan 26, 2021 |
Drew13:chai....Erica don suffer |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EmmyCC: 4:58pm On Jan 26, 2021 |
Erica Star girl na only When you sign deal Nairaland BBN 2020 thread dey come alive. Partner mobile the best smart phone from Nigeria. Nigeria to the world. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by grammarnazi12: 5:00pm On Jan 26, 2021 |
Crappy deal. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by jayjaycee0: 5:01pm On Jan 26, 2021 |
genius43:Na you go tire. The bot ban is off and I have arrived. Talo gbemu naaa... Bulbians switch your bulbs off else I break them
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by J0hnnypalmer: 5:04pm On Jan 26, 2021 |
Simran94:I still regret not seeing more of Lilo in the house Erica is not a match Lilo is a natural born actress That look she gave to Laycon alone mehn Can't wait for February 11 to come around I miss Vee's accent too Una dey hate Una go die ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by jayjaycee0: 5:04pm On Jan 26, 2021 |
Brands famzing you from day numero uno
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 5:04pm On Jan 26, 2021 |
EmmyCC:What a smart phone ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by J0hnnypalmer: 5:05pm On Jan 26, 2021 |
genius43:Dem Coven members I don't know how they do it... They are always active on the thread when everyone Don dey sleep Late at night and wee morning hours |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by jayjaycee0: 5:05pm On Jan 26, 2021 |
J0hnnypalmer:Let's ask laycon. Compare lilo and Nengi, because Lilo no even reach Dora 10% |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 5:06pm On Jan 26, 2021 |
jayjaycee0:Dumbina say brands famzing ![]() Buhahahahaha ![]() You never hear the gist? Say your straff girl is about to be announced as Ambassador of patner mobile. A local, unknown, cheap phone brand. That even whorica herself cannot use ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 5:08pm On Jan 26, 2021 |
J0hnnypalmer:I swear. E go loud gan!!! See as Laycon's friends dey get free publicity in their careers too. Wahala for who no be Laycon friend. ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by J0hnnypalmer: 5:09pm On Jan 26, 2021 |
CRUISETOPIAVP:That phone is anything but smart Dull phone for dullites Phone wey no fit load nairaland is not smart It's dull ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 5:09pm On Jan 26, 2021 |
J0hnnypalmer:As in... it's more like a movie |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Drew13: 5:10pm On Jan 26, 2021 |
CRUISETOPIAVP:my dog go reject the phone sef |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by genius43(m): 5:11pm On Jan 26, 2021 |
jayjaycee0:And you caught your sub without been called.
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by genius43(m): 5:13pm On Jan 26, 2021 |
jayjaycee0:Does this make any sense to you? Abi you don't know the meaning of Numero Uno and how to use it in a sentence? |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by eleshin(m): 5:13pm On Jan 26, 2021 |
This thread na cruise. If those hms see weytin dey go on here dem fit commit suicide. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by J0hnnypalmer: 5:13pm On Jan 26, 2021 |
jayjaycee0:Same way Erica no fine reach Lilo 10% Erica just get Hype wey Lilo no get I'll choose Lilo over whorica 10/10 times without blinking an eye They both have pretty faces But shape, body, and all Lilo beats her hands down We no dey talk amoeba here |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Wanyiagwu: 5:17pm On Jan 26, 2021 |
Bulbians don trend partner mobile pass Elites |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 5:18pm On Jan 26, 2021 |
jayjaycee0:How market? Buhahahahahahaha ![]() After all the hype. We no know say na cheap, local unknown Paiko phone ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EmmyCC: 5:20pm On Jan 26, 2021 |
CRUISETOPIAVP:Oh I was even wrong they are the best phone company from 9ja. not just for smart phone alone. Thanks for drawing my attention to this one. Buh bye! |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fyneguy: 5:20pm On Jan 26, 2021*. Modified: 6:11pm On Jan 26, 2021 |
EmmyCC:lol You are one the reasons people call lawyers liars. Your argument was that there was no legal provision for Erica's misbehavior to be actionable. Now, you are shifting the goal post. A typical Erica fan. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EmmyCC: 5:21pm On Jan 26, 2021 |
Wanyiagwu:I swear they are really helping us with publicity. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 5:21pm On Jan 26, 2021 |
EmmyCC:Enjoy your Paiko phone wey no fit load nairaland ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EmmyCC: 5:23pm On Jan 26, 2021 |
fyneguy:My argument never changed a bit , Read my comments on this from the start . Only you refused to understand the English. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EmmyCC: 5:24pm On Jan 26, 2021 |
CRUISETOPIAVP:Thanks. I dey enjoy am. |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 6 guest(s)

