BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (9870) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2020 Live Updates Thread (6868184 Views)
1 2 3 ... 9867 9868 9869 9870 9871 9872 9873 ... 10925 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kizzmyazz: 5:26pm On Jan 26, 2021 |
Wanyiagwu:Omo, the thing come sweet my belle |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fyneguy: 5:35pm On Jan 26, 2021 |
JayJayklev:Fire is a rich international brand. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EmmyCC: 5:36pm On Jan 26, 2021 |
Kizzmyazz:Na why I no even wan follow them talk anything, the publicity they are doing is what I like. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 5:40pm On Jan 26, 2021 |
#IamLaycon showmax original! E go loud gan!!! Vee and Lilo already featured on a showmax original before the so called actress. ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 5:42pm On Jan 26, 2021 |
EmmyCC:Wetin dey your mouth wey you wan talk after whorica don fall your hand? ![]() I can imagine your disappointment. No dey stan failure una no go hear!
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by commentchecker: 5:43pm On Jan 26, 2021 |
That look lilo gave laycon after saying I have a boyfriend . Like, just kiddingBut lilo na fine babe sha ma no lie. Chio!!! |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kizzmyazz: 5:49pm On Jan 26, 2021 |
EmmyCC:The best indigenous phone brand in Nigeria and Africa. Erica get class. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by JayJayklev: 5:55pm On Jan 26, 2021 |
Kizzmyazz:bunch of hypocrites...the same way you rubbish laycon mentos deal saying it's from ogun factory...kwakwakwa...at least mentos dey everywhere...how about this partner phone that you have not even seen in real life... |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 5:56pm On Jan 26, 2021 |
Simran94:you want them to finish their net profit ? ![]() If she see flyer, make she drink gordons, happy.. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kizzmyazz: 5:58pm On Jan 26, 2021 |
JayJayklev:Hello, What does a N10 sweet and a phone brand have in common? |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by JayJayklev: 6:00pm On Jan 26, 2021 |
Kizzmyazz:one has gone international...while the other is a local brand..catch your sub |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 6:01pm On Jan 26, 2021 |
OluwaLina1:this one loud ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kizzmyazz: 6:05pm On Jan 26, 2021 |
JayJayklev:My friend, i said what do they have in common? |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Damikjay(m): 6:06pm On Jan 26, 2021 |
premium content coming this February. get prepared cus u won't want to miss an episode. #iamlayconshowmax#. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Damikjay(m): 6:08pm On Jan 26, 2021 |
CRUISETOPIAVP:no be by school but by Grace i am Laycon showmax original |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Wanyiagwu: 6:09pm On Jan 26, 2021 |
EmmyCC:dem dey really ment |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Wanyiagwu: 6:09pm On Jan 26, 2021 |
EmmyCC:dem dey really ment |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fyneguy: 6:14pm On Jan 26, 2021 |
#IamLaycon Omo x 1 Trillion I know the Lilo part was edited lol |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 6:16pm On Jan 26, 2021 |
Nothing wey scarcity of bragging rights no fit cause. I am sure if it was imose phone that called the desperate girl she for grab that wan too ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MzCherry(f): 6:19pm On Jan 26, 2021 |
grammarnazi12: wetin I go tell my loved ones dey do me..wey I go carry money go market go buy partner phone ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by jayjaycee0: 6:27pm On Jan 26, 2021 |
CRUISETOPIAVP:I have a partner mobile phone Deal with it
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 6:28pm On Jan 26, 2021 |
alekside:Even imose better pass this one ![]() Bragging rights scarce for their side. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 6:28pm On Jan 26, 2021 |
jayjaycee0:Patner phone wey no fit load nairaland. Not to talk of twitter ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 6:32pm On Jan 26, 2021 |
This Laycon and Vee song go too make sense o. I keep replaying the snippet just to hear the melodious "Nobody told me what to expect". This one go choke naysayers ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EmmyCC: 6:39pm On Jan 26, 2021 |
CRUISETOPIAVP:Attention seeker . Please keep trending our phone. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EmmyCC: 6:41pm On Jan 26, 2021 |
jayjaycee0:You have the best and you Stan the best. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EmmyCC: 6:41pm On Jan 26, 2021 |
Kizzmyazz:The very best. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by grammarnazi12: 6:44pm On Jan 26, 2021 |
Best phone wey you no fit use. Lie no go kill una. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kizzmyazz: 6:58pm On Jan 26, 2021 |
EmmyCC:Like Erica like Tubaba.
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Wanyiagwu: 6:59pm On Jan 26, 2021 |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EmmyCC: 6:59pm On Jan 26, 2021 |
Kizzmyazz:The Legend and The Star. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 7:01pm On Jan 26, 2021 |
Kizzmyazz:Tubaba wey dey use twitter for iphone ![]() Even tuface last daughter no fit use am. Local, cheap and unknown brand.
|
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 6 guest(s)


