Who Want To Sell Fairly Used Memory Card - Phones - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Phones › Who Want To Sell Fairly Used Memory Card (379 Views)
| Who Want To Sell Fairly Used Memory Card by chingle5(op): 1:35pm On Feb 05, 2021 |
Abeg if u get fairly used memory card way u wan sell for phone abeg buzz me 09098970319. I need maybe like 16 or 32 or 64 gb |
| Re: Who Want To Sell Fairly Used Memory Card by Hiusai: 1:39pm On Feb 05, 2021 |
I have 32gig Benin city |
| Re: Who Want To Sell Fairly Used Memory Card by Lomprico2: 1:44pm On Feb 05, 2021 |
haba! buy new one na, you can get 32gb for 3k |
| Re: Who Want To Sell Fairly Used Memory Card by chingle5(op): 7:58pm On Feb 05, 2021 |
Lomprico2:Abeg wetin concern u nw....... if i swear for person nw dem go talk say i dey swear.... please who invite kangaroo com here nw..... So u wan show say u b rich man abi...then y u no com buy new one for me nw coz u b elon musk
|
| Re: Who Want To Sell Fairly Used Memory Card by jboixxx: 8:46pm On Feb 05, 2021 |
chingle5:[color=#0000ff]Be calm. How much is your budget for the listed capacities? Holla at me, maybe we can get something done. www.nairaland.com/attachments/11624796_cc_jpeg5cdc65da8548527916aeb477ca05d47f [/color] |
Tecno Spark 2 Memory Card Problem • How Much Can A 32gb Original Memory Card Cost? • Itel P32 Memory Card Problem • 2 • 3 • 4
Gionee S10b For Sale @30k • Sold • Huawei Y6 Pro 3gb 32gb Brand New 38k